Technology Market › Re: Gateway Convertible Tablet/laptop 2gb,ati Radeon,80gb,.SOLD!SOLD!! by hybridtm(m): 11:10pm On Sep 28, 2014 |
Were are u base....hw can someone in benin get u |
Entertainment › Re: Meet The World’s Shortest Woman: 19-year-old Jyoti Amge Is Under 25 Inches Tall by hybridtm(m): 11:06pm On Sep 28, 2014 |
But God..shia |
Politics › Re: With Pictures Like This, I Weep For Nigeria, by hybridtm(m): 10:39pm On Sep 28, 2014 |
All dis people....no just fit die for one air crash |
Fashion › Re: Brand New Apple Iphone 6 For Sale @ 170k by hybridtm(m): 10:31pm On Sep 28, 2014 |
The fone dey call God |
Politics › Re: Intimidating Crowd As Pdp Storm Benin City,edo State by hybridtm(m): 10:31pm On Sep 27, 2014 |
Bros..na for my presence, dem for dey share 1k..for Uniben....say .abeg make dem come stadium |
Romance › Re: Beneath a Pale moon! by hybridtm(m): 10:22pm On Sep 27, 2014 |
Foolishness....na b dat |
|
Politics › Re: WAR IN EKITI: Governor Fayemi Campaign Office Set On Fire By Thugs by hybridtm(m): 2:51pm On Sep 26, 2014 |
Ekiti..on d verge of collapse |
Celebrities › Re: Terry G Opens His Pure Water Business by hybridtm(m): 2:49pm On Sep 26, 2014 |
Hunger don start b dat |
Education › Re: Medical Students Post Your Fees. by hybridtm(m): 11:17pm On Sep 25, 2014 |
UNiBEN....still remain d sch to beat oh....just 14500...u don pay sch fees oh....d cheapest i tink |
|
|
Technology Market › Re: HP 630-SOLD by hybridtm(m): 11:40am On Sep 20, 2014 |
Hw d batt life, were u dey stay... |
|
Politics › Re: Photo: Lamido Sanusi’s 53 Years Old Rolls Royce by hybridtm(m): 4:42pm On Sep 19, 2014 |
Even Emir get swag |
Jokes Etc › Re: Popular Nigerian Slangs And Their Meanings by hybridtm(m): 4:32pm On Sep 19, 2014 |
Guy from ur list ..E clear say u b yoruba person....if u come wafi dat langua go change oh |
Nairaland General › Re: Man Offers To Rent His Girlfriend To Other Men So He Could Buy The New Iphone 6 by hybridtm(m): 1:25pm On Sep 19, 2014 |
The lady look sick |
Phone/Internet Market › Re: Clean White Gionee E3 For Sale In Benin City!! by hybridtm(m): 1:17pm On Sep 19, 2014 |
Hw much guy...make i see d screen |
Politics › Re: Very Graphic: See Pics Of Boko Haram Militants Killed By Nigerian Troops by hybridtm(m): 1:16pm On Sep 19, 2014 |
But.....how can people b dis brain washed.....dis northern are 2 gullible joor...him no get wetin u wan tell my guys for warri wai go make dem kill demself |
Politics › Re: VIEWER DISCRETION: PICS Of Boko Haram Militants Killed By Nigerian Troops by hybridtm(m): 1:09pm On Sep 19, 2014 |
Na bullet kill does people or bomb |
Politics › Re: ABU Don Caught In Female Hostel by hybridtm(m): 11:49am On Sep 17, 2014 |
Dat guy na badt person |
Travel › Re: See Pictures Of Asiwaju Bola Ahmed Tinubu Road Bogije Ibeju Lekki Lagos by hybridtm(m): 11:47am On Sep 17, 2014 |
I pity una for lag shia |
Jokes Etc › Re: Photo Of The Day: Can You Do This??? by hybridtm(m): 11:50am On Sep 16, 2014 |
I go even add birthday certificate join...cos as d money reach my hand....i just start life den |
Health › Re: FG Fails Doctors Again!!! by hybridtm(m): 8:13am On Sep 12, 2014 |
I no fit practice for dis country |
Fashion › Re: いろいろあった深堀圭一郎の刺激的な2014夏 by hybridtm(m): 8:10am On Sep 12, 2014 |
U forget 2 take ur drug OP Were dis symptoms of madness come frm |
Properties › Re: New 3bedroom Bungalow For 30m At Thomas Estate, Ajah, Lekki (see Pix) by hybridtm(m): 10:30pm On Sep 11, 2014 |
30 .....wetin, 30 million Abeg come buy my village |
Politics › Re: Desmond Elliot To Contest For Lagos House Of Assembly by hybridtm(m): 10:25pm On Sep 11, 2014 |
The way dis guy go take loose him self no go believe..he dey reason say na film b dis Elliot Nigerian politicians worst pass dog oh |
Car Talk › Re: Which Car Should Go First? (IMAGE) by hybridtm(m): 5:41pm On Sep 11, 2014 |
Car A...the other 2 should hv atleast slowdown or stop, cause dey just got 2 dere junction.but car A dey run straight road |
Health › Re: Experts Urge Nigerians To Stop Open Defecation by hybridtm(m): 4:51pm On Sep 11, 2014 |
Na only God understand Nigerian, even we no understand ourself.Y person go dey shit for lagoon, dis kind age,u no go find one bank release d tin |
Celebrities › Re: Statue Of Satan With Huge Erection Appears In Canada (photos) by hybridtm(m): 4:46pm On Sep 11, 2014 |
Thank God say,dem no make d satan black, atleast dem don dey believe say satan no get race |
Politics › Re: Statement From H.e. Olusegun Obasanjo Regarding The Shooting Of His Son Lt. Col. by hybridtm(m): 4:43pm On Sep 11, 2014 |
Source ...b4 dem start 2 insult u |
Car Talk › Re: Cockpit Of A BRT by hybridtm(m): 6:27pm On Aug 24, 2014 |
Nothing just good for dis country |