Humanace's Posts
Nairaland Forum › Humanace's Profile › Humanace's Posts
1 2 (of 2 pages)
That yeye man when Gordon's don clear us as e dey go |
That year man when Gordon's don clear us as e dey go |
Nonsense ....how this news take better anybody life ....op which one be say the U.S. Be her second home no be Benin again ...who type this nonsense sef no make me reason una matter |
Piiko:pikooo!...what is wrong with mehn and breast ...haven't you sucked enough of your moms own haba ..evil doers |
youngfocus:Lol also tell your mom ooh ... |
Abegmake tbis guy shut up ...do u know how much money they make ..it is estimated that she stole $90billion dollars which was done over the year ...even for cbn president confirmed it ...sit down the make pant they wear u ..come dey talk trash |
it a pity how indeed the value of life and a being existence is taken so easily for granted .. #remeber if you can't make life you can't take t# |
What a comparison the two of them their way no pure as the source of their funds isn't know till now ...lalastical what are you promoting ...make I go their thief chief badmus Gucci make me self enter trend..I dey come ..�� �️ |
Another trend that makes no s3nce...lagos Na deadly place ooh the poor man fit no know anything when the stupid boy the claim say him joystick miss..almost happened to me once when uncounciously my hand go grab another man brokus as I dey come down from bike ...thank GOD for warri sense I would have been lynched ... �️ |
Ok noted ...onto the next one �️ |
To some of you this is just another Facebook trend.and you might be having a laugh out of something that has brought grief to other people..and believe it or not really death is only taken serious when it happens to someone close to u or a friend...your prayers should be May GOD allow evil before us that we should even contemplate attempting suicide... �️ |
Ritual beast...when only havest internal organs and blood .....JAH save us all ![]() |
NwaAmaikpe:Omo epka !...I bet you look worse than her for real ...trash talk |
How that one take concern US now !...Biko geeeraaaa ooofff heeeere |
1 2 (of 2 pages)