HXoritz's Posts
Nairaland Forum › HXoritz's Profile › HXoritz's Posts
There is something i have learnt about girls they conclude too easily n quickly....and if not properly cultivated to take it into their marriages n it create havocs....Damn it sucks so badly |
All does yam eaters...those that ate it roasted, those dat boiled it n ate it wit oil, those dat fried it n ate it with egg n drank juice afterwat....PMB will hunt u down....even if u like fake death e go investigate ur case...PMB is doing sanitation...pls join him |
After all we go dey laf oyibo say dem dey answer anyhow names...and we(nigerians) dey give anyhow names to Jesus Temples....nawa o... |
Very soon we go hear name like church to church christain assembly......he fit even der self na wa o...nigerians |
My friend sorry 4 u...ur story will be told at school to his classmates n confessed at church during sundae skul... Lolz.....tell ur yung boy dat u were trying to widen mama's ass dat sum sort of shits was stuck in it and was causing a barricade...´.. Bros if u like use all the colony 4 dis life dat guy nor go 4get wetin e see...lolz...suck suck |
I think some people forgot the mostly used ones which are.........
Brb- be right back
- gat 2 go
10k- tanks....yeah i know its been long n u frogot...kudos to me right? |
45Billion 4 this 125Million for that....nor worry very soon nigeria will be managed by the masses...very soon the Masses will detect over its governance....bloody politicians |
Let me sound this as a correction to who it may concern...as a NDeltan i have come to an understanding that the so-called oil revenue is not evenly ditributed amongst the NDeltans rather some states who have little or no source of revenue are being funded by the revenues derived from the oils in niger delta...moreover ND is still also rich in Farming(garri,akpo,egusi,flour e.t.c) fishing, tourist site and some big industries like petrochemical industry, water company and some other small scale businesses if some together can keep an average ND growing...it may surprise you to know that revenues can even be generated from other sources and we will never die of hunger...Lockup ND still get level till the end of the world...I greet all the Wafarians in the house...Wafcity is where I emerge...and now thats whats up |
Guys get it straight n stop Eyeing ur broda's wife o...d reason why Ona had to take down His broda's wife was becos she was a widow n her husband's linage had to go on...so nor go kpuff ur broda because u wan bang he beautiful wife. |
Believe it or not angels still live here on earth....if u an angel share or like this |
I sure sai na prof of different field nia go dey teach dem...n no nid to go to tertiary school...dem go use their skul cert work 4 Shell,Agip,chevron,refineries e.t.c. Yeye dey smell 4 here...nonsense...pipo jes dey abuse money anihow...while d masses dey die of hunger daily...#GodWillHelpUs |
Fornication/Adultery ,even inside church and amongst church workers...May God help us IJN. |
HOMOSEXUALITY( Lesbians n Gays). Homo everywhr u go even inside church n church workers...God go help this our generation |
I Dont knw why, but i have a strong feeling that nigeria will take a positive side of change b4 the end of this current administation this tenure...hearts will b broken buh it shall be in the favour of Nigerians...GOOD BLESS NIGERIA |
u guys r being sentimental over here...commot d faces look d outfits u go confrim sai Meek Mill garge up enter class... #Kcee pulls the swag while #Meek Mill commands' class n charisma... Meek Mill killed the outfit totally...He shud b put on the list for Most Wanted #Oritz_was_here |
the woman sha she nor try at all....why she go pour only hot water...she 4 slice dat rod with kitchen knife...Yeye Man...dat kind man fit even sleep wit he step daughter self |
They go get sense....rubbish word.....God4bide |
Mtcheww....Six pack don baff.....wetin concern person wey soft concern line wey dey belle....abeg Davido u soft like dis.....50 likes 4 #Davido |
Don Jazzy they claim 32 becos he be artiste....supposing e b footballer now e g say e dey e late 20's like 27....Doro jazzy u dey fear to old....guy relax u gat old...abi u don 4get say u be Don |
i didnt see the post...."i like the kind of life i dey live now"....n yet e contest for HOAssembly......whr 9ice der now self... |
kia....the leaders of tomorrow are living in the past....Govt pls help these students and provide a standard learning environment.... |
The teacher needs to be tied up or even chained so that the victim's family members will flock her 100 strokes on the same spot....if not no other way is justifiable..... #karma |
shabi if i use torch nokia call am e nor go connect.....rubbish luxury....abeg leave me make i chop Eba n rest joor.... |
[color=#770077][/color] Don jazzy ur ear na dead...see ur nose....but ur coat still fine pass many people suit evn till date.....nice one dude |
i fit take oath na Basketmouth own nia dey game pass....the remaining ones belle get 6 packs i knw....buh dat one nor join...if u are sexy u are sexy...nor b 6 pack der define am....I'm Still Oritz |
Abeg ehnn make this notification enter FP.
..lalasticlala
ishiluv |
guy u dey f*** up...why u go dey allow ur Ex dey intimidate u...make sure say u tell ur present babe everytin wey dey happen....then show her luv....ur ex go tire |
Na now e eye open abi...there is God ooo |
If dem like make dem loss or draw dis match their head go straight with big slaps |