Hybridtm's Posts
Nairaland Forum › Hybridtm's Profile › Hybridtm's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 12 pages)
Guy ..who wan read.,all dis tin.. Dem no teach u summary for,,ur sec sch |
Nigeria....pastors and prophecy..fastest way 2 get cash..and member ,,prophesy ..one tin ..especially..negative one,,ur name go b household name na so dem prophesy rochas..say him go b president, dat year him loose election but become d president of red cross |
The,,truth b say..our leaders are confuse,,.wetin wike kn..about education..wai dem dey give am. Supervising minister,..dat rat suppose dey ministry of transport ,.as tout, agbero |
How come..my name no dey dere makr nextyear pass..i no see my name ehen,,,una go get issues |
Guy ,.i enter sch today...i surprise,.wen i see say...men don fall in sch...come jack people no dey play atall oh
|
Guy my sincere advice,......face ur own religion or church..and leave orda people own if dey come..for advice..u fit advice dem...but no b force |
Guy put source or sharap |
Dis ,,guy na big rat.. Must all ur prophescy..b negative once,,...and who tell u say...jonah no go like ..make patience go,.. Even..keshi kn say him team..no go fit reach..semi final for world cup..so how dat one b prophecy Make dat guy go boil beans joor |
Dis ,,guy na big rat.. Must all ur prophescy..b negative once,,...and who tell u say...jonah no go like ..make patience go,.. Make dat guy go boil beans joor |
Guy no dey fool urself...nobody dey look for badguy.,..na richguy...dem need |
Guy no dey... Explain 2 people wai,,don make up dere mind..2 hate catholics if he 2 pain dem..make dem use dere head hit stone |
Does youth were under d influence of alcohol.....no b benue youth...dem b bloody drinkers |
Guy dem wan... Use u money do money hope u go bring beta money,,,ohhh |
No go born twin...make my guy no run oh |
Op,..go lock ur self for pit toilet na do survey of ,,,hw shit dey smell bloody attention seeker,,if u nid attention ,,.get a boy frnd |
ucyoma: Hmmmmmthank u bro na d same IBB and Abubakar na APC dey go woo..come join dem........and dey call demself progressive progresive my nyarsh,..... Jonah na Angel ,.were dis rats dey |
Op...na attention u,,,just dey look for,...if u wan make fp.. Bring beta topic,.,for ur letter I NOT INTERESTED!!!!! i am seriously datin someone |
ckkris: Where did President Jonathan say that 'terrorism has come to stay in Nigeria'? |
quite common for girls to have different-sized breasts or nipples, especially as they develop duringpuberty. Everyone's different, and no two women's breasts will look exactly the same. In fact, asymmetry — where one body part, like a foot or a hand, is a slightly different size or shape from its partner — is quite common in humans. When girls begin puberty, usually between the ages of 8 and 13, their breasts begin to develop starting with just a little swelling under the nipple. This is known as breast budding. You may notice that one of your breasts starts developing before the other or that one is growing more quickly. Many times this difference in breast size evens out once a girl is older, usually by age 20. But it's also perfectly normal for women's breasts to remain different sizes even when they're fully developed. Some girls with different-sized breasts worry that there's something medically wrong, but chances are, for a teen, there isn't. If you're really worried about your breast size, talk to yourdoctoror gynecologist. He or she should be able to reassure you that your breasts are normal. Girls who notice their breasts are different sizes are aware of their breasts — and that's good news. Being aware of your breasts can help you stay healthy! Learning how your breasts normally look (and feel) can help you notice any changes that might not be normal. Your doctor can teach you how to do abreast self-exam (BSE)that will help you become familiar with your breasts so you can identify any changes. |
Op,,..find a church and confess ur sin...u hv not only sinned against ..her body but also ur spirt ,,. Wish u all d best .and pray ..God help u tru dis one |
So..i ask d question why? Imagine d,.. Pains d family of dis once ,,would hv 2 pass tru.. 2013 an xmas dey will neva forget |
Lagos...always a model,.,., help me show ..my governor udughan ,..dis one...dat guy no get vision for our state |
Well ...i am not surprise cause dat rat called Buhari....is 2 dull 2 start cross checking his statement... He is a desperate fool..who will do anytin for power,,but unfortuantely..his type can not rule us....we rather bring Abacha from death..dan hv buhari as leader of dis country |
Seriously dey ,indicated interest,,in comin back home,..dat is strange well welcome back ..pls join us in rebuildin d north..dat has bein destroyed ,,by illiteracy, and parochial mindset |
I luv dis country ,,,, cause our ingenuity...na toward foolisnhess |
stainless655: Delta state governor is d worse governor 4rm 2007-God bless u ,...my brother...dat rat go end up like he cousin Ibori....thiefs |
Dis pikin just resemble ,...me wen i small.... Fine face, happi pikin |
Op ...no mind dem,.. Abeg u try but next tym do more research Dr mimiko,,,graduated from OAU 1980 |
Guy give us a,.good source of ur news,,..or sharap |
God...dat one pass Aluu ohhh.. Just becos she say,.ur mama na ashawo....dem suppose beat life comot d gal |
Dis gal shia,.,,.... GOD really bless am |
Y,..dis bleaching tin..just all of a sudden popular...i thought it was a dying,.trend |