Ikp120's Posts
Nairaland Forum › Ikp120's Profile › Ikp120's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 73 74 (of 202 pages)
Hmmm.
|
Oga which kain video be this one na? This no be freestyle na. You no even talk anything. E just be like those videos people dey do Live on Facebook, where they go just dey move head and hands but no go talk anything. Abi you wan show us how ya face be? I even hope say na your music dey play for background so. ![]() |
They don move all the money out already.
Dead on arrival!
|
Hehehehe ![]()
|
jakeboss:That's very good. Then next time don't use phrases like "married folks only". ![]() |
wordsmith042:Problem ke? Why don't you read and understand my comments and his before looking for a problem that doesn't exist? ![]() |
jakeboss:Only those? Then why you come mention the rest? For decoration? ![]()
|
jakeboss:But most of the folks you mentioned ain't married na. Shuo ![]() |
Discipline a woman ke? ![]() Na wa for una o. ![]() |
Gold diggers. Anuofia go and hustle and stop leeching on Davido ![]()
|
fkj950ax:Bro I dey tell you ![]() |
Bla bla bla bla bla bla bla bla bla bla. All these spirikokos too dey disturb person ![]() **Yawns**
|
OP you are 100000% WRONG! The first thing you should ask is "How much does that bundle of woods in the hood weigh?". Then, "Does it weigh more than the combined weight of people who normally sit in a car?". Firewood usually no dey dey that heavy, which is why people fit dey carry am for head. OP maybe you could as well tell us that carrying very heavy people in our car will ruin the car, so that we go buy weighing scale and start to dey weigh people before we allow them enter our car. |
Guys are to be blamed for "teaching" them that. Me give you money for wetin? Abegi make she go hustle. ![]() |
chloride6:Hehehehehe Some mumu boys still dey send o. ![]() |
Foxyn:Nah, I've not seen any since that Davido's. Hehehehehe ![]() You never answer my question; you don see the 60 to 100 years old sugar mummy you dey find? Let's not derail sha
|
Foxyn:Hehehehehe ![]() I hope you've found the 60 to 100 years old sugar mummy you were searching for the other day? ![]()
|
|
Foxyn:Hehehehehe . So you wan catch mugu for Nairaland, ba? Your plan no go work. I guess you wan make God turn ya dick to pussy?I'm watching ya bro ![]()
|
ZarZar:Babe you fell for this? OP converted from 'm' to 'f'. He get dick o. |
divinehand2003:He is actually Obi. All his accounts were banned today. So he created new ones. Just look at the way he types and his profile. Hehehehehe ![]()
|
MhizTenderly:OP na guy o. |
OP is a guy o. No send am money o. Watching
|
|
LethargiQue:Hehehehehe Obi my nigga
|
Joshkid:
|
|
Nma27:Watching ![]()
|
That stuff has been there for at least a year. ![]()
|
Mynd44 , rule 9 has been broken. |
Black is preferred by me any day. Though I no really care about colour sha. REASON: None ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 66 67 68 69 70 71 72 73 74 (of 202 pages)
