InSanety's Posts
Nairaland Forum › InSanety's Profile › InSanety's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 90 pages)
toseen7:Person say she dey sick for Twitter. Maybe na the tire wey she tire for the house, dey make her sick |
Erica against Neo and Prince? LOL |
Vee, another minus 1, and no be say she sick. If dem lose now, she go open her mouth dey blame the rest of the group |
Acidosis:She's sick, as in, she no dey feel well. |
Wathoni na minus 1 Dem for no use her early, as she no well |
ArchAnge1:Dora will not leave sha. |
galaxyball:It was part of task questions on a paper. We don clear that one, nothing spoil. |
Beorn1:Abeg, I like the distance. I no wan see them together. If she need another friend, Tolani Baj and BrightO dey, before dem go begin dey call my babe manipulator. We dey manage the whorica, gold digger and loose girl. E don do. |
Beorn1:Okay. I see Dora dey mention am as questions for one paper wey Kidd hold, so, maybe e follow for tasks. Nothing dey there |
Oh, wait, the love languages question is even part of a task, e be like. Okay, MamBi, no need for tension. |
MamBi:LOL Like I said, the lack of blushing na progress for me. If na before, she for dey giggle, dey blush as she dey ask am, but today, the conversation na same as if na Praise she dey follow talk. |
galaxyball:Ehn ehn? I caught the conversation when she was listing love languages, when she finished, he now asled her own. If she asked him first and na wetin lead to her listing all the languages, I no know. Please, Beorn1 can you confirm? |
MamBi:LOL. She dey educate am on different love languages, the only thing wey cause me small discomfort na when he ask her about her own love language. I sha happy say she no blush mumu blush. So, we dey progress. |
youngpresidooo:Feeling is mutual. |
Beorn1:I even increase volume, make I hear wetin dem dey talk. Na normal talk, nothing happen. |
meobizy:Na normal, civil conversation. Wetin happen? |
bigjackass:I know say he dey lie Like I said, no news as regards who dey lead. Last week, he been no know who top too, so, this week, I no still believe am. No be him I get last week results from. |
Like I said, sources are hush-hush, so, anything as regards who dey lead for results, no be true. |
Threebear:Na so. We still dey vote, we no wan hear say anything happen. Real voting go occur between this night and tomorrow, as far as I dey concerned. |
stroller9795:Are you sure? Continue pumping it o, we no wan hear say she dey bottom 4 on Sunday, if e fit do Neo, e fit do anybody |
Sources are being hush-hush with the results, especially who dey lead. Elites hope say una dey vote, no be to come here dey do banter. |
garfield1:I just drop opinion, I no know why everybody dey so pressed over the opinion. Dem fit just ignore am |
Missfree:Na who no sabi rap go dey hail am. He dey even mutter for some parts, the first few people he try, but when e reach some others, the tempo drop. Gotta maintain consistency The housemates dey even smile out of courtesy at some point. No be something to bother about, some of the best rappers no sabi freestyle. See Drake now, he no dey freestyle, same with Cardi B and they are two of the hottest rappers right now, compare them to Cassidy wey dey drop bars for freestyle, but he no fit translate am to the commercial aspect. Una dey always read things as hate. I no say make he no rap, but this his freestyle no gel. Na my opinion be that, if you read am as hate, then na you get the hate for body. |
CaSttLe:We no owe anybody good diction and pronunciation. Na only us Britain colonize? India get good diction and pronunciation? Uganda, Malawi, South Africa, Kenya, dem get good diction and pronunciation? Even in the Britain, how good is their own diction and pronunciation? Abi you think say na all British people sabi speak good English? If you meet all those their gangsters and thugs, for some ghetto parts of England, you no go hear one thing wey dem talk. E sure me sef, say some English people go fail IELTS if dem bring am for them. Dead this talk |
Freestyle so weak, I thought his rap future was bleak man should stick to writing, cuz his freestyle don't click E no sweet No be everybody get the gift Even me wey no too sabi, my rhymes still stick Y'all get this Efe Lite, off my screen ![]() |
Threebear:Nengi was the one that told Prince, "Your fine boy no reach where my fine girl dey" Nengi was the one that told Biggie, "I could come here and start acting like I'm a fine girl." Nengi also said, "Look at me and look at them" Nengi also said, "Outside this house, none of these people can talk to me." Now, I no wan drag Nengi, because I no know why anybody go dey vex because person talk say dem fine. There is no narcissism in saying, "I fine", there is no narcissism in saying, "Nobody fine reach me for here." Even Tayo in BBA used to make such statements, he once told Ella, "Your beauty has not taken you to the places my own beauty has taken me" and no be lie, so, I no look am as anything to use narcissism to describe anybody. A narcissist no go even gree say e get who dey their level for that house, and a narcissist can never be on good terms with someone they think is competition in looks or achievements, make I just let you know now. Narcissists HATE competition and will never acknowledge competition, in any gender. Na only them they sabi, na only them dey perfect. Dem no go ever give another person spotlight. Na so narcissists dey behave, and you no even gats fine to be narcissistic, you just have to have such a high opinion of yourself, that it borders on delusion, if e no even land sef. In my own opinion, there is no true narcissist in that house. |
LOL God Abeg! |
We thank all these bitterleaf people for giving Erica and Kidd publicity this night See us, trending number one and two. E no easy
|
Chiefheywhy:At least, like I said. I no wan dey talk anybody fave matter again, plenty. My own wahala be say, una go dey silent now, but once person mention Erica name, the next five pages go be about her. |
fitzmayowa:Lucy tears is because of cleaning, not food |
Haters are blissfully silent now wey Erica dey console Lucy, dey listen to her venting. She dey even try advice her make she do wetin she fit do, make she no dey try overdo. If she leave some places, make others see the consequences of their dutty. She dey tell her say make she no try expect anything from others. |
This Lucy cry no be here o. Erica even dey there dey listen, such a nice girl. Could never be me. |




