IBB007's Posts
Nairaland Forum › IBB007's Profile › IBB007's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 59 pages)
Lol…I think say na only me dey reason like this sha…once I see disappearing messages for person chat I don’t take the person serious at all…I’ll rather just call the person and pass the message I want to pass |
lol..,these ones just pin all their hopes on Obi.,.and dem go dey make mouth |
lol…I know USA is trying all means to implicate Nigeria sha…na so dem start with Iraq…if y'all think USA means well for naija make una think twice |
lol…na so dem snooker Wike throway ooo…Omo!! Tinubu na confirm mastermind |
lol…baba no wan chop watery beans |
lol…Primate don cast…e don tey wey I don know say Primate na guyman |
Lol…na dem sabi…they’re all the same |
lol…the tiger of course…no need to overthink it |
lol…na since that Covid time I no rate the pastor again…baba say na 5G signal dey cause Covid |
lol…the brain of people who constantly fall for all these scams need to be examined |
Wow!!!! That’s great…for a second there I thought he was going to work against the APC candidate |
lol,,,this witch hunt cry dey always vex me…it’s like telling your sales boy or sales girl to come and do account of what he or she sold at your shop and he or she starts running helter skelter that you’re victimizing them….how person go dey public office and when it’s time to come and give account of your time in office people go start to dey shout |
lol…this thing dey really pain these yeye so called VIPs |
lol…you funny ooo…you carry goddess keep for house you dey ask us mere mortals for advice |
lol…Omo na confirm war naija soldiers Dey face for that side fa |
lol…na because of things like these I dey always swear for the British every morning…these core northern states should be with their brothers in Niger republic…we southerners don’t have anything in common with these people |
lol…na only for naija person go spend years in public office to come account for how you spent your time in office go turn to propaganda, emotional blackmail and war |
lol…they’re all the same…na slight differences dey between them…just dey with the one you feel you can cope with |
lol…na these sycophants go kill this baba las las |
lol…no be police Dey that first picture so…IGP wetin dey sup |
Lol…his breathing no allow me hear all wetin he dey talk sef…man needs to build a gym |
lol…another set of bandits don cash out…dem go don dey do faaji laidis |
lol…this white man should rest abeg…it’s not good to overdo things |
Lol…so this one will come and join us in naija in like 15/18 years…make he sha pray say naija go don better by then…I don’t get why person wey don get opportunity japa come still get permanent residency go still dey scam…na just greed as far as I’m concerned |
lol.,.money don waste be that…plane wey never fight any war |
lol…these stats just keep getting dumber but as usual some people believe anything as far as it paints others in a bad light |
Lol…i hope they won’t deny defecting this time like they did previously…patiently waiting for the governor to defect to APC too |
Lol…so Shey they expect that tinubu will just grant him amnesty just like that ni or what |
Lol…na from the very beginning naija matter don get K leg…cos I never see police dey follow vip upandan except maybe president, Vice President, state governor and judges…every other person go arrange for hin personal security ni |
Lol…@op that ‘Islamic’ wasn’t necessary |
lol…this country na cruise I swear…see matter wey this yeye government carry for head |
Lol…fit abeg |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 59 pages)