Politics › Re: Man Mocks Anthony Joshua After Accident by IBB007(m): 7:20am On Dec 30, 2025 |
I’ve been telling people this since yesterday…i ply that road every week and it’s one of the smoothest road in this country…from Berger to sagamu no reach 30 minutes |
Business › Re: ‘billions Gone’: How Instagram Vendors Lost Goods To Great Nigeria House Fire by IBB007(m): 11:30am On Dec 29, 2025 |
Lol…so na warehouse dem dey use that building do…all along I thought it was office spaces |
Foreign Affairs › Re: Trump Keeps Mum As Nigeria, Others Reject Israel's Recognition Of Somaliland by IBB007(m): 8:36am On Dec 28, 2025 |
lol…the day a liberal party wins election in Isreal is the day Netanyahu will have hypertension |
Foreign Affairs › Re: Trump Keeps Mum As Nigeria, Others Reject Israel's Recognition Of Somaliland by IBB007(m): 8:29am On Dec 28, 2025 |
lol…these Jews are real hypocrites…you can recognize Somaliland but you can’t recognize Palestine…that’s good |
Politics › Re: FG Announces Boost In Power Supply After Repair Of Vandalised Gas Pipeline by IBB007(m): 8:07am On Dec 28, 2025 |
lol…opposition isn’t witchcraft abeg…Dey try happy for your country once once |
Foreign Affairs › Re: Well Kitted & Armed Soldiers Of Burkina Faso Army (Photos) by IBB007(m): 8:23pm On Dec 27, 2025 |
Lol…the way una dey always hype this Burkina Faso I believe say una go down migrate there finish |
Celebrities › Re: Netizens React As Pasuma Appears To Bow While Greeting Seyi Tinubu’s Wife At Fly by IBB007(m): 7:25pm On Dec 27, 2025 |
lol…na everything Una dey analyze nowadays |
Properties › Re: I Found These Symbols On The Walls Of My New House, Does Anyone Recognise Them? by IBB007(m): 7:02pm On Dec 27, 2025 |
lol…you rent house for ogboni hand you come Dey ask us question for here |
Politics › Re: Festus Keyamo Throws His Weight Behind Trump Bombardment Of Northern Nigeria by IBB007(m): 6:46pm On Dec 27, 2025 |
lol…Nigerians never fail to amaze me…na una dey shout Christian genocide say make trump come bomb terrorists…dem bomb dem finish una still dey complain…I don’t understand what type of witchcraft is this |
Politics › Re: Bomb Explosion Rocks Zamfara, Several Travelers Feared Dead by IBB007(m): 5:02pm On Dec 27, 2025 |
lol…I know say na wetin go dey happen be this…dem go wan retaliate and na innocent people go suffer am |
Politics › Re: Why US Missile Parts Landed In Offa Instead Of Sokoto by IBB007(m): 4:41pm On Dec 27, 2025 |
lol…so who go compensate offa people wey dia house scatter laidis |
Crime › Re: Police Arrested Nigerian National From Delhi For Drug Trafficking ( Pictured) by IBB007(m): 8:57am On Dec 27, 2025 |
Lol…naija drug dealers no dey finish for that side |
Christianity Etc › Re: Map Of Countries Where Christmas Is Celebrated And Where It’s Not by IBB007(m): 5:36am On Dec 27, 2025 |
lol…I no sure say this Uruguay correct ooo… |
Politics › Re: Professor Kailani Muhammad Apologises To Dangote, Retracts Statement by IBB007(m): 6:42am On Dec 25, 2025 |
lol…why you no go retract? 100b na your mate |
TV/Movies › Re: Which Nollywood Actor Plays The Role Of A King Best? by IBB007(m): 6:23pm On Dec 24, 2025 |
Pete edochie hands down |
Travel › Re: Drama At Warri Airport As Lady Clashes With Airport Staff (Video) by IBB007(m): 6:18pm On Dec 24, 2025 |
lol…see the f00ls wey dey welcome people to naija |
Education › Re: Countries With The Best Education Systems by IBB007(m): 5:54pm On Dec 24, 2025 |
lol…na north Dey make Nigeria low for all these rankings |
Crime › Re: Lagos Commercial Bus Driver Publicly Assaults LASMA Officer (Photos, Video) by IBB007(m): 12:38pm On Dec 24, 2025 |
Lol…this one go tey for jail…no matter what don’t be provoked by security operatives…just try maintain your calm |
Crime › Re: Man Killed Over Phone Charger In Anambra by IBB007(m): 12:26pm On Dec 24, 2025 |
Lol…why ‘billionaires’ go dey die over charger…na lie jor |
Travel › Re: US Launches $3,000 ‘leave Voluntarily’ Immigration Plan by IBB007(m): 8:46pm On Dec 23, 2025 |
Lol…immigrants dey pursue immigrants…na only American Indians get right to pursue anybody for that country |
Travel › Re: Amsterdam’s Schiphol Airport Roof Leaks (Pictures) by IBB007(m): 4:29pm On Dec 23, 2025 |
lol…when I see the way some people dey run naija down for comment section….i go just shake head…na the things oyinbo dey read be this wey dey make dem treat us anyhow…no matter as trump bad reach oyinbo no dey ever run America down…na trump dem dey direct their anger to |
Politics › Re: Dangote Threatens Kaduna Businessman, Kailani Mohammed With ₦100 Billion Lawsuit by IBB007(m): 1:23pm On Dec 23, 2025 |
lol..,dem no born the man well make he no retract |
Politics › Re: Sokoto First Lady Sponsors 500 Men For Circumcision by IBB007(m): 8:07pm On Dec 22, 2025 |
lol…our elected officials no rate us for this country I swear…na news wey foreigners dey read wey no make them respect us again be this |
Politics › Re: Obi: Reps Protected A Broken System By Not Criminalising Vote-Buying by IBB007(m): 8:10am On Dec 22, 2025 |
lol…why didn’t your LP reps do the right thing abi which party you dey now sef |
Politics › Re: Natasha Throws Jibe At Akpabio Over Police Escorts Reversal Plead by IBB007(m): 9:59pm On Dec 21, 2025 |
lol…sorry oo abeg shey Natasha na Muslim ni…I notice she says Allah a lot |
Politics › Re: Publish The Version Of The Tax Bills Received From The National Assembly - SERAP by IBB007(m): 7:41pm On Dec 21, 2025 |
Lol…this country just tire me…things no dey ever dey straightforward…Omo I tire oo |
Properties › Re: Lagos Tenancy Bill Mandates Court Orders For Tenant Evictions by IBB007(m): 7:39pm On Dec 21, 2025 |
Lol…na juju landlords go dey use now be that |
|
Crime › Re: Manhunt Underway In South Africa After 9 People Are Killed In Mass Shooting by IBB007(m): 8:43am On Dec 21, 2025 |
lol…so long it’s not a Muslim doing the killing it’s all good abi? |
Sports › Re: Jake Paul Secures Jaw Damage From Fight With Anthony Joushua Presently In The ER by IBB007(m): 7:38am On Dec 21, 2025 |
lol…any small thing people go dey talk say ‘Sebi he made money’…nothing equals good health…you can have all the money in the world but if you’re not healthy you no go enjoy the money |
Politics › Re: Nigeria’s Growing Begging Economy - Farooq Kperogi by IBB007(m): 1:31pm On Dec 20, 2025 |
lol…I no go lie this economy don turn most Nigerians to beggars…one of my paddy for UK screenshot is chats to me and what I saw was heartbreaking…I hope the economy improves |
Politics › Re: Which Region/state Will Most Likely Have The Worst State Police Force?, by IBB007(m): 4:35pm On Dec 19, 2025 |
Lol…it’s a tie between NW and NE cos na bandits and terrorists go full the police force |