Politics › Re: When Bribery Was An Offence In Nigeria, Newspaper Was 10 Kobo In 1976 - Dino by IBB007(m): 6:44am On Aug 31, 2025 |
lol.,.Dino dey talk about corruption? Nothing wey person no go see |
Romance › Re: She Refused His Proposal After 5 Years Together by IBB007(m): 7:31pm On Aug 30, 2025 |
lol…people still never learn…dem just dey embarrass their generation |
Foreign Affairs › Re: Yemeni's Houthi Govt Confirms Israel's Killing Of Prime Minister, Ministers by IBB007(m): 4:35pm On Aug 30, 2025 |
lol…the rate wey people dey die for that Middle East no be here |
|
Foreign Affairs › Re: Trump Revokes ex-VP Kamala Harris's Secret Service Protection by IBB007(m): 8:02pm On Aug 29, 2025 |
lol…president trump is one of the most pettiest person I’ve ever seen in my life |
Foreign Affairs › Re: Russia Bombs British Council Office & EU Building In Kyiv, Ukraine (Photos) by IBB007(m): 11:05am On Aug 29, 2025 |
lol..,MI6 office you mean |
Politics › Re: 2027: No Plans To leave NNPP, but open to dialogue - Kwankwaso by IBB007(m): 9:37am On Aug 29, 2025 |
lol…na money baba wan collect…he wan use Kano as bargaining chip…he’ll sell Kano to the highest bidder |
Foreign Affairs › Re: Russia Sinks Ukraine's Largest Ship Using Sea Drones, Crew Members Killed (Pics) by IBB007(m): 9:22am On Aug 29, 2025 |
lol…I no sure say Russia want a seize fire…they believe they can achieve their objectives…Putin and trump just dey use that seize fire talk to make Ukraine and its allies complacent |
Celebrities › Re: “i’m Sorry If I Offended You, But I Still Need Your Help” – Phyna Begs Verydarkm by IBB007(m): 9:20am On Aug 29, 2025 |
lol…thank God for make up sha… |
Politics › Re: ₦300 Billion Loan: Oyo Assembly Brands APC’s Shittu Absentee Lawmaker by IBB007(m): 9:11am On Aug 29, 2025 |
lol…we know say two wrongs don’t make a right but Shey una approve loan or not |
Romance › Re: Cheating Wife Dies While Lodging In A Guest House With Another Man by IBB007(m): 9:53pm On Aug 28, 2025 |
lol..,no be new thing…we will all die one day…na way God talk say she go follow be that |
Politics › Re: Atiku Finally States Nine Conditions FG Must Fulfill Before 2027 Poll by IBB007(m): 9:18pm On Aug 28, 2025 |
lol…na when they leave government dem dey get idea of governance pass |
Politics › Re: PVC: Explain Extraordinary Registration In Southwest, ADC Tells INEC by IBB007(m): 9:06pm On Aug 28, 2025 |
lol…this ADC dey sound like northern party.,.cos the supposed secretary of their party is from Osun state but they seem to be against the high voters registration in the state |
Politics › Re: ADC Warns Malam Bolaji Abdullahi Against Parading As Party Spokesperson by IBB007(m): 2:54pm On Aug 28, 2025 |
Lol…dem go still come out talk say na tinubu dey control these ones sef |
Christianity Etc › Re: Top 10 Oldest Religions In The World by IBB007(m): 2:22pm On Aug 28, 2025 |
Lol…so na the two most recent religions dey cause wahala pass |
Business › Re: USSD: How Nigerians Are Losing Money To Failed Bank Transactions by IBB007(m): 2:18pm On Aug 28, 2025 |
Well since the ussd transaction have been charged directly from my airtime it as been working perfectly…it’s now even faster sef |
Politics › Re: 2027: Our Presidential Ticket Open For Contest Despite Endorsing Tinubu – APC by IBB007(m): 1:48pm On Aug 28, 2025 |
lol…I no dey like all these yeye talk…una wan just collect money for nomination form |
Politics › Re: Dele Momodu Criticises PDP For Zoning Presidential Ticket To The South by IBB007(m): 1:42pm On Aug 28, 2025 |
lol…sebi you don comot for pdp..why you still dey poke nose for their matter |
Crime › Re: Police Restore Peace To Owode Onirin After Clash Over Land by IBB007(m): 7:32am On Aug 28, 2025 |
lol…the funniest thing about these Omo onile guys be say the money no dey show for their body and dem no dey use am do better thing |
Celebrities › Re: Tiktok Star Peller Found Safe After Reported Abduction by IBB007(m): 7:07am On Aug 28, 2025 |
lol…na fake kidnap abeg…if you fall for this then you can fall for anything |
Celebrities › Re: Tiktok Star Peller Reportedly Kidnapped (Video) by IBB007(m): 6:50am On Aug 28, 2025 |
lol…e Dey hard to believe these content creators now ooo…I pray say na skit or prank sha |
Politics › Re: Benue Assembly Suspends Ex-Speaker, Dajoh by IBB007(m): 1:44pm On Aug 27, 2025 |
lol…dem no even look say him brother don die…these people Kala ooo |
Romance › Re: These 4 Gehgeh Pieces of Advice Will Ruin Your Relationship by IBB007(m): 12:36pm On Aug 27, 2025 |
Lol…woman really carry this guy matter for head sha …baba fit be simp for house like that…we know their type |
Celebrities › Re: Enioluwa Welcomes Girlfriend To Nigeria, Picks Her Up At Airport by IBB007(m): 12:23pm On Aug 27, 2025 |
Lol…the guy resemble woman sef…Shey no be say dem go marry finish the wife go discover say baba na gay |
Politics › Re: Nigeria Top 12 Most Preferred State To Relocate To — Statisense by IBB007(m): 3:53pm On Aug 26, 2025 |
Lol…no south eastern state…na so e worst reach for that side |
Family › Re: When cooking stops at home… by IBB007(m): 3:40pm On Aug 26, 2025 |
Lol…naija economy don make am difficult to dey chop outside now sef |
Politics › Re: Anambra Awards ₦386M Contracts To Firm That Was 6 Days Old At Bid Closure by IBB007(m): 3:22pm On Aug 26, 2025 |
lol…all these politicians and their friends and families no go die well |
Travel › Re: Japan Denies Plans To Create Special Visas For Skilled Nigerians by IBB007(m): 2:23pm On Aug 26, 2025 |
lol…Japan as always discouraged immigration into their country that’s why they’re one of the most homogeneous country in the world |
Politics › Re: Sokoto Spends ₦1 Billion On Lawmakers’ Vehicles by IBB007(m): 11:32am On Aug 26, 2025 |
lol…Una state governors dey flex anyhow but na tinubu be una problem…Una go Dey alright las las |
Properties › Re: How Land Grabbing Fuels Bloodshed In Lagos Suburbs by IBB007(m): 9:14pm On Aug 25, 2025 |
Lol…this land grabbing issue happens everywhere |
Politics › Re: PDP Zones 2027 Presidential Ticket To South by IBB007(m): 9:06pm On Aug 25, 2025 |
Lol…dem don dey get sense… |
Politics › Re: Bayo Ojulari Says International Syndicates Involved In Crude Oil Theft by IBB007(m): 9:05pm On Aug 25, 2025 |
Lol…dem no dey ever mention names…I no know who use am swear for them |