Hybridtm's Posts
Nairaland Forum › Hybridtm's Profile › Hybridtm's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 12 pages)
[color=#000000][/color] Apart from d health risk ,.it can cause in ur children....would u really sleep in d same rum..wit a lady dat has a packet of cigratte on her side God forbid |
Abeg just in case ,,dis story na true ,....Obama come take my sister for free.... If u like cheat on..am we no go complain |
Guy..if na warri..u dey dem for done lock u..for pit toilet..or use u block erosion..cause ur tinkin poor.,. I pity ur mama |
taharqa: Do these CLOWNS know how to read common English language??guy go lock urself for pit toilet,.......rat |
It shall not stand,,neither shall it come 2 pass,,,,,, dem wan kill our jonah abeg oh..2015 don reach ground,.finish..we nid am oh dis APC guys wan use ..anoda means enta jonah body.. Dem lie |
[quote author=Ibo-Killer]Omo ibo wetin I do you na?[/quote]no vex,,my guy,,i tink say u join does mallam...wai don swear say,. Dis country no go progress |
amiskurie: see ur life....Idiot,...mademan wai..dey hustle for nairaland povertu draw map,,fot ur face..and wai of thinkin |
[quote author=Ibo-Killer]Were you going to vote for APC candidates if they didn't court IBB, Atiku, Obasanjo and co? Your mind was already made up with PDP and GEJ anyway. Opening this thread is bull-crap. I beg park well joor![/quote]guy seriously go lock urself for pit toilet |
Op ,..dat was ,,nice research, ..very informative[color=#990000][/color] |
Pls help us tell dat idiot delta state governor 2 pay us ..our 3years scholarship #300000, dem no force am.give us scholarship ,....orelse him go meet us for 2015 election... See wetin him mate dey do |
Especially dat idiot called Buhari...help tell d rat dat he can neva rule dis country,,. Imagine hvin a dull, illmannered. Clueless, iresponsible, tribalist, fool as a leader... I rather prefer we go into anoda civil war,.... |
I dey my house,...dey sleep,,, Bros J,.....happy birthday joor |
My sincere wish is Dat God will take me home 2 heaven now...like Elijah ,.. rather dan let me suffer,..and die a nigerian |
.;;;;;;;na 2 come dey advertise ,,ur shape for nairaland.na remain i pity u........idiot |
Imagine,. A woman accuse of misappropriating over 600million,..she still get mouth dey talk ,... !D journalist suppose slap am.... |
Mehn.... Does guy...no do well @all,. Dem for baff only d guy leave d gal na |
Were d.pics na,,,,,,,rat op |
Guy sincerely....apart frm teachin...i no reason anytin ..again ,...,so my best advice....start up ur own business |
homesteady: The resemblance is not too muchna so u blind reach,...u no dey see any resemblance dere |
Guy put,.price na u dey fear,,or na stolen |
Op ,..y u just want ,..make we insult dis gal ,,,i no fit fall for dis trap |
Dis is d moment.. Notin matters Ur mind ,.. A tabula raza..and all do is just cry..from dat moment on ,,only God kns wat will b written on dat child's mind |
Make una,,pity una pikin na.. Which colour una pikin.. Go come..get,since una don already b black |
Sometin tells me... Dat dis story is..fabricated... Op ..u dey lie abi |
Y... Jonah dey fool himself make him settle ameachi.. Wit smalltin cos ..we nid rivers for 2015 |
Guy dis..ur trend ..no go see back page...talkless of front page |
Make una ,no dey jealous ,.d gal .....d dress fine small na just b say..he add 5years join her age |
If u ..try drop out for,,niaja..na hunger ,,u go take End life |
I tink in..sch of nursin math, eng ,bio ..will do but pls ..i will like u 2 confirm frm.God wat ur pastor said... If God told ur pastor..den b rest assured dat God u tell u so b4 takin any,. Harsh decision u should ..ask God in prayers for direction |
How dis guy no go run for 2nd term....d office sweet my guy |
Why delta no dey.,do dis kind tin,,,just 2 steal money for my state..na dem sabi |
Guy na,.diesel..,or na fuel |