Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,157 members, 7,835,864 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 04:25 PM |
Nairaland Forum / IamPrincipal's Profile / IamPrincipal's Posts
(1) (of 1 pages)
Politics / Re: Buhari Imposes Total Lockdown On Kano For Two Weeks by iamPrincipal: 8:43pm On Apr 27, 2020 |
By next week our president go still give extension of three day's more. |
Politics / Re: Buhari To Gradually Ease Lockdown In Lagos, FCT And Ogun From 4th May by iamPrincipal: 8:40pm On Apr 27, 2020 |
Health / Re: 5 Almajiris Test Positive For COVID-19 In Kaduna After Repatriation From Kano by iamPrincipal: 4:31pm On Apr 27, 2020 |
Nackzy:Nah lie. If dem no caught them wen Dem dey travel Dem no go knw. 1 Like |
Travel / Re: Residents Scoop Fuel From Falling Tanker At OPIC Ogun State (Photos) by iamPrincipal: 8:53pm On Apr 08, 2020 |
Nah wetin lockdown cause be that, Dem go allow government make Dem used hunger kill Dem. Abi Dem no go eat !!!.... |
Politics / Re: Covid-19: We Have Not Received A Kobo From Private Donations – Lai Mohammed by iamPrincipal: 12:29pm On Apr 03, 2020 |
No money, no food, no ventilator and unah lock us down like animal. Upon everything wey God blessed up with in this country. Must you Wait for any donations from anyone before unah take action on this issue. Upon all the money wey *Buhari* dey used this country dey borrow money up and down. And unah find it difficult to spend our money for us, We dey struggle to eat and we managed to survived without looking your rastic government. And unah still dey play us like chesse and unah dey checkmate us everyday. The time wey God go give us power to dey checkmate unah like a draft. I swear unah no go find it funny at all. Moh unah dey shine dey go. Everything nah time!!! |
Romance / Re: My Girlfriend Who Says She Doesn't Like Sex Is A Porn Addict by iamPrincipal: 11:14pm On Apr 01, 2020 |
nashito:
|
Politics / Re: Lagos Government Brought Foodstuff To My Doorstep.. Have You Gotten Your Own? by iamPrincipal: 8:58am On Apr 01, 2020 |
One Kongo of garri, one Kongo of rice and one bread. All the cost not more than #1500.... Upon all the billions donations we Don dey hear. Chai... I swear poverty dey worried us for this country badly because I see nothing there. We deserved more than that my dear brother. 1 Like |
Health / Re: Coronavirus: Mamora Says Each Test Costs The Government ₦10,000 by iamPrincipal: 8:16am On Mar 31, 2020 |
I just like Nigeria, we are just nothing but a comedians |
Business / Re: Coronavirus: Mike Adenuga Donates N1.5 Billion To Fight COVID-19 by iamPrincipal: 10:37pm On Mar 30, 2020 |
We just dey hear donation up and down and no one never mentioned where the money dey and when Dem go distribute am for each each citizens. |
Travel / Re: US Chartered Flight Lands At Lagos Airport by iamPrincipal: 10:27pm On Mar 30, 2020 |
When our country no dey safed, no be their country we dey run to whenever anything wanted to happen to us. Our government are useless, they are nothing but scammers 1 Like |
Health / Re: What Do You Think Will Be The After Effect Of COVID-19 On Many Countries? by iamPrincipal: 9:52am On Mar 30, 2020 |
We just have to joined hands together and locked China down. |
Politics / Re: President Buhari Addresses Nigerians On Coronavirus (Live Updates) by iamPrincipal: 7:55pm On Mar 29, 2020 |
You locked down everywhere and no money no food. How we wan survived now. 2 Likes 1 Share |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |