HXoritz's Posts
Nairaland Forum › HXoritz's Profile › HXoritz's Posts
Wetin o...9ja I hail o...na wash...the person get dis kind money nia e nor dey world billionaires and even d richest in africa... 45 billion dollars... Even dangote nor get dis kind money |
My dear Toke this is not ur real face....ur husband might be looking 4 u now...pls change over to ur face |
but wait a moment oo. una knw the kind deal wey Jumoke don sign.. illuminati fit don even sign her self... look at it this way as dey don make her star dem fit condition her sai if she nor do dis or that say she go go back to poverty n hawking.. n who don suffer well well come leta dey enjoy life nor go like dey poor again sinx e b say e knw her suffer dey taste... so if I look at it dis way it can b a challenging situation. let's think with our heads straight... na so e just b |
Tank God say dem nor sign phyno n kiss daniel dem 4 don kill their career since... |
Money speaks bullshit listens...u can call money an action word(verb) |
What of union bank....why dem nor dey b ranking...even diamond self missed out...dis are my banks...thumbs up 2 dem cos dey will make it nxt yr |
Then ready to hawk them |
Na wa o...c money....IBB is the richest man in nigeria....4get nor argue am....u go lose case...Dangote na e smalie... |
If them fit increase make them do am with spend....we need more money....FTC |
Na radio b dis....we need pix OP... |
Such is life FTC anyway |
Zenior ZOritz....lolz...u go fear names wey start with Z....FTC |
Y the link....I nor get MB to waste joor...... |
Yeah...correct FTC...expecially pastors |
Wheather it is true or not I am FTC |
U go just die with ur family members wey dey support u |
Arrggh...God help us o....our chief Liberarian just die like that....life!!! |
Babes kip playing hard to get....some of ur mates get marry every weekend....oya check am na who dey lose? |
See make i tell u if ur husband owe piece ehnn u nor go shame....mayb e is average...cos if e get money well well dey carry u travel to abroad steady n giv u all u want u nor go call am ugly or shame 4 am....u go hug n kiss am 4 anywhr even ur pastor present self... |
Metuh b like "Am now a businessman...was a politician b4...i now farm n sell farm products..tank u...lolz...e go get sense now |
Guy drink ur phone...nor 4get to add honey to it.....yubbish talk...yubbish reasoning nikkiking: |
Metuh will be like pls Efcc this are ma assets derive ur money n free me i want to come back to the village to farm...dis is the list of the benefactors collect d balance 4rm dem cos wen d going was sweet der all licked their hands.....pipo go cry n beg 4 mercy buh no mercy...#PMB shows no mercy 4 his enemies |
[color=#006600][/color]Oga continue...some southerners nor go like work with PMB voluntarily self...so if d man fits d job make e carry go...at d end of his tenure we wil b like bring im back to fire more of their(drugs peddlers) ass |
Baba abdul make i complain give u first drugs price 4 ma area don high recently abeg act fast..@ ekurede itsekiri, Warri. Delta state anybody wey say ur govt nor go stand..dey go get waist pain |
Op go n marry atleast ur status will change 4rm devil to Mrs Ezemo...Devil u never see anytin o...ur mother dn tire 4 ur stay better run go marry now o...u hear me so devil? |
Op go n marry atleast ur status will change 4rm devil to Mrs Ezemo...Devil u never see anytin o...ur mother dn tire g ur stay better run go marry now o |
My friend go and marry...u want to tell me supposing u were married now n dis happened u will post this trash on NL... |
Op is jes seeking for unneccessary attention and she is using barcanista as a weapon...well don Op we knw ur tricks |
If anybody insult or wan bully her children i sowie 4 d person...she fut vex use hand pull gate commot n jam fence break if she dey vex....nawao |
one man food is anoda man poison....the remaining 4 fellows wil b like i lost anoda TP n opportunity....#LeapYearThings |