NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:15pm On Oct 08, 2015 |
KeriBaby: This ikwerre talk don do o
No be advert na  beta bribe me with pot of native soup first...am still korrupt! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:10pm On Oct 08, 2015 |
KeriBaby: I love them jor
The way my bro eat's is something else He can never get full and the next minute he is hungry  see y ikwerre girls dey follow for Glo promo...!! But I no dey play wit Akwa Ibom girls when it com's to anytin wit F...  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:03pm On Oct 08, 2015 |
elmisti: Kikikiki....no mind me jare....most tym pple dey mistke my pain for anger........I no get car wey I wan wash aha...u see my motor...na my bicycle where wan man spray mud put wit e car...so e com bribe me for car wash wit cold beer make I no reason e mata wit my second mind |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:56pm On Oct 08, 2015 |
elmisti: Make thunder fire dem....den dey will v to estblish. Good relation with d south...and deyjst av to f_cking understand that they ar not born to rule, nd dier useless population is filled with dependent pple....illiterate, unhelthy..and dnt contribute anytn meaningful to d nation bros hu slap u Di's nyt  cos u dey provoke gan...abeg com follow me chill for car wash |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:16pm On Oct 08, 2015 |
suspected Ebola in calabar...hmmm make I call my goodyboo to see how she dey first....! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:09pm On Oct 08, 2015 |
Ayima: Yeah to 2.1 meaning say nysc no trust ur first class hehhee...dey read o cos dem go soon call u to defend am on the 20th |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 4:57pm On Oct 08, 2015 |
KeriBaby: He gave them his passort I guess the cafe guy got confused na small problem....tell d guy to contact me but make he drop two bottle beer b4 I go reason e case wit mind open |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 4:51pm On Oct 08, 2015 |
DonPsymon:
Let me hit the gym... See y'all later
*walks out*
hit gym finish make u come house dey follow me drag bowl of eba ... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:16am On Oct 08, 2015 |
DonPsymon: I sent both o...
Till today they haven't sent the mail to my yahoo o  thought so....because gmail was d surest for DAT nysc reg |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:15am On Oct 08, 2015 |
DonPsymon: Secondary school companies nko  DAT one na d surest destination ooo...!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:13am On Oct 08, 2015 |
KeriBaby: Okay I registered on the first day sha
I ThankGod for this thread sha If not I for just relax I almost give up ooo..cos person carry me go gmass walai I was disallointed ...com see crowd for there....but after every registered d 2nd day at choba cos I hate stress.... My advice no follow where d crowd is for reg o to avoid stories DAT touch com carry man put for Yobe |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:10am On Oct 08, 2015 |
DonPsymon: That Awkward moment... You reach AKS tru tru..
Then come post you go 1 private company wey d pay 1k *tears in my eye* apart from oil companies which oda companies dey DAT akwa ibom sef  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:08am On Oct 08, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:00am On Oct 08, 2015 |
splentimmy: pls house what's d latest abt dis issue of:::
You have not yet been mobilised because valid details were not sent from your institution. However, your institution has been notified. If rectified you are likely to be in stream II You have not been evaluated yet. Ensure documents uploaded are complete.
pls somebody help me cos I saw it yesterday when I checked my dashboard. first which school u finishd from? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:53am On Oct 08, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:52am On Oct 08, 2015 |
KeriBaby: Hahaha
Don't mind him
Very irritating gist I knw ur type don't used like using concom for anytin am sorry ma! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:51am On Oct 08, 2015 |
goldenone: Whaaaaaaaat! Shey plastic bottles don finish for naija ni so u no know say u fit used plastic bottle take tear adjeporta children head?? |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:47am On Oct 08, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:45am On Oct 08, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:36am On Oct 08, 2015 |
goldenone: Who run the world? GIRLS!!!! abi WOMEN abi LADIES!!! can u imagine....if one man take her go house now com wake up for morning shoot her say na intruder dem go begin say na blood money days y |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:18am On Oct 08, 2015 |
nawao...see my power bank just dey refuse to store charges...Di's one dne pass gone o since 2days now... Any ideas from Di's electricians in d house?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 10:11am On Oct 08, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:52am On Oct 08, 2015 |
KeriBaby: Lord I liked one corper boy dat year ehn The guy gave us extra classes and all Very good boy  u see why male students hate corpers bah  cos all Di's high school student girls like young men on uniform esp d ones where their eyes dne open pass cinema screen |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:48am On Oct 08, 2015 |
KeriBaby: Mostly Arts students Theater arts, linguistic students, etc so I heard o I dey laff pipol where wan put restriction....cos last time I check engr are allowed..Hope all Di's APC change Neva change am |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:46am On Oct 08, 2015 |
KeriBaby: But back den in secondary school we loved corpers ehn We go dey try impress dem So we go become their favorite
But kids these days ehn  because u be kokolet nah....I remember sani and Wilson Di's corpers dem be correct niggas...in fact dem be my mentor |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:40am On Oct 08, 2015 |
hilsocial: hahahaha. If u go dia just de meen, no smile anyhow den no de vex anyhow. Strictly biz. Anyway we go work better corporate place joor. mean kwa...u Neva jam students from south..u must smile by classforce...person like me na to just roll peace wit d most fearsom |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:37am On Oct 08, 2015 |
KeriBaby: Stop selling weed to everyone just because they're offering you money 
Whose brother, cousin, friend or boyfriend is this  he he....reminds me back in school when some men head dey touch pass spark plug for aluu!! weed get grade oo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:35am On Oct 08, 2015 |
KeriBaby: I don't wanna teach at all o Go back to sleep hahaha too late...but reason am public schools get teachers na...so u go just turn supervisor dey stroll in once once com pay respect. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:32am On Oct 08, 2015 |
jatau7: better thunder....thunder with koboko....me I still dey talk ohhh...if by mistake my khaki miss...baba no body for my hostel go wear khaki again...I go move everybody own till dem return my own.... eyah...blike u Neva see mass panel beating if not u for find d weaker folk own move...u beta no touch mehn where go boarding school...no be today monkey start to dey move banana.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:26am On Oct 08, 2015 |
KeriBaby: Lord it sounds so scary o Ss3? Those big boys and girls Wey sabi behave like dem and corpers get beef cuz dey feel like they know wassup already
Abeg make dem reason us better working place like u rightly said no worry I just dream wake up...I saw ur ppa na kg 2 children u teach....#No worries |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:29pm On Oct 07, 2015 |
KeriBaby: Lol Goodyboo dey hear u at times I wonder...u knw pipol like to compare we humans with animals but dem forget sale male animals no dey get one partner... #D Lord knows Best |