Hybridtm's Posts
Nairaland Forum › Hybridtm's Profile › Hybridtm's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 12 pages)
Make she find somewhere go sitdown......no b her own dey do Nigerian na |
I just saw this in my CMD's office. Jonah wan try himself abi
|
Y...dis man dey disgrace us na...are u for, or against doctors.take a stand now |
Wetin b dis |
Nothing for dis country,dey give me joy again
|
The guy is big failure.thinking he can buy our support with is cheap show of sympathy |
Na our prayer say make him no end up like....mikel ohhh |
AlienfromMars: . After u don chop the small money Wey them dey send to u from Italy, u come here come dey complain. Shame On u for not advising ur pretty sisters that peddling doesn't pAy.Wetin make u feel say dem pretty and dem no dey eva send d money come myside.....dey dere express dey leave u |
All d best my guy...but abeg try up ur game, so u no end up like mikel |
I really didn,t hv d time reading ur long story...but from d caption... i tink u nid psychiatric help ASAP |
Edo no dey ever come out for dis kind thing.All our girls no gree leave italy |
Na dere problem b dat..hw him take change price of garri |
Jonathan....leave dat state alone |
why so much hate for doctors,in dis country. we just lost a classmate in biochemistry dept, in UNIBEN ....wen we took him 2 UBTH the doctors were on strike and...sincerely the nurses were confused on wat 2 do. if u can be like them..pls don,t hate dem |
Believe me, every Liverpool fan is forever greatfull 2 dis young talented player. He was an inspiration to our coming back 2 champion league soccer Suarez!!! Wateva dey like dey say...we still luv u |
Guy give d source |
U still nid pastor ,,,2 tell u say na river spirt dey do dis gal,,,make dem carry am go MFM for deliverance |
Guy go lock urself for pit toilet,,, u brain don sour |
Dat ,,ring no b like engagement ring...and dat gal no fit dey foursqaure choir,,,wit all does her attitude for her videos |
True talk ...@ op |
Dat guy,.lucky die,.... God wen u wan take send my own...i nid dangote daughter |
Guy,,dat pics and d.,,news na 2 different tin.. Accordin 2 ur story d man set himself ablaze in his apartment and ur pics depicts someone dat set himself ablaze in a city center |
Na,,,wetin him see na he tell una...if him say make him give specifics, inorda 2 pls una.. He will b offendin d creator na were God show am ,,reach Daddy may d grace of God dat u work wit neva diminish |
Hailin 2 everyone frm ..........warri descent |
zazi akoni: hard to get, i tink, are for fools, i dont have tym 4 such. i cant even do as much as wait for him, not to talk of listen to him. tell me something elseokay..na shoot d guy..d next tym u see am.. |
All dis people no b student ..b4, dem just dey use hostel dey sell dere business |
Having being born into a church dat was so critized, growing up wasn,t really easy as a celestian child. But over d years i hv come 2 ask ,wat is so percuilar about dis church. Dat people cannot just let b,dis is but a few point. * C.C.C was d first african indigeous church dat..was given d permit as a license church in nigeria By d colonial masters.b4 den,all d churches dat were approved were brought in by missionaries * Even wit all dis criticism d church seem 2 b expanding wit over 10million celestian world wide and branches in over 145 countries.it is d lords doin it is marvelous in our eyes * it's most critize items ...is wat all orda pentecostal churches are now subscribing to.we now see churches tellin dere members 2 bring salt, water, oil etc * it mood of worship,can b found no where else in d world.cause it was divinely desecended,and alot of dis new generational churches are using it..pls u are welcome.. *finally ..it is d last ship of salvation..I kn many people find dis hard 2 believe ,,but d truth is dat for u 2 b save, u nid 2 hv celestian(heavenly) thinking..dat is wat d,church prescribes ***will indulge orda celestian 2 add one tin dat is perculiar about our great church..and does haters,,u are welcome 2 drop ur rubbish or constructive criticism
|
I no..even kn pass 5 niaja,,,clubs''''not 2 talk of support |
Cos,,most ladies.,.like 2 play , hard 2 get,,so he feels dat is ur game if u want 2 really drive a guy..listen 2 his nonesense...den u seat him down and start advicin him about hell.... If E no leave u...den , |
First put ur face pics dere .....make we see ,how E work for urbody |
Na so..english..hard .wai everbody dey give..excuse,,no 2 ansa d question well op as for me "bros ...abeg na me dey ur back no..let anybody enter” ....and dem dey undastand well |