Humblemigg's Posts
Nairaland Forum › Humblemigg's Profile › Humblemigg's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 13 pages)
Isahalbash: no..de gave him back his monibadex guy u de dis contiri ![]() |
reedbam: lol you didn't wait for 'nation-wide' toowhy do i hav to let nation giv me hbp? B4 nation wide, ppl don die finish. ![]() |
'NATION-WIDE' who cares? Reg done. Can't wait 2 see my Humble prospective course mates Mrklock, Mynahbeu, Obeenah and others on d 4th of august. Nl family... One big family. |
reedbam:u're welcome sire. ![]() |
reedbam: Any progress on the payment for those outside kaduna? @obeenah did you break-up with your phoneno any progess up till now sir. |
Dayvidsoncode: I need help, av gone true all d banks here in lag, but no suxez ooh. confused ryt nahdont panic, same thing here. the e-transact will be available at d listed banks nationwide on monday just b calm my brother. Letz see what is going to appen on monday |
obeenah40: lol... wetin be ur name sef?let me ask my mum first. |
obeenah40: tell her I luff her Biko nd I need her b backeyaa.. No p. I go tell her best frnd Hadiza make she take care of evrytin.. Couse she dey reside somewhere around sambisa. She go settle everthing |
obeenah40: atleast make una spell my name well naok sorry, me self no know d correct spelling of my name.. |
mrklock: I say a very Big Amen to that.STAMPED |
obeenah40: so she's shiiitting on meabeg no vex, i go talk to her she go shange soon. |
Meestique: Related ke... Ah! U've not heard? Na me be the one & only first lady of the Federal Republic of Sambisa.so u still dey meet with dat brat (shekau)? Obeena must ear dis |
mrklock: of the greatest Nigerian student! !!!!!!!!!!!!!!!!!na u sabi pax... U get maot.. I cant wait to meet ppl like u on the 4th of august b4 finally 2geda in archi dept. We are the greatest!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! |
mrklock: Hello guys, my name is Ishaks, I am an aspirant of ABU zaria to study architecture. I've just started reading your comments on this post and I want to introduce myself and make new friends. I hope I am welcomed.and u again? Anyways u are welcom. I'm also an archi aspirant 4rn Kwara. I rep Kwara. |
Isahalbash: U wan mk dem break me ni?na 4 where u c pesin wei de slimy de do bodguard?lol... I go buy gun give u nah, make una dey wet any mosquito wey dey come my way. |
Isahalbash: U no get xpiry date bt u gt terminatin date..........lag de where God pt amwho b dat terminator? Oya tell me make shekau take care of him/her. |
Abuklaw: ehya, sorry for your inability to login but the website is totally down now. Abu's webmasters should do something asap.i guess so. Hav u done with urs? |
Isahalbash: Borrow me moni mk I use buy anoda 1she b bank? Abeg come do my body guard make i pay u jare... ![]() |
Abuklaw: Good morning Fellow aspirants. Hope you all wake up in the right frame of mind and the right side of your bed. Mission continues today.........25% loadinghow am i going to wake up when i didnt evn blink my eyes? Still unable to log in. Bullshit. |
Isahalbash: Na because al ov dm wan de CONSTANT(K) lyk 1 vp 4 1 federal republicna u get am pax |
Isahalbash: She de wait 4u mk wuna go 2gedame i no get xpiry date, almost neva kill cat, i no go die 4ever. Hw lag? |
What da heck... Mine still displays blank page |
Meestique: God don butter my bread be dat..! I'll lodge in ur apartment when I come over for the p-jamb.heee... Dis nowadays pikinis, Wetin una won turn dis life to? Is he ur brother? |
Meestique: U nd dis ur sweetrat sha.. I no go come.does it hurt ur pride to buy form 4rm me? u better put dat pride aside and come for ur form or else form will finish b4 closing date. |
hadizadeezy: ok leme talk to my sweetheart. But no come beg us form oo!tell her oo. |
hadizadeezy: heard the forms are with humble-migg. Shey u don collect your own?nai i wan ask u 4 2go wey una no answer... U think say i dey flirt 4 Ramadan? I no go ask u 4 a date nah. Ini sohim... Well sha, as per putme form, make una dey collect money and write dem name down. I dey brazil dey watch world cup. |
Meestique: Architecture peeps, as una dey happy say una plenty so tey una wan dominate the thread wey hadizadeezy inherit, make una know say na so una cut-off go tall o! Hope y'all are also working towards dominating the admission list?tele n'ko? Na so we go dominate admssn list 2 na. We dey represent our states ni. And reps no dey carry last. ![]() |
mynahbeau: Thnksu're welcome. |
barackodam: Whr in Kwara??ilorin. |
Isahalbash: My grandma has no teethx nd she stil smilesshe neva die? |
reedbam: That's how these pipu forget personomo kwara, enle faaa... Hw una dey 4 abj? |
obeenah40: whats urs dude ?214, 4rm kwara |


alright thanks for the update



