Business › Re: Zenith Bank Crowned Nigeria's Best Bank At Euromoney Awards 2025 by IBB007(m): 9:54am On Jul 21, 2025 |
Lol…with that their yeye network…I don’t have more to say |
Foreign Affairs › Re: Putin’s Soldiers Killed ‘in Mass Poisoning By Laced Bottles Of Water’ by IBB007(m): 9:42am On Jul 21, 2025 |
Lol…see as western media dey glorify poisoning …this is very sick |
Politics › Re: Between Lere Olayinka And Governor Alex Otti by IBB007(m): 7:55am On Jul 21, 2025 |
Lol…while online supporters dey carry their matter for head |
Politics › Re: Enugu Electricity Regulatory Commission Crashes Band A From N209 To N160 Per Kwh by IBB007(m): 7:10am On Jul 21, 2025 |
Lol…IKEDC what do you have to say about this…oooio |
Politics › Re: Nigerians Do In The UK, what is unacceptable In Their Country - Badenoch (vid) by IBB007(m): 7:07am On Jul 21, 2025 |
Lol…this lady is very ignorant…I’m sure her party go dey regret say dem vote her as leader |
Politics › Re: Court Fines NGO Over Frivolous Suit Against NUPRC, Gbenga Komolafe by IBB007(m): 3:37pm On Jul 20, 2025 |
Lol…we need more of these for naija…all these yeye NGOs…I’m sure they’ll probably go bankrupt after paying the fine |
Politics › Re: Chimamanda Adichie: Igboland Has Changed, People Are Terrified Of Coming Back by IBB007(m): 8:41am On Jul 20, 2025 |
Lol…the hen as come home to roost…when you guys were egging Kanu and his ipob cult on…una no know say na wetin go happen be this |
Politics › Re: The Funniest Resignation Letter Of PDP To ADC ��� by IBB007(m): 8:14am On Jul 20, 2025 |
Lol…funniest thing be say all these guys are moving back to PDP once ADC loses the 2027 elections |
Forum Games › Re: Let's See The Smart Ones. Who Can Spell This Correctly? Don't Goggle It O by IBB007(m): 8:06am On Jul 20, 2025 |
Lol…A and C |
Politics › Re: How Cabal Bypassed Me, Smuggled Memos Directly To Buhari - Gambari by IBB007(m): 4:20pm On Jul 18, 2025 |
lol….una don dey speak out now…sebi una talk say nothing like cabal that year |
Politics › Re: Backlash As Kebbi Lawmakers Donate 25 Vehicles To Tinubu’s 2027 Campaign by IBB007(m): 2:09pm On Jul 18, 2025 |
Lol…na politicians be our problem for this country…no matter the party wey dem dey…na dem be the problem |
Travel › Re: Visa Overstay: US Threatens Nigerians With Deportation, Permanent Travel Ban by IBB007(m): 1:47pm On Jul 18, 2025 |
Lol…I think Nigerian government should reciprocate these…e don dey turn to insult |
Politics › Re: LG Crisis: Adeleke Wept For 15 Minutes In Our Meeting — Osun Commissioner by IBB007(m): 9:03pm On Jul 17, 2025 |
Lol…na water plenty for him eyes |
Politics › Re: Ajeromi Ifelodun LG Renames Many Streets (Before & After) by IBB007(m): 1:37pm On Jul 17, 2025 |
lol…see as ipob guys dey vex for this thread…una never see anything…in a few years time, their won’t be trace of una existence in Lagos |
Education › Re: Auchi Poly: Students Threaten To Stage Protest Against Obi by IBB007(m): 9:04am On Jul 15, 2025 |
lol…I know say obi go shoot himself in the foot before 2027…him chochocho don dey too much |
Culture › Re: Pictures From The Burial Of The Awujale Of Ijebu, Oba Sikiru Kayode Adetona by IBB007(m): 6:54am On Jul 15, 2025 |
One the most loved monarchs in Nigeria…may his soul rest in peace |
Politics › Re: Wike To Oshiomhole, Okpebholo: Stop Any Planned Probe Of Godwin Obaseki by IBB007(m): 6:51am On Jul 15, 2025 |
lol…but this same Wike administration probed Amaechi…the moment you realise that these guys are friends…that’s when you’ll finally get sense |
Foreign Affairs › Re: The Best Is Yet To Come - Cameroon’s 92-Year-Old Paul Biya Seeks Eighth Term by IBB007(m): 6:47am On Jul 15, 2025 |
lol…this one go serve till he reach 100…I believe say USA dey him back sha…cos na this type military suppose comot |
Politics › Re: Ramaphosa: Buhari Brought Our Two Nations Closer Together (Pictures) by IBB007(m): 3:08pm On Jul 14, 2025 |
lol…thank you for the message sir…add the rest seun |
Politics › Re: Worst Tenure In Osun History, Governor Adeleke Blasts Aregbesola by IBB007(m): 2:54pm On Jul 14, 2025 |
lol…I though people were speculating that both men were going to work together |
Foreign Affairs › Re: Ukraine Says It Killed Russian Agents Suspected Of Assassinating Intel Officer by IBB007(m): 2:43pm On Jul 14, 2025 |
lol…I smell lies…if na true dem go don post videos and photos…Ukraine wey like propaganda pass anything |
|
Crime › Re: Gunmen In Army Uniform Kill Soldier, Driver In Abia Construction Site Attack by IBB007(m): 6:44pm On Jul 13, 2025 |
Eyah….RIP Mr soldier….24 more characters needed…ok |
Politics › Re: Lagos LG Poll: Security Look Away As LP Agent Is Slapped At Polling Unit by IBB007(m): 5:54pm On Jul 12, 2025 |
lol…I no know why opposition parties dey always disturb themselves for local government elections… |
Politics › Re: Ghana Diplomatic Staff Dies After ‘One Chance Assault’ In Abuja by IBB007(m): 5:53pm On Jul 12, 2025 |
May her soul rest in peace…this country no safe at all |
Celebrities › Re: I Am The Luckiest Woman On Earth - Actress, Judy Austin Hails Yul Edochie by IBB007(m): 11:35am On Jul 12, 2025 |
That’s good ….na wa ooo…why do I need forty characters to express myself |
Politics › Re: Osun APC Members Protest Alleged Plan To Offer Adeleke Automatic 2026 Ticket by IBB007(m): 10:46am On Jul 12, 2025 |
lol…which kain wailing be this…shey baba dey plan to decamp to apc that’s why these ones don dey cry |
Politics › Re: Anioma State: Ndokwa Ethnic Nationality Rejects ‘Sham’ Public Hearing by IBB007(m): 5:39pm On Jul 11, 2025 |
lol…make these people go rest abeg…when states suppose dey think of merging una dey fight for new states…where the money dey!? |
Celebrities › Re: I Never Accused Anyone Of Killing Mohbad – Iyabo Ojo by IBB007(m): 6:35am On Jul 11, 2025 |
lol…aunty don dey change mouth…wetin you come accuse anybody of doing |
Family › Re: South Africans Protest Burial Of Nigerian Man In Their Village by IBB007(m): 6:27am On Jul 11, 2025 |
lol…these South Africans are taking these to far… |
Foreign Affairs › Re: Gas Explosion Rocks Building In Iran's Capital, 4 Injured(photos) by IBB007(m): 9:11pm On Jul 10, 2025 |
lol…mossad don continue from where idf stop…una well done oo |
Politics › Re: Tunji-ojo Meets US Envoy Over New Visa Policy, Says FG Will Curb Overstay By NGR by IBB007(m): 7:54pm On Jul 10, 2025 |
lol…this one really touch our so called leaders…na since when dem hear the news dem don dey run helter skelter |