IMAMofWAR's Posts
Nairaland Forum › IMAMofWAR's Profile › IMAMofWAR's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 19 pages)
ekene101:K |
Benwallt:shut up. there is no way these thing will happen in a lawless country like naija without people dying. let federal govt come out and say everybody that lost a family member in lekki shooting should come out and see if the numbers will not exceed 10 |
ekene101:una go just dey form comando online. shey u be aro baga abi na awumen abi na egede, just try am na and see how i go personally sponsor your obituary for front page. .. EDITED..i have been wasting my time with a useless entity that cant even feed properly. guys sometimes we just need to avoid these trolls. the person i dey waste time to plan how to attack na hungry chap wey never even see better food eat for days. even where he dey live for delta no be where anybody wey get human feeling go fit attack person wey dey live for that kain place. but may una dey shut up atimes na. no dey for comando when u never reach soldier ant level. and he dey here dey defend cultist when the same cultist no fit help am even get better job ![]() |
these people no even know wetin the dey do. u carry an ipob and a nigerian that is from a country where 98.89%of its citizens are either scammer, frausters , looter or not truthful to head a sensitive post lke this? u are jokers |
olatade:its not world wide. i HAVE seeen protest in hongkong, i have seeen one in china, i have seen one in france. they dont loot. IT IS A BLACK NEGRO THING. BLACKS ARE SCUM |
so her bf actually dumped her and ozo sef head no dey ground. what a way to loose |
ekene101:lol i like how that my post dey enter una blank head. mr comando, abeg just a pic of your face hold paper that has my name so that i go use u as example. if you no fit do am na thunder go fire your papa. useless cultist |
Angrykidd:i tire o. baboon olosho for that matter |
this na olosho na |
tankiing jesus or god for what exactly. so the person that died , jesus or god hate am? the way u naija religious people behave and reason is annoying. if yu check properly u go see say the clown was speeding and now killed people then come cry out for symphty online. pray may the family no get real werey craze man like me for their famly because if them get, u wont go free |
Softflameboi:ur papa mumu. next time read gently before u bark. did i tell u that they are not cultist? i said celebs wey dey carry cult for head. did any of u cultist scream aromate or awumen or abacryer in the protest andthen lead other jus?? i no know wetin some of una dey smoke for morning wey dey make una begin to type trash anyhow. guy face from with azuibike o. no play your rubbish come my side |
PAWG:shut up. they showed when he was arrested, no one lynchd him. the people that should have lynched him supported this so they cant lynch him |
no court of law have proven him guilty and una don blind hm eye already? is this not the same police brutality we are talking about? i swear if part 2 of this end police brutality start una go regret am. this time most of us abroad will come to naja |
ekene101:chook ur suggestion inside your yansh. i said what i said. you useless cultist are nuisance and useless. una say una dey fight for fredom and when e reach where una suppose come show wetin una dey fight for all of una jakpa. na jus come carry tthe whole saga for head. imagine people like djtwitch and that hausa woman wey i don forget her name sef, na them come carry am for head. may thunder fire u and any cultist reading this now. they should come up with laws to shoot these cultist troway. the people sars where even kiling where mostly cultist but na jus coms dey fight una fight. i know a few people that sars brutalized and 90% of them where cultist. e reach where una suppose come fight una go hide. thunder fire all of una there. even the major celebs wey sparehead this sars fight where not even known cultist. i am talking about runtown and falz. davido and burnaboy wey dey carry the rubbish for head run go hide only to come out later when just don pave way for them. again thunder fire all of una there |
this is the same reply you will get from 99.958% of naija girls. dont waste your time on them. here in turkey we no dey send them at all |
i miss this country i swear ![]() |
please dont come to turkey. too many of naija poluting this place already |
KingAzubuike: may una take am easy abeg ![]() |
i swear this is the most annoying thread on nairaland. u go see idiots coming out to threaten people anyhow and some go dey form fbi or cia abi ssdsnp. there are known cultist on facebook, twitter, instagram and even for una street. by know cultist , i mean cultist openly flying their color and even boasting of how they killed or do all the shady shit. una no go go arrest them. na for nairaland u go hear person tell u say, i go deal with u, i go trace u , i go do this or that. Bleep all that rubbish. do you people forget that most of the people here are not even in nigeria to start with? well, let me say some. lets say i step on your toes now, so u go fly come turkey come trace me? may una dey use una brain sometimes. read a post and pass. from the few pages i have read here, i think some of u have personal issues with the azuibike and as a typical nigerian he has to defend himself by claiming what he is or what he is not. that na him business. but u sef wey dey also come tell am say u go show am , what differentiates you from him? u guys should upload how una dey kill people when una dey cults and how una dey kill people now, that is what this thread is about.. if u cant do that then dont derail this thread. i have seen unrepentant cultist that come here to openly tell u how they killed and una no carry una fbi cia lens go trace them. na irrelevant things una wan carry for head to dey intimidate people anyhow. i swear if una jam confirm werey wey ready use money destroy una eh , una go get sense for the next world. |
Conrod:no mind these idiots. |
let their relatives come out and talk |
i will shoot him if it ws me. lets stop supporting shit . soome rubbish are not worth protesting for |
KingAzubuike:yes your points about a blank bullet makes sense. i just checked videos of them on youtube but a blank round at the very close range will destroy anyones mouth |
u know what u are facing but u will never give up. no remorse. but may una no kill am o |
KingAzubuike:bro i am a confirm skeptic and a stubborn agnostic that doesnt believe in jazz, juju, god or any shit but that video i saw now got me speechless. the explanation u gave about blanks doesnt go well with me. i wish he shit one bullet on a sureface before immediately shooting the next in his mouth , i swear i for turn traditionalist automatically. for now i must say this is the realest gun testing video i have seen. |
lets be true to ourselves. in as much as i hate feminist. this protest made me love them. imagine all the alpha males go hide. na real fems like dj twitch, aisha carry the whole thing for head. when e come for feeding na the same feminist feed all of the protesters. i a woman will make a better naija president since the guys have so disappointed us. you useless keyboard alpha males, no quote me o may thunder no fire ur smelling preek. |
Kekereekun123:idiot........ massacre /ˈmasəkə/ Learn to pronounce noun noun: massacre; plural noun: massacres an indiscriminate and brutal slaughter of many people. confirmed cases was more than 5 that is many
|
them want war be that na |
all these people wey dey show theirsef for camera, i pity them. them go open them properly from monday |
bottlewater1:hoodlum |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 19 pages)

