Inote's Posts
Nairaland Forum › Inote's Profile › Inote's Posts
1 (of 1 pages)
08068534040 port Harcourt |
08068534040 |
Tiwa u no try at all all the once way u do from secondary school to university and then for ur musical profession no do u eeehhh... i think say after marrige u go cool down but u r still on fire na wa ooooohH when u kill the man. You go rest and by the time way u. Don turn widow na dat time u go no waiting u do urself... |
My dare u nEed to go and look for somewhere to stay so he will not b tempted to rape u one day |
Thanks be to God for change |
Wats all competition all about |
C as dem dey, make dem come c food chop again na, dem go soon come out from dia hiding holes.... But army una no try atall u na for give motherless babies those food not to set it on fire dats waistage. |
Because say u just get small job wey them dey give u small tinkilin change that's why u no go let person hear word abi? Take time for this place o, make we run for u? ![]() |
U no strong u dey go carry two women c ur head for hell fire u go tell d devil y two girls kill you.... |
I think say u go tall pass as u dey before Make we fly enter hole because say u come from yanky? ![]() Who never go dia before! Abeg make una let person hear word.... Welcome back jare ![]() |
What kind of nonsence is this nigerians won't stop this shit |
Ha hmmm cheiya I pity them oooo cos dey will soon kw the danger ![]() |
What kind of tragidy is this |
Ok nice one |
Wao nice to kw |
Pls I can't see anything like chooper or and helichopter |
Well as for me I pity the man because the girl will still go and then follow another man |
Hi for you to spy on his phone while he was sleeping, and for you to lie about your identity, makes you a bigger lier and u just lost your place in his life. Fine if you expose him, it will or may cost more harm, and you already know that they have been dating for like seven years now so they might not break up as you think. So my honest advice is that leave them alone God should be the judge. But please don't hid your identity next time. |
1 (of 1 pages)



