Idesylvester's Posts
Nairaland Forum › Idesylvester's Profile › Idesylvester's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 (of 38 pages)
Another job opening for the rich men children!!! The poor can as well apply with a cleaning company so he/she can earn 25k or less per month Good idea bt wickedness will follow as much as it can take |
Nna na wa ooo hw one person go carry 2.5 billion naira in cash put for account wey we still dey sing d song of cash less? People wicked ooo... that money can reduce joblessnes walai...
|
Na my grandpapa I blame wey no gree sell my papa to British Shebi I 4 b british nw Make them try am n c wetin I go do
|
ryanmartini:bros no do ooo.. MTN machine go pick am n ask,for English press 1, domin Hausa ar danna biyu...fu ede yoruba se esa, maka su su igbo anor, if na pigeon make u press 5 Bros b4 them ask Weda u no go change language na pulet xplanation u go get ooo |
No b if credit dey d fone, for this buhari regime Though I will call my Babe sha |
Na waoo this matter strong ooo So me wey neva marry hw I go come take get that kind powerful wife wey sabi everytin? because my father told me that if u r lookin 4 a perfect wife u must b perfect 1st n if it's a good wife u must Polish urself 2 b gud 2...hmm Me dey wait sha
|
I think our laws in Nigeria and the way children are been treated gets me woried, I knw that dis days 11,12 year old get pregnant bt trut b told they r meant to b protected Cos they will grow up havin regret n much hat in thr heart... let us join hands to protect women..!!! Oya wu dey wit me? |
For wat I knw he's right to acknowledge God Almighty as his father and God still v more space to accept even devil himself only if he will accept to confess his sins Bt no one can change God's decision cos ooni self na God creat am, n his last moment on earth might... Hmmm God knws |
Does that reduce the price of fuel?! If she like make she smoke Niger delta oil pipe na she sabi |
Despite al d love I v for papilo I still I still v beef for him jst for a reason which is He shuld v marid his wife a week b4 my dad maried my mothr n then do d tin one week b4 my dad by nw my name for b nwako sylvester d son of papilo... Not fair |
ISpiksDaTroof:install the street lights n cameras in their toilet n take a selfie |
shamecurls:ehhh... there's notin wrong if u try using ganja like majek mayb no one will steal that Jst sayin Lalac... to be continue |
Na wa ooo me wey no come get toilet nko Hw I go carry do am.. Hello ooo do I v a toilet neighbor hear on NL |
When would the 2D pix come so we can c d main look of things.. Though, it's beautiful in a 3D format |
Kyllahmc:Oga pls change ur glases |
jollymizzle: IYANGBALI: jollymizzle:U r right bro,once he bring such an amount he wil prob |
ashjay001:Take it or leave it,BMB is bles alredy,he wil pay off n he has even startd doin it or u think that wil make him beg 4 food,na wa 4 nigerians oo hatin a man wu gave emplymnt |
policy12:4 ur own imfo,he wasnt troyin money,he was only selin his brand,because of that he is d most popula radio/tv owner and mind u even nija dey ow money,it hapns most busns men jst nid 2 b 4rc 2 tins n most of dem v almost d same mindset |
Trust me bruce wil pay off his debt imediatly,he has d money bt u knw hw busines men tink sumtimes.God help him 4 d sake of his employee |
Well, I'm not sayin it's bad to spray money that u worked for bt E-money pls if there's anyway sum1 can introduce u 2 Nairaland Then u need to Epp this family,he need that money more than onazi n his wife
|
There's one crazy part we're missing out here What is Lamido saying that because he's not an indigene of kano so help can not b rendered Y are we still facing such in this country eh, d cost of takin this child 2 america is nt up to wat he spends as miscellaneous.. ki lo de? ![]() |
Is it true that with the phone I don't need PHCN, it can power a full hux and it can also produce tomatoes!!! If not please keep hold we're still fixing our hearing... don't disturb
|
This is total madness, if u have ur fact EFCC that such is happening then go after them and their houses and stop making announcement So do we mean after all this silly announcement the money will still b there Propaganda agenda part 2... we don go schl nw ooo even if schl fees r xpensive |
Eh!!! Wu go do this kind thing na eh? Our last born naim Ay go dey use... that's a photo shot Ay remove it!!! Nw... Lol make Una no blast me ooo na joke oooo,i no Nigerians b4 them yab subsidy comot frm my body |
Breaking News!!! Nigeria is now ranked 3rd highest paying country in the world Congrats: members of the house of assemble For that record...hahahhaha... na only them get that share ooo no go think am Lastly we're also d fastest growing country in the creation of non-employment and we say we get oil..shweee..na record sha |
Mehn,that boobs can feed IDP camp for sure.. Dele, I know man shall not leave by Bread alone if no milk...Lol |
Oga keep quiet jor. Na wood d*ck u carry, shwee.. y human being go dey lie like this Airforce1: |
Oya I don wake up..whr r my chldrens,set ur yansh make I do justice ![]() shogz89: |
If any of Una try 2 insult each oda again on this platform I will v to increase Una nepa bill,una no get respect say elderly man like me like 2 read n laf jst d way u guys started,pls don't stop..Sai baba shogz89: |
All of u are wrong, she's not yoruba nor Benin "she's a typical Nigerian lady.. all of Una don belle full to dey argue about anoda persn wife tribe.. Sai baba sindrum shwee Karm16: |
Eh!! Make I hear say na pipeline cause darkness... we're jst leaving accordin 2 our colours "Black skin leaders $ black out" Lol Government will not give us constant light because they don't want 2 hear say we're leavin comfortable like there kids After work/schl stress u can den relax at home wit light..eh 4 whr, naim Buhari dey go charge fone 4 UK evry month..shweee |
T.B Joshua go dey predict without telin us d real place n d name of the persn so it can b prevented abi..kwantinue Him think say na only him dey prophesy abi Make I tell am say me 2 dey prophesy I tell u,b4 d end of dis yr newspaper will carry more than 10 murder story and America will record anoda shootin,if na lie make we bet!! and I c a young man doin that.. lastly bomb go blow 4 any country of his choice |


and I c a young man doin that.. lastly bomb go blow 4 any country of his choice