Hottprince's Posts
Nairaland Forum › Hottprince's Profile › Hottprince's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 32 pages)
sheyie2007: Sabi i go catch you for palmgrove.. we shall seeIdowu pls run for ur dear life ooo..I cant guarantee ur safety if d arena is at Palmgroove ooo |
adaobi123: na wa oooooo is okay.........the etighi is fine with meany style u like..even if na too invent new one specially for u ![]() |
bhurlarh: Oga calm down, wetin? First of all, I no go even fight with you, na beat I go beat you..fight no go even occur, na beat go happen*In 2 baba's voice* E neva see anything, e never see wetin wan kill am...mtschew i no go even touch u na B.Haram i go hire |
adaobi123: OMMMGGGGGGG IM DYINGBaby don't u worry I can catch d moon for u. I can dance Azonto on a banana tree for u I can buy d Atlantic Ocean for u I can, I can I can...Make i no too talk |
bhurlarh: Meaning wetin na? Say I go dey lie ni? Abi you don dey make plans behind ma back ni...brendaaaaa!!!!!!as far as Brenda is concerned me n u no get wahala but... |
bhurlarh: Brenda no come fall my hand for public na, upon all the woo-ing I've been doing, I don try na...lol, just say yes alreadyIf I ever see u mention adaobi's name again, me n u go fight WW 3 ![]() |
adaobi123: dont worry about thatme likey |
sheyie2007: Akamu ko breast milk ni, ode.. you, idowu and the likes that are dissing me.. ori gbogbo yin ti daruBros how far naw... e never reach dat stage naw...oya no vex |
adaobi123: ]because of ur " " naw |
adaobi123: okay hunny ? ![]() |
bhurlarh: Brendaaa!!!! My soon to be wife...everyone please congratulate us oo, we're getting married sooonBrenda na true? |
adaobi123: its okay....calm downBaby I was just trying to add AJASA for u naw |
Idowuogbo: Jehovah kingi Kingi ![]() |
adaobi123: if i drop a typo, i drop a typo.......i only wanted to correct you, no vex bros*In Wizkid's voice* I love my baby, that's my baby |
sheyie2007: How? I'm still breathing naBros abeg for d sake of sanity abeg e don do... |
Br3nd4: *pinches him* r u sure?... ghost!!! *runin* ![]() |
Be careful what u wish for...all d girls wishin for Ijebabe, Onila n rokiatu...i dey pity una |
adaobi123: i'll consider you ! are you happy now ?Yipee I'm more than happy...Walahi a carmel can ride in my mind without stumbling... ![]() |
naijababe2: Me nko? as adaobi don F-word me up...will u consider me? |
mechummy: We're gettin high on Point and kill, Chicken suya and Vodka ABSOLUTE. Now how cool is that?!really sweet |
adaobi123: im guessing i'll have to spend the weekend with everybodypick naw |
adaobi123: lmao ehh ya*going down on one knee* so? |
adaobi123: lmao are you that desperate ?well u can say...I'm a bit ![]() |
adaobi123: ill make a decison after when i have assessed each and every active memberpls can u choose me...no one has chosen me since |
mechummy: thinkin real hard...whome me me please...someone should choose me naw |
Sybellah:and u milady I'll love a whole weekend wit u |
seedord247: Rokiatu Or Hotie mama.... Menh their curves can brighten a man's daysee ashawo |
Yipee I made front page despite d wars waged by d Tonto D's news...God I thank u for ds glorious moment I worship u father, to thee be all praises adoration....I'm going to drop 5m as offering ds sunday, abeg make una help me contribute....*dancing gangnam style |
CFCfan: Mine are Manny4life, Omo Tier1, Ogugua, Maya2pretty, Sybellah, Shugamania, Eze Promoe, ItsModella, Yoruba Omoge, El Guapo, Staicey, Odunharry, Mukina2, Mynd 44 et al.na party u wan organise? |
Idowuogbo: ![]() |
Well I was thinking some folks may have a NLander, they'll like to spend a weekend with, it's not necessary for it to be a crush...Well let's let the cat out of da bag...N pls say d reason y u pick such Nlander. Mine is Idowuogbo, I think she's smart, I'll love to spend a weekend with her and do nothing but talk, talk and talk... |
#Laughing Agege Laugh |



" naw
as adaobi don F-word me up...will u consider me?
who