Idesylvester's Posts
Nairaland Forum › Idesylvester's Profile › Idesylvester's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 (of 38 pages)
The thing self tire me wit d Muslims ooo.. even witch no disturb reach them marxweller247: |
This is d exact problem I v with my country Pls make Una help me answer this question "shey na Hijab b osun state problem or developmnt of the school,if u check am nw u go c say some school roof is bad Does hijab affect readin abi wetin concern agboro wit ova load Aregbe and can make Una luk on d joblesnes that is eatin this nation nt hijablesnes biko |
Oga u caught ur wife wit Van Vic yet u no tie ur wife rope 4 waist,u still free hr... chai Kwantinue... d next time na belle u go catch hr wit... In fact oga set ur yansh make I give u only two Sai baba cane... my frnd go n collect ur property nw |
So bad they neva consulted d oracle...joint brake up industry...this is y linda dey fear! |
GoldenJAT:Bles broda wise |
These r d kind of leaders we've Steal all d money, wait for problem n carry it on their head as if they are our saviour Don't give us fish again ooo... teach us biko mr/mrs nice leaders association ![]() |
Government always waiting for things 2 happen so as to deceive only d mumus 4 how many yrs no light, b4 militant started bombing there was zero mega n nw e don low Come all of us don go school now oo so make Una take time.. I mean govnmnt nt d readers.tank u ![]() |
What about bill to stop you guys from stealing our country's money Bill to restructure how to apply as a member of the house and also stop all does nonsense allowance and the huge salaries Una no get work to do I swear |
And who told them our problem is food Y r their children not partaking in d feeding spartacus arena... in fact after feeding comes what? Reduce house of assembly salaries or what!!! Is this the change or balance? |
Na buhari dey cus al this tinz... comon bread! What if na tomatoes? ![]() |


