Ikp120's Posts
Nairaland Forum › Ikp120's Profile › Ikp120's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 125 126 127 128 129 130 131 132 133 (of 202 pages)
All these my fellow bloggers sef ![]() |
I wonder wetin dey run through that guy's mind |
Chai, the guy fvck up. ![]() Why he no impregnate you still dey baffle me. |
nerilove:Sure that's true. But a dog is a disaster waiting to happen o. I went to one of my guys' house who have two massive security dogs. As I just stepped out of the car and was walking towards their building, you won't believe that these massive dogs trailed the car all the way from the gate and walked straight to me. The dogs just walked towards my leg like seriously. But since I no dey fear like that, I begin to rub them for head while they were still behaving aggressively. Then I jejely walk into the building, while they stopped following me but were barking. I just dey wonder if I be person wey dey fear, wetin for happen that day go appear for newspapers o. I mean these dogs were really aggressive o. I just dey wonder why they released those fierce dogs for that time of the day. ![]() |
I really love this kinda wedding mehn. I no just like all those church palava ![]() |
Lolzzz This is really cool. Kudos babe!
|
He didn't say he is the best; he said he is a great player! Even a 5 years old knows that. Even Mikel, Drogba, Eto, Rooney, Kanu, Okocha, etc are/were all great players. So he didn't say anything new. C'mon we know who the best is na ![]() |
I never drink alcohol in my whole life neither have I ever smoked. So I don't know what this guy is talking about jare. |
AngelSweetLips:You no know before? Na me be the geek wey dey speak Greek for inside Creek, wey also get big dick ![]() ![]() https://image.freepik.com/free-photo/elegant-man-touching-his-beard_1149-1600.jpg So add me na. Abeg
|
AngelSweetLips:Na lie jor! Talk truth jare; you come here come find better boyfriend, AKA, husband material wey go give you ring ![]() |
WTF mehn! Age is a fvcking number. If you see me physically, you no go believe say I never reach 23 No be who you tell ya age go know how old you dey? Make them do whatever they wanna do and forget age because it is a fvcking number mehn! Fvck public opinion mehn! ![]() |
We dey watch as people dey break their own laws ![]() Even ECOWAS done join to dey break laws. ![]() |
hmm |
brandydaniells:Just press the report button on this your opening post, and you will be shown all the rules. If you break any of them, and anyone reports you, either the anti spam bot will ban you, or a mod with ban you, or both will ban you. Sorry bro ![]() |
darlingtito:Yes o, e go soon locate your boyfriend for all the bad things wey he don do before, so that you go know say the thing no dey look Uche face ![]() Oya say "Amen" |
AngelSweetLips: ![]() Nah, I'm damn serious mehn. Please na. You never know, I fit be ya... ***Clears throat ***. Maybe that's why you're still single. Na beg I dey beg o, abeg o ♡♡♡
|
Build something from the scratch, una no go hear. Na online gold digging una sabi. Gerarahia mehn. Shey you dey look for ready made guys? You have been served... My regards to your mumsi ¶¶¶¶Once again
|
AngelSweetLips:Babe what's up? You never still add me for WhatsApp for how many months now ![]() |
TrapQueen77: ![]() Nah, I don't do that na... The time I replied was the time I came online and saw your mention. So na you dey play hard to get here. Add me for WhatsApp jare ![]() |
TrapQueen77:I guess you don't wanna answer in public. So send the answer to me on WhatsApp ![]() |
TrapQueen77:Are you also a bisexual? |
Guy delete her phone number ASAP! |
Stupedinluv:I also like such women sha ![]() |
Na wa o. Which day Camry take get SUV? A man impregnating and marrying another woman has nothing to do with abusive relationship. It is allowed bro. Wetin you dey talk about in your second to last paragraph no just make sense when juxtaposed with the topic. Guy why you dey disgrace men like this na, with this kinda uncoordinated streams of thoughts like an 8 years old? ![]() |
Another attention seeker on the loose. Na wa o. And people are taking him (not even her) seriously. Wetin concern me sef.
|
Na wa o. ![]() |
TrapQueen77:Thanks! I was just kidding o. ![]() So when you go add me na? I still dey wait for how many months now o. ![]() |
TrapQueen77:Lolzzz ![]() She sounds likes an unserious hungry lady. ![]() |
The thing don dey die astronomically |
TrapQueen77: ![]() Na you get my attempting spirit? Abi you dey crush on me? ![]() |
Buseryomi94:Which state you dey? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 125 126 127 128 129 130 131 132 133 (of 202 pages)

Make them do whatever they wanna do and forget age because it is a fvcking number mehn!
