NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 12:55pm On Sep 12, 2015 |
ogeoflyf:
oscof Which state is ur 1st choice? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 12:47pm On Sep 12, 2015 |
ogeoflyf: Why I go use that kind thing play.. life in maid na beans?  U try o...u don already see hell on earth.abeg try make heaven o  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 12:07pm On Sep 12, 2015 |
ogeoflyf: Not like I'm afraid oo. I actually graduated from unimaid .. U sure  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 12:04pm On Sep 12, 2015 |
ifeanyija: u re disturbing dis thread, if she ve no nairaland moniker no need puting her CUN U wan chop d moniker  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 11:59am On Sep 12, 2015 |
babatawa: i just dey look you with one eye since dey shout "weed" up and down for this thread
i dey pretty sure say if u burn one you go just "switch off"  U sure say him fir wrap am sef  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 11:21am On Sep 12, 2015 |
haywire1: U can still change it if u e printed green card . I don't knw hw to answer ur second questn jare , dey gave u hw to change ur date of birth with ease yet u asking if u can change in camp
# Sorry 4 asking...tnx |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 11:16am On Sep 12, 2015 |
haywire1: # For those having a date of birth or state of origin error after nysc registration. I wanna help 10 people fix the error
Paste ur
Regularized Jamb reg number ONLY and jamb admission year
Correct date of birth
Correct state of origin, city and local govt.
# What of those who av already printed out their green card?can it be changed at d camp? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 10:02pm On Sep 11, 2015 |
Una welldone...where all of dem  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 7:47pm On Sep 11, 2015 |
Haywire1 I Akwa-Ibom as first choice.... Call up number number 141*** |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 7:40pm On Sep 11, 2015 |
Claroo: E no easy like dat bro...I was posted to OYO TOWN instead of IBADAN. I tried all ma best to work it bk to IB,bt ma LGI no gree. I was even posted to a secondary skool sef  We av like 6 lawyers here.
Just go along with a photocopy of ur call to bar certificate to camp so dat u wl be easily posted to a law firm. I know dey do it so much in d west.I know of pple who are serving in secoundary schools.here in d south na ministry,law firms and sum are even posted to state parastatals...anyway I'll take ur advice and hope for the best.thanks bro  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 5:33pm On Sep 11, 2015 |
Claroo: Don't be too sure bro, State like Oyo no send oooo. I know many lawyers dat are serving outside d state capital here. They shld av rejected it...I rather go look for a law firm dat will pay me 5k for transport and learn much dan go to one village |
Education › Re: UNICAL Suspends Dean of Faculty of Law Over Alleged Rape Of Student by ijekul(m): 10:06am On Sep 11, 2015 |
bishoppapee: I doubt this story is true. First of all lectures in Unical began last week, so how will a lecturer give a test if lectures just began? Two, the vice chancellor is not prof. Ivara Esu, it's prof. Jame Epoke. Epoke took over from Ivara Esu. Ivara Esu is now the incumbent deputy governor of cross river state. Abeg make una no come dey blow lie give here Pple like u even doubt their existence...leactures began over 3 weeks ago and if ur a student or an alumnus,u'll know law starts on time.I gaduated from dat faculty and u can even be given a test on d 1st week of resumption. The name of d vc is a mistake on their part...next time do ur investigations well b4 jumping to conclusion |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 9:56am On Sep 11, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 9:22am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: So you mean say you no go teasssh abi?
*palm under jaw... Lips slanty* Naaa...unless those wey neva go law skul.with my llb plus bl I go kum teach kwa?wetin happen to all d law firms and even ministry.We no dey teach o  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 9:14am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: My friend told me to join camp band 
Say them must post me go capital if I join...
Come, so you mean village people don't need lawyers?
*smh for this world* Lawyers na ministry,law firms and other parastatals dem dey post dem go.village pple get elders we go settle ish  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 9:12am On Sep 11, 2015 |
LifeIsGuhd: Hehehehe, I am here wo! With one eye opened and the other closed. Good Morning and how was your night? Heheheheh...I knew u were around.nyt was gud and urz |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 9:06am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: Baba If no be akwa ibom... My second choice na Anambra sha... Heard they pay 5,800 and its steady.. + cost of living is not too high esp in rural areas... And na 1 of the states wey the capital no d rock... But the other LG's ehn... No be here o e.g Onitsha. One thing am sure of is dat I'll be posted to d capital of anywhere am posted...Barrister noni  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 9:04am On Sep 11, 2015 |
Where is Lifeisguhd?missing u o  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 8:58am On Sep 11, 2015 |
Emlina: aarrrh... Too bad. Wish u well. Nt too bad.pray ur posted to calabar or else  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 8:57am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: Baba take it easy o 
I no want start to dream... Before they say boko have bombed the place to shatter my dreams Hahahahaha...ur mouthed bro  if dem like make dem bomb,Enugu still dey |
Education › Re: UNICAL Suspends Dean of Faculty of Law Over Alleged Rape Of Student by ijekul(m): 8:52am On Sep 11, 2015 |
moscobabs: hope they suspend the lady too? who knows if the lady was the one that seduced the man.....show us the dress she wore to the Dean office that day May ur daughter be raped...say Amen to that and am sure ur neighbours and friends will ask u dis same particular question.just shout a big AMEN |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 8:43am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: Morning bro hope you slept well? Yea I did...dreamt of AKS camp  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 8:40am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: Friend of mine told me. Ok might be true then.gud mornin |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 8:38am On Sep 11, 2015 |
Emlina: Let d fun begin. U comin wit me? Naa  I graduated from dia...AKS for me  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 12:14am On Sep 11, 2015 |
DonPsymon: Heard AKS increased state allawee to 11,500 last month tho Will confirm.didn't know |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 11:51pm On Sep 10, 2015 |
Olami90: She dey chat me on whatsapp nd stil dey smile..she neva knw. Na wen she go wan reg ah go jst bone...nd dey form pity. U go just form no time  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 11:46pm On Sep 10, 2015 |
Faithluv5: Hmmm,akwa ibom plenty o Who no like better thing  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 11:44pm On Sep 10, 2015 |
DonPsymon: AKS and CRS which has a higher cost of living sef? Its d same o...self con now na 150-200k but AKS has more job opportunities and d sate pay 10k while crs pays 3k |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 11:40pm On Sep 10, 2015 |
Emlina: ist answer.., the environment. Its peaceful nd serene. Looks like a place i'l enjoy living. I really pray i'm sent to Calabar nd nt a bush in Cross River. Ok I just hope ur loaded coz cost of living is very high.the environment is gud and its easy to navigate the town as its small and has 2 major roads.on a general note its fun  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 11:07pm On Sep 10, 2015 |
Emlina: U mean Cross River follow full sef? If u picked d state, mention me lets begin to arrange ourselves 4 d ist photo. Na me go de centre. Y calabar  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 10:41pm On Sep 10, 2015 |
iamfortunate: U no well.... ifa catch u Baba welldone...wats ur first 3 digit? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 10:37pm On Sep 10, 2015 |
iamfortunate: Finally done wif registration, i can now jollificate wif u guys...meeen! Dat shit is stressfull Ur really unfortunate  |