IBB007's Posts
Nairaland Forum › IBB007's Profile › IBB007's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 56 pages)
Lol…I sure say naija go dey top 40 |
Lol…for this day and age na wetin Obi and his cohorts wan take win election be this…such a disgrace |
Lol…this ADC of a thing as failed already |
Lol!!! Oga Mike see you see kirikiri |
lol…the prices still Dey okay |
lol…according to her minions on Nairaland I thought she was winning the case |
lol…almost one trillion for election wey dey very predictable…why not just share the money for the citizens make tinubu complete him eight years |
lol…15m na your mate!? |
lol…Nonso is an Italian abeg… |
lol…las las na the EU go comot the comedian …there’s no return on their investment at all |
Lol…dem come pass the burden to customers…but at least it works better now sha |
Lol…amadioha no represent |
Lol…na una dey shout say the naira is too weak say this and that…now the naira is getting stronger una dey complain say it shouldn’t be too strong…wetin una really want abeg |
Lol…I’m suspecting the guy is a Irish citizen…cos it na naija man na deportation go follow that him sentence and besides he even dey prison currently for another offense |
lol…the funniest thing about all these is that some people still think it’s by party affiliation…they think one party is better than the other…forgetting that all these politicians are the same |
Lol…no go write wetin go carry you enter kirikiri |
Lol…she go finally get attention wey she dey seek |
Lol…she go later come online dey flex |
Lol…baba trumpeter |
Lol…I no dey bother to check name again sef |
lol…why are they always emphasizing that it’s a training squad…do you think the USA will waste the life of their troops fighting boko haram!? |
lol…there’s a serious leak in the ONSA…that’s why US no dey share intel with naija |
lol…na so dem go dey whine us wey our head go dey swell like Ijebu garri |
lol…that your cousin must be a billionaire fa |
Wow…this is nice ….keyamo really impress me more grease to his elbow |
Lol…when it comes to give account of how they spent while in government English go start |
Lol…I still dey always wonder why people dey wait for airport to see them off |
Lol…brics in the mud…the way SA carry that brics stuff for head ehn |
lol…based on this thread you can guess someone’s age grade |
lol…this is truly a disgraced country…Omo abeg God if there’s a next life Abeg no direct me come naija abeg |
lol…me still dey see the satchet stuff for street sha…maybe na for the factories dem Dey enforce the ban |