Celebrities › Re: Why I Refused To Lend Tope Alabi My Car For Her Wedding — Olaiya Igwe (Video) by IBB007(m): 11:38am On Nov 01, 2025 |
lol…people really need to suppress the urge to dey shalaye abeg |
Politics › Re: Why Are Muslims Angry About The Genocide Claims? by IBB007(m): 11:21am On Nov 01, 2025 |
lol…the way this obvious lie don dey turn another thing just dey funny me…with all the news wey we dey read say bandits dey kill worshippers inside mosque…how many church attacks have we read about |
Family › Re: Mother Of 3 Recounts How A 9-second Mistake Ended Her 8-year Marriage by IBB007(m): 11:15am On Nov 01, 2025 |
lol…how did an old message reappear on the phone |
Foreign Affairs › Re: Tanzania News Update: Protesters Seize Police Uniforms Amid Disputed Election by IBB007(m): 11:11am On Nov 01, 2025 |
lol…keep destroying your countries in the name of protest…una go dey alright las las…all politicians are the same in Africa… as long as a country does not have a working system things will never go right…it’s not as if European politicians are not corrupt but they have a working system that deters them from doing anyhow |
Sports › Re: Nobody Collected $1.2 Million For Kebbi Stadium – Shehu Dikko by IBB007(m): 7:38am On Nov 01, 2025 |
lol…so na Oliseh start the rumor sef…I have to take it with a pinch of salt till fifa open their mouth tell us amount wey dem drop |
Celebrities › Re: Ibrahim Chatta Reportedly Charges ₦5 Million Per Day, Tops Nollywood Pay Chart by IBB007(m): 7:31am On Nov 01, 2025 |
lol…this one na big lamba…this one don pass exaggeration |
Politics › Re: Remove Your Wig, Gown And Join Politics – Bode George To Justice Omotosho by IBB007(m): 7:12am On Nov 01, 2025 |
lol…later you go talk say your children no get work…when be say na every matter you go dey chook mouth |
Politics › Re: Gunmen Abduct Kebbi Deputy Speaker Samaila Bagudu by IBB007(m): 7:08am On Nov 01, 2025 |
lol…baba no fit tey for there…money dey ground |
Politics › Re: Borno Unveils Plastic Factory, Begins Exportation by IBB007(m): 7:04am On Nov 01, 2025 |
lol…plastic factory…I think rich states should start colonizing all these yeye mumu states we get for this country |
Politics › Re: EFCC, NFIU Launch Crackdown On Alleged Coup Funders by IBB007(m): 7:01am On Nov 01, 2025 |
lol…I stopped at where Sahara desert claimed that NDDC transferred 45 billion naira to the alleged coup plotters…na nuclear bombs dem wan buy… |
Politics › Re: Journalist Tenders Apology To Dr. Bukola Saraki Over Malicious Contents by IBB007(m): 6:54am On Nov 01, 2025 |
lol…baba no wan chop watery beans…people don dey get sense for these social media streets |
Jobs/Vacancies › Re: FG Shortlists Candidates For NSCDC, NIS, Fire Service CBT by IBB007(m): 7:19am On Oct 30, 2025 |
lol…still nothing yet as 7:19am |
Foreign Affairs › Re: US Urges Citizens In Mali To ‘depart Immediately’ by IBB007(m): 10:10pm On Oct 29, 2025 |
lol…and the Sahel instability continues…na one of the causes of the insecurity in northern Nigeria be this |
Celebrities › Re: Social Media Erupts As Regina Daniels Is Spotted With A Mystery Man by IBB007(m): 7:35am On Oct 29, 2025 |
Lol…na guys wey Dey assist Ned shine her Congo be that |
Politics › Re: Dangote Refinery Redeploys Sacked Engineers To Borno, Zamfara, Benue, Ebonyi by IBB007(m): 11:45am On Oct 28, 2025 |
lol…Dangote na confirm dangbana…make we see wetin pengassan go do laidis |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Nominees For FIFPRO 11 (Men) Football Team Of The Year (2025). by IBB007(m): 5:46am On Oct 28, 2025 |
lol…Osimhen suppose dey among the strikers nominated |
Politics › Re: Dangote Begins Crude Oil Production Soon by IBB007(m): 5:43am On Oct 28, 2025 |
lol….dangote don finally takeover |
Properties › Re: Residents Cry Out Over Midnight Demolition In Otumoye Street, Onitsha by IBB007(m): 5:38am On Oct 28, 2025 |
lol…aura for aura … as e dey hot |
Celebrities › Re: Regina Daniels Buys A New House In Lagos (Video, Pics) by IBB007(m): 11:30pm On Oct 26, 2025 |
lol…this one wan dey pepper baba wey no send am |
Christianity Etc › Re: Pastor Tobi Steps Out To Church In A Blue Ferrari SF90 Spider, Worth $590,000 by IBB007(m): 9:05pm On Oct 26, 2025 |
lol…since when I don na say na OOU this guy attend na since then I don Dey see am as yahoo man |
Foreign Affairs › Re: U.S Planning An Invasion Of Venezuela - President Maduro Warns (Photos) by IBB007(m): 8:52am On Oct 25, 2025 |
Lol…how is this different from Russia invasion of Ukraine |
Politics › Re: Nigeria's 10 Deadliest Military Weapons by IBB007(m): 9:06am On Oct 24, 2025 |
lol…and different bandit gangs dey rise everyday |
Celebrities › Re: Verydarkman: 'Igbo Tribalists Want To Go To War With Me, I Will Defeat Them' by IBB007(m): 2:09pm On Oct 23, 2025 |
lol…this one just dey misuse the little game wey him get…it’s really getting into his head |
Politics › Re: Governor Adeleke Appointed Davido As Chairman Osun Sports Trust Fund by IBB007(m): 8:20am On Oct 23, 2025 |
lol…since it’s not tinubu ops go ignore am…dem go even support am |
Politics › Re: Preparations For Governor Douye Diri's Official Defection To APC Begin by IBB007(m): 8:01am On Oct 23, 2025 |
lol…who come remain for pdp like this |
Crime › Re: My Brother Escaped From Fulani Herdsmen Yesterday On His Birthday by IBB007(m): 6:36pm On Oct 22, 2025 |
Lol…congrats bro…I’m really happy for you |
Celebrities › Re: Blaqbonez Opens Up On Marriage, Says Extra-marital Intimacy Can Be Okay by IBB007(m): 12:32pm On Oct 22, 2025 |
Lol…if these ones don smoke small igbo like this…rubbish talk don start be that |
Politics › Re: Otti's Cash Gift: Abia Assembly Members Break Bottle On Colleague's Head by IBB007(m): 9:03pm On Oct 21, 2025 |
Lol…as usual dem no go see this one…na wetin dey happen for Lagos and other regions be their problem |
Politics › Re: Nyesom Wike holds monthly media chat on Friday by IBB007(m): 8:31pm On Oct 21, 2025 |
lol,..I thought Sahara desert said tinubu don ban am from hosting the media chat |
Food › Re: Average Daily Cost Of A Healthy Diet (cohd) By State In Nigeria by IBB007(m): 4:52pm On Oct 21, 2025 |
lol.,,kaduna as always been cheap right from time |
Education › Re: A Group Of Tall Girls Are Called What? by IBB007(m): 2:46pm On Oct 21, 2025 |
lol… a bevy of giraffes |
Politics › Re: Lone Lagos Protester Joined By Others Arrested During “Free Nnamdi Kanu” Protest by IBB007(m): 4:20pm On Oct 20, 2025 |
lol…why is Kanu scared of starting is defense in court…na since when dem don sentence that shot put for Finland I know say e don be for Nnamdi Kanu |