Iice's Posts
Nairaland Forum › Iice's Profile › Iice's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1286 1287 1288 1289 1290 1291 1292 1293 1294 (of 1304 pages)
LOL sorry oh, ma finger slipped lol, make u flash ur husband all u want oh lol |
I get u wella Mer C, pidgin fit get d point across dan english wey na long road 2 explain sunthin wey u jst do one time and shap shap 4 pidgin, |
For real sis, did u get mine ![]() |
Its not a lie hush, saw that on animal planet but whateva! |
So they say, lol, but whateva! |
I swear no mind them oh, me and aloib don retire lol but we still they rock the pidgin as always, |
lukkie:True that! |
Na wetin i be the talk oh naija_diva, if hunger woza u wella, u no go dey thing about anything but fulling your belle |
LMAO |
LOL sis, that's scary oh but no mind $hadex am sure hin jst dey joke, haba fine babe like u lol Ps, i go tell ur husband lol jk |
Toasting and giving it away is not the same thing, u can toast without jumpin in2 the sack ![]() |
LOL i no dey naija oh, and the dsl is not crap just the service provider, its a monopoly i tell ya, dude i pay freakin escalated fone bills here so am thinkin y not have ma cable and internet in one but the cable provider dont have the necessary facilities 2 provide cable internet in my area so i have 2 look at other options, and yes the stupid telephone company is the only one providing dsl, as i said its a freakin monopoly, jst wish some1 blast them off the radar lol |
I dey lost lmao, |
St louis where? i went 2 st. louis but in jos sha n freakin paid ma full fees lol |
Kellorah lol, thats true oh @naija_diva, that cheek thing is way weird but i've also seen it lol |
LOL sis, how that mayon thing dey look? |
I like the kindda krazee part ![]() |
Giorgio:For real oh |
Seun u 4got 2 say another advantage is improved reading skills but u made gr8t points, i dont knw y ppl are not in2 comics these days, i first read the comic section everytime i get a newspaper but i guess thats jst me |
Amen lol |
Me sha i want fiery red or calm green depends on the mood lol jk ![]() |
Good points ya'll, anyhow i wish Seun goodluck with the comics, (And dnt tell me u dont need it oh lol) |
Cool, well am not gettin any partner's name thats for sure, seen alot of that go wrong like u said Angelina, Also Johnny Depp, but its so cool where u guys got ur tattoos, wicked |
Hmmm havent seen that nick around, was he that terrible? |
welcome back, |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 1286 1287 1288 1289 1290 1291 1292 1293 1294 (of 1304 pages)
