IBB007's Posts
Nairaland Forum › IBB007's Profile › IBB007's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 56 pages)
lol…PR people dey really try sha…cos I can see the effort this person is really making to paint Diezani as a saint…based on the nature of her job she should have avoided those gifts and perks totally…they might not come across as outright bribes but they can influence her decisions…so stop trying to paint her as a saint…she and her family knew exactly what they were doing |
lol…I no get money ooo but this is one of the reasons I no dey too dash money like that…unless it comes from the bottom of my heart |
lol…Senegal no lose at all…they’ll just pay the sanctions from their winnings |
lol…this one should be referred to as ‘disgraced former bbn winner’ |
lol…Hausa kill gambari wetin be my own…na family matter |
lol…I know say na the second day of their presidential primaries this party go scatter |
lol…Nigerian billionaires |
lol…I’m very sure this woman get PR card or na citizen sef |
Lol…I think this bros just like being in the news…person wey suppose first contest for local government election to test his popularity |
I’ve always wanted to ask this question…is the ministry of works only about road construction or what else do they do |
lol…unity bank finally go…they’ve had a good run sha |
Lol…see as the lawyer just dey happy…nice cash out |
lol…trump should just pray say na him anointed person win election…cos if he no go jail after him tenure finish na small go remain |
Lol…it’s very obvious that the people commenting didn’t read the story…headline geng |
Lol…he loves Nigerian christians more than his own citizens na |
Lol…when you decamped from pdp to APC and now nnpp that one no be betrayal abi!? |
Lol…e be like say dem don release this madman |
Lol….na Ogun West turn abeg…I hate marginalization for my life…it’s now left for them to decide who they want |
fergie001:I been dey think say na only me dey reason this thing…make dem kuku share the money wey dem wan take do the election give all of us |
lol…baba don enter wahala…na wetin I dey fear pass for my life when I be bachelor be this…na every 20 minutes I go Dey check whether the babe still dey breathe…in fact I dey prefer babes wey dey snore |
lol…the cabal for our power sector really strong I swear…even the oil and gas cabal dey learn for where dem dey…dem just dey turn every power minister to mumu…even fashola with all him action no fit do anything |
lol…na wetin dey vex me pass for this tinubu government be this…e dey be like say dem no dey think before doing something |
Lol…Big Wiz shouldn’t have responded to Seun at all…e for just ignore as he normally does |
lol…make una get ready for more deportations for that side…it as just been justified |
lol…somebody brought up something reasonable but when you read comments you go just weak…I really fear for this country with the kind mindset our people get |
lol…thanks for bringing this up…it’s getting worse day by day and it’s because we’ve accepted begging as a normal thing …it’s even an organized institution now but when government start taking beggars off the streets na we go still bash government say make dem leave them |
lol…but make we no lie the United States dey try ooo…$280m for one year membership fees no be beans fa |
Lol…when dem jail this aunty now she go start to dey cry |
Lol…I love this…very short and concise |
Lol…this is just outrageous…how many Christians come remain for naija like this |