Inze's Posts
Nairaland Forum › Inze's Profile › Inze's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 244 245 246 247 248 249 250 251 252 (of 274 pages)
degee:just in case u no understand d inglish . . . Hin say make u download again, start again, 'tun berre', 'meghari ya ozo'(somebodi help me translate d hausa own) |
Numaj:u no c say d guy say him no get pc to install am !!! |
Embassy4uall:just download this: http://www.plunder.com/c/ProxyGen-Proxy-zip-download-cac9d9c77b.htm meanwhile, i see this stuff for person phone, na him i red-tooth am kon upload am. Make una no vex say na ON-topic, hear una ex-Presido . . . http://www.plunder.com/Yar-adua-s-Interview-with-BBC-download-df8a7712b3.htm |
@Boss, no mind d dude? That my screenie na when i dey upload to plunder i get am. Yes, Opera no dey show download speed, but if u check ur active connection for ur connection manager, u go see am . . . |
@Ralvy, na wa oooh, yf + tortoise (at d same time) = , Take am easy na, which one u no dey, bros !!! |
kamal, abeg wetin happen for isreal . . . I been jump fence when dem dey do history lessons for my sch. |
coming thru . . . thisdayonline.com/nview.php?id=172684 |
Its offical, as at this moment, our 'goodluck' 'just been sworn in as 'President' of the Federal Republic of Nigeria . . . |
@joanana na wa oo, na where u miss me go? Anyway, as per ur request for apps previously, i've uploaded some here: www.plunder.com/inze/ enjoy . . . As for me, i no too gbadun that paringoo abi na wetin dem call am |
Mobinga:tahtahfoh . . . No be internet spiid dem call am? ![]() |
Dual Core:hehehehehe |
,
|
na today . . . ![]() plunder.com/ProxyGen-Proxy-zip-download-cac9d9c77b.htm |
na wa oo, even joanana don get apps pass me . . . **Dstv for my E72** Make una ja mi si na . . . |
hmmm, my phone go hear am, where my symTorrent dey ![]()
|
well-said, comrade . . . . |
Idrizz:i posted a link to TotalRecall, if u install that it won't ask for key. |
[/quote][quote author=Idrizz link=topic=230627.msg5963603#msg5963603 date=1272439566]Please does anyone have the activation code for total recall? Please here's my imei 356961013671170 thanks04477 |
just download . . . plunder.com/ProxyGen-Proxy-zip-download-cac9d9c77b.htm |
y they hating . . . |
Ebuks:uninstall previous versions before installing . . . |
tj_sadiq:http://www.plunder.com/Killermobile-TotalRecall-v4-01-signed-sisx-download-07dd8b63eb.htm |
hehehehehehehe ![]() ![]() ,D,D,D |
i kinda think Dell are better off HP in the sense of battery life and strength, but my guy, it requires more than just that to make a choice but those sure counts real good. Reminds me of IBM Thinkpad . . . |
informative and educative . . . Thanks poster, God bless you for saving lives without knowing !!! |
George_D:i don't think so |
agoro2u:no b small thing ooo d thread na for ppl wey get mouth to post n for ppl wey no get to look and copy. I no get mouth reach em em bros wey dey here but make una copy d small wey i get sha . . . http://www.plunder.com/inze/ |
inze:shiioooo, i think say i lock this thread ![]() Infact, Thread Relocked |
webfx:no be small thing o especially when u don reach that 99%, d kini kon time-out . . . Kai |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 244 245 246 247 248 249 250 251 252 (of 274 pages)

