Ichel's Posts
Nairaland Forum › Ichel's Profile › Ichel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 (of 41 pages)
Akshow: Clifford gini?... .sule? Like seriously? What a combowas also wonderin. nxt go be clinton musa. NSE SULE, luv d way it sounds. Congrats tho |
Barca nd madrid don 5nish me oo |
Sum1 plz help. Naija bookies don milk me wit in-play. I need sure tips plz |
[quote author=32-D][size=18pt]since u av to look closely then she is not pretty[/size][/quote]guilty as charged |
Wat fuckry is dis? Na every finx wey dis celebs. do go hit d FP. If e no be Tonto, na Rukky Sanda or Genn..., or dat Edo girl, wetin be dat her na self. Nawa oo Wat fuckry is dis? Na every finx wey dis celebs. do go hit d FP. If e no be Tonto, na Rukky Sanda or Genn..., or dat Edo girl, wetin be dat her na self. Nawa oo |
valicious1: Picture of ekaette,mgbeke & magdalinalolz |
How does dis improve our education system ![]() |
. |
daroz: Picture Of Man Transporting A Cow With Motorcycle 'okada'we shall say ''our husband has gone madt again'' |
This space is for sale |
Since sum days now, its been women/mothers day. Do we have such days for men (int'l men day and fathers day) , sum one let me knw if we do plz. |
Johnnoah1st: meanwhile congratulations cus u just won urself 2gun shot, one rocket bomb, and an alternative free ticket to jump from 3rd mainland bridge to d lagoon, come to the nearest firing squard to receive ur price. Thanks in anticipation. bros, u no go kill me wit laff |
Revolva: Wtf why is d wedding not done in otukpo idoma land...naaa it aint right as an idoma man.. ![]() |
So na him papa b dat? #LIKE FADA, LIKE SON. Anyway, na dem head look alike shaa |
Dat wat a friend of mine said when he first heard of it. He also convinced me into believin it too, so technically, nobe 2day we knw dat one. Btw which position wey i dey na 2nd abi na 3rd? |
Who made dis Ads? Xpecially dis one ''dad, you'll b payin to support me for d nxt 20yrs'' na who talks so?
|
For d 1st tym, GEJ got it wright. Halluujaah sumbodi!!! |
For d 1st tym, GEJ got it wrightp |
Na 4 wia dem create the job? Moon abi na Mars |
![]()
|
Sum1 plz tell dat diz is a joke. Nw wey i dey wait for UCL prediction mak i use chop dat bookies na him, he wan retire abi resign. Abeg no do oo prophet *in frank edward voice, singin* I WILL NEVA LET U GO, UNLES U BLESS MEEE.... *continue singin* |
Olodostein: 2face is from Benue state. Benue state has the highest HIV infection in the country.Na ur mouth i hear am ooo |
190: Nigeria wasn't what she expectedAnd she wasn't wat we expected ![]() |
WO CARES wen she leaves
|
And it came pass dat am d first to say PHOTOSHOP!!!! |
And it came pass dat am d first to say PHOTOSHOP |
[quote author=Ileke-IdI]This girl just won Miss USA a few months ago. When did they start dating? Is a "Miss" award now a criteria for marriage? Na wa o, the rest of us don suffer [/quote][quote author=Mr. Globe]Your ignorance has always been in the Guiness book. Former miss Universe from Angola is now Miss USA in your books. Una really don suffer! Accept my sympathy.[/quote]Bros take am easy nah abi una bin get banta? ![]() |
[quote author=V-lyrics]Somthin tells me she was used 4 illuminaty sacrifice. Last grammy whitney houston died and nw after goin 2 grammy Goldie dies? Somtin is wrong wit grammy awards[/quote]Na pple lyk u wey i dey wait for. Wetin be dat wey tell? If u have notin to say jst fckoff dear and
|
Am waitin to see sum1 say Illuminati is ......... Though am nt fan, am neither a hater too. I dont see anytin iconic bout her. Mayb its bcuz i aint giv a fck bout her tracks, i ve only listend 2 one Jawo ft jaywon nd its a damn sh*t |
Ma friend UDEME. Ova mature |
Wat fuckry is dis? Na every finx wey dis celebs. do go hit d FP. If e no be Tonto, na Rukky Sanda or Genn..., or dat Edo girl, wetin be dat her na self. Nawa oo
, sum one let me knw if we do plz.

.
[/quote][quote author=Mr. Globe]Your ignorance has always been in the Guiness book. 