Hustlerlomo's Posts
Nairaland Forum › Hustlerlomo's Profile › Hustlerlomo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 18 pages)
Softmirror administration exposed people who have been living a fake life claiming wealthy Na mad Man U be. Aje. |
[quote author=joelbooks post=136555104]Do the math. If 99% of men cheat, who are they cheating with? Other men? No. So, who then? Women, of course. That means: 99% men cheating = 99% women involved. Conclusion: If 99% of men cheat, then 99% of women cheat too. 70% na married women … No worry yourself bro . |
Werey u wey wan sell iPhone 14 wey Face ID and touch light no Dey work fit buy same phone for 900k ? Na question I ask u oo. |
helinues They should STFU APC don dey own this one salary o ![]() |
helinues:This guy, u sure say u normal so ? |
See person head ![]() |
U better edit that ur 105k.. Shay u see wetin person dey ask if na bathroom slippers . Dey play. |
Max24:Ogun na go kill u. Idiot |
Na only God know wetin u dey smoke at times wey u go jst sit down for dt ur four ceiling room dey type fake stories… U nd dt ur wife dey craze. |
Op dey do 2k Ajo everyday, Dey Play .. U gonna learn in a hard way . Na my advice be this. |
Majority of that place must be Christians dominated area, it shall never be well with Peter OBI for bringing religion into politics You are just senseless. |
EKO O NI GBAGBAKUGBA[/b], enough said... ibo, hope u hear Na una hungry pass bro, throughout last week till now na only Yoruba boys dey beg me for money and I dey try do my best. Bt las las na una HUNGRY PASS. |
The matter long oo ![]() |
By the way, why Davido no hug and back, why he do him hand like that Baba don high and he no wan pour shayo for baddo body . 😀 |
Crying, wailing, nagging[/b], that's all what you know. Sebi the southerners are still waiting for the Northerners to be continuing producing the foods they would consume. Make una no worry, the high price are just warming up. Why should foods that we are not exporting be costing ridiculously? Na wailing and nagging una sabi, not interested in finding what could be the problem not to talk of finding any solution. Who be this man, are you in this country ? Well sha na faceless forum we dey. |
And baba bisi go don tell Iya bisi say he travel oo ![]() |
You be mumu Very big one.� |
FFK be like.. wetin dey do u , c’mon make we enter joor… FFK ati fun lepon be werey ![]()
|
Wicked tenant , you wan kill landlady on top her property, wicked man, I am about to serve a useless tenant like you quit notice on Monday and I am only giving him just 3 months . |
Jennyclay But men have every right to cheat abi? because men are Polygamous in nature abi? Bull crap. See if you cheat on me, I will cheat on you too. Go ask ur mama if she never catch ur papa dey cheat before and she still dey the marriage ... Lol this one no go tay inside marriage ooo. If he cheat on you, you will cheat on him too, las las na u go loose jennyclay.. Happy Sunday . |
Suspect1 they don rip noisy comrade Sha no trade with them suspect .. Dem go rape u join and seun know them ooo |
Don't trade giftcard with grip app, they will rip you and rape you. Be warned |
Seun if u advertise grip app on this forum again ehn..make I no talk first. |
If you don't comot outside sha no trade giftcard with grip app, they are all rippers |
If them like na dem sabi, my own be say make una sha no trade giftcard with grip app , they will rip u and even rape u join . be warned |
My only advice is for all the giftcard sellers to avoid grip app because they will rip and even rape you ... Bastards and seun keep advertising them . |
He go well ... Make una sha no trade giftcard with grip app those bastard are rippers , after loading the code , they reload it and send the used message to you . avoid them. |
Redpil or bluepil sha no trade giftcard with grip app they are rippers. Be warned |
You that want to start clipto with $50 avoid grip app like plague they are all rippers, in case you want to trade giftcard they will surly tell you the card has been used. Be warned |
Notice to all giftcard sellers don't trade with grip app they are all rippers and seun keep advertising them , if nor be NL I for no know them . bastards them. |
Na una know d one wey una wan pick BT las las don't trade giftcard with grip app they are all rippers, face to face vendor nai sure pass. Be warned |
