Literature › Re: Tradition - A Story by ikombe: 7:15pm On Mar 16, 2017 |
Missperfect28: LOL,tanks i also live in united states of surulere. How come have i not seen an angel like you pass by  |
Literature › Re: Tradition - A Story by ikombe: 7:09pm On Mar 16, 2017 |
Missperfect28
Nne you look splendid 
Am sure the heavens are missing an angel now  1 Like |
Literature › Re: Tradition - A Story by ikombe: 7:06pm On Mar 16, 2017 |
do4luv14: you mean say mak ah no appreciate her again,
hmmmmm Appreciate her work not her appearance 
|
Literature › Re: Tradition - A Story by ikombe: 7:00pm On Mar 16, 2017 |
do4luv14: so to eye mumsi CHUMZYPINKY nah nonsense abi, abi you no no say she fine ehn,
momsi PINKY nice story, pls let it roll, nxt plz Even if she fine like beyonce , you nono say na person wife  No try dat kinda rough play again oh 1 Like
|
TV/Movies › Re: Uriel Becomes Payporte Fashion Ambassador (Photos) by ikombe: 6:55pm On Mar 16, 2017 |
jakandeola: God pass u wen I hav ir time in litrature room u go knw u let dem ban me Wetin i do na 
|
Literature › Re: Tradition - A Story by ikombe: 6:52pm On Mar 16, 2017 |
Chumzypinky: lol. Ikmbe and Wizsolzy, my able bodies We no dey carry last. Anybody wey try nonesense na 6ft sure pass
|
Literature › Re: Tradition - A Story by ikombe: 6:29pm On Mar 16, 2017 |
wizsolzy: ur own done finish. ikombe come make we trowa dis one Wait make i flog am small abeg  1 Like
|
TV/Movies › Re: Uriel Becomes Payporte Fashion Ambassador (Photos) by ikombe: 3:26pm On Mar 16, 2017 |
bentwain: please Uriel can I bang u.. u keep turning me on That girl ynash na die
|
Literature › Re: Kukere Sisters: Episode 1 by ikombe: 9:40am On Mar 16, 2017 |
last update 9th
Today na 16th yet no update 
Obimgbo abeg open door i wan tell u sumtin 
|
Literature › Re: Tradition - A Story by ikombe: 7:41am On Mar 16, 2017 |
wizsolzy: ikombe u dey see dis one wen quote everything bcus of hmmmm...
oh fada lawd have messi...
make ah deliver am Baba abeg deliver am well  1 Like |
Literature › Re: Tradition - A Story by ikombe: 9:40pm On Mar 15, 2017 |
|
|
Literature › Re: Tradition - A Story by ikombe: 1:11pm On Mar 14, 2017 |
jakandeola: it seem u nid a slap This guy no dey fear @ all  wizsolzy this werey wan slap mummy chumzy.
|
Literature › Re: Tradition - A Story by ikombe: 12:55pm On Mar 14, 2017 |
rosalieene: Na u sabi i already know where you reside
Am that evil  |
Literature › Re: Tradition - A Story by ikombe: 12:53pm On Mar 14, 2017 |
rosalieene: satellite town, festac town, Ajah, ikeja
 All this place na big man area oh  |
Literature › Re: Tradition - A Story by ikombe: 12:13pm On Mar 14, 2017 |
rosalieene: no Na
This is an online forum
Tomorrow someone might come online and threaten me knowing WHR I live  Lmao  Thats why i said radius  Give me 4 diffrent locations like i gave you. 1 of dem will be where u reside |
Literature › Re: Tradition - A Story by ikombe: 9:32am On Mar 14, 2017 |
rosalieene: No no no, you must have seen my ghost You are dodging my question 
Which radius do u reside in lagos |
Literature › Re: Tradition - A Story by ikombe: 9:10am On Mar 14, 2017 |
rosalieene: not at all I think your twin resides in that radius 
Mean while which radius in lagos do u reside |
Literature › Re: Tradition - A Story by ikombe: 9:05am On Mar 14, 2017 |
rosalieene: from wia Still trying to picture where i yaf seen you..  Do you reside between the radius of Ojuelegba, Luth(ishaga) , Idi-Arba and Mushin  |
Literature › Re: Tradition - A Story by ikombe: 12:24am On Mar 14, 2017 |
rosalieene: carry your frustrated self back to romance section! must you be noticed?
Write en let's see how creative you are!! Hello 
You look familiar  |
Literature › Re: Tradition - A Story by ikombe: 12:22am On Mar 14, 2017 |
talk2saintify: choi
nice work.....
ah dun miss class for three days naw..
no vesk abeg man dey hustle
ah lawv yhur story jor...!!!
keep it up Why dis wan go quote a whole update 
|
Romance › Re: My Experience With DSS Two Days Ago by ikombe: 4:00pm On Mar 13, 2017 |
doctorkush: in a sane country where majority stands with him...unlike here... Eni ori yo,odi le...not when you are still a b****y civilian.. Think about it bro... Even the people you fight for will blame u.. "Who send you" Baba na true u talk joor  This country don tire me.
|
Literature › Re: Dinner For Two by ikombe: 3:33pm On Mar 13, 2017 |
wizsolzy: owk auntie rachealfst thanking u..ah yaf come lemme call ikmbe and me sweedy pie bmberry1307 who be bimberry again  Na ever weekend u dey change babe
|
Romance › Re: My Experience With DSS Two Days Ago by ikombe: 3:31pm On Mar 13, 2017 |
doctorkush: my profession gives me advantages... I don't have problem with forces.. But i beg u,don't try to be a hero...no one needs it... Martin Luther king was a hero and he died so blacks can have there freedom and no wan will look down on dem . He died not seeing wat he achieved. A good name is better than all the richies in this world  |
Romance › Re: Happy New Week by ikombe: 10:05am On Mar 13, 2017 |
jakandeola: I woke up wit a smile and wish you all a happy new week. God bless u all And you 2 bro  |
Romance › Re: My Experience With DSS Two Days Ago by ikombe: 10:04am On Mar 13, 2017 |
doctorkush: bro, naa you go die no be dem... By the time dem give u three resounding slaps,naa the tears for your eye go waka go log in... Even if u sabi buhari, u go don suffer first... Na becos of more people like you na why naija no fit move forward  |
Literature › Re: Tradition - A Story by ikombe: 5:24pm On Mar 12, 2017 |
Johnsown1: Its my day today, all of una should start showing me some love and some gifts Happy birthday bro. Wishing you the very best life has to offer  1 Like |
Romance › Re: My Experience With DSS Two Days Ago by ikombe: 5:19pm On Mar 12, 2017 |
if na me i no go even open my phone for them 
We go die for dat place  |
|
Celebrities › Re: BBNaija: Kemen Absent At Combined Eviction Party In Lekki Yesterday (Photos) by ikombe: 7:36pm On Mar 11, 2017 |
onosprince: The party is for evicted house mates, not for rapist and perverts. The way Nigerians judge makes me wonder if God really exist  |
Romance › Re: 18+: You'll Be Shocked After Searching This On Google!!! by ikombe: 10:02pm On Mar 10, 2017 |
ewwwww  ewwwww
Vomits on op. Walks out of thread  |
Romance › Re: How Healthy Is Really Healthy by ikombe: 11:02pm On Mar 09, 2017 |
Mizk: this one took the hussle for fp to a whole new level I dey tell you  |