NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:20pm On Oct 05, 2015 |
hope if I used hoverboard enter camp nobody go talk o......because I plan get red belt b4 I go camp so DAT those soldiers go respect themselves  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:16pm On Oct 05, 2015 |
Blessedgurl: I nor sabi play that one sha. But any way na way just go find gathering of retired civil servants.. men dem go give u full tutorials with textbooks |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:14pm On Oct 05, 2015 |
Holumiedey: Just go register for Olympics when you finish ooo  no time bros...I go soon get red belt |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:11pm On Oct 05, 2015 |
Blessedgurl: Am good $ work is fine
Which one be water game again. Na scrabble go make sense fa beta bring checkers |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:03pm On Oct 05, 2015 |
KeriBaby: Itoski I was thinking scrabble Who Ludo don help we need quick action na...kai u know say some pipol sabi delay just to play 3letter word!!! scrabble na long tin o..but ludo na sharp movement |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:01pm On Oct 05, 2015 |
ajistai2003: Abeg bros what's up with ogun?
I also chose ogun as my first choice. one tori just come from mobi18 with link say Ogun state stop to dey reason corpers pocket wit immediate effect... say na only us waka go Ogun!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 8:57pm On Oct 05, 2015 |
@Keribaby pls bring ur ludo come camp....blessedgurl abeg bring water game com sagamu |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 8:48pm On Oct 05, 2015 |
Blessedgurl: Lol....nah twelve packs go show with this kind exercise there is no harm in having excess! at least e go store dem for rainy days |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 8:39pm On Oct 05, 2015 |
theSpark: As tomorrow marks the beginning of the last 21 days before camp, I have decided to begin my exercise regimen. To remove the pot belly and regain my lost six packs.
I advice you guys to start oh. I don't want to hear that Donpsymon faints on parade or that soldiers brutalise Olami90 because he no fit keep up the pace during jogging. A stick in time saves time. do 50 push ups and 100sits ups then jog for 1000km every morning |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:39pm On Oct 05, 2015 |
jatau7: I get for sale. ..... chain u wan still sell Sega...send am as Mtn me 2 U come |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:32pm On Oct 05, 2015 |
Uniqueness01: Na only R2 I know o...... chain...intact any1 wit ideas where I can buy her Sega for a start? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:22pm On Oct 05, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:02pm On Oct 05, 2015 |
Uniqueness01: I play Soccer 
But on PS.  #Love struck by 5000 mega joules of electricity |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 6:57pm On Oct 05, 2015 |
DonPsymon: E go good sha...
That moment nysc decides to pick 3rd choice as first choice instead  I hear say na person go roll dice... any number turn up greater Dan three shall be divide by three |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 6:47pm On Oct 05, 2015 |
DonPsymon: Na Ogun you choose ni? Eyaa kpele 
I choose Osun as 3rd choice sha...
Come, na your first choice be that? yea...but think I mid to start fasting for my second choice Delta.......Enugu na long tin |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 4:00pm On Oct 05, 2015 |
iykebest1: u have my support bro. And pls make sure she doesn't ve her phone with her. Cos she might take solace in her phone. u are actually point on...blike u dne old for this dating ooo...#Fossil |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 3:55pm On Oct 05, 2015 |
KeriBaby: shaolin get soccer?
Or is it that Chinese karate movie shaolin soccer is d name of the movie.
..old movie though |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 3:41pm On Oct 05, 2015 |
KeriBaby: Hehehehe u mean Telemundo over soccer yea? I will recommend u go download shaolin soccer and watch for a start b4 our future date! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 3:39pm On Oct 05, 2015 |
iykebest1: can u imagine ?? Football shd be compared to food buh guys no dey even reason food again when football is ON. So football still win am. Telemundo?? Cry cry babies. leave keribaby...I GI treat her FCK up...go take her go outing after Di's international break...from pm to 7pm we go only watch football. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 3:36pm On Oct 05, 2015 |
DonPsymon: Itoski my guy... How far na? my boss I just dey recover from heartbrk...Di's Ogun govt just kill my joy to go west |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 3:23pm On Oct 05, 2015 |
KeriBaby: This football gist ehn how e dey sweet boys sef 
Cuz e dey really sweet una
Well Telemundo dey sweet babes We cool Di's type of comparison na make pipol dey undergo suicide bombing.......How dare u rate soccer wit telemundo #Vexing |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:52am On Oct 05, 2015 |
rmfunky: my sister said joining the OBS in camp is determined by your field of study. That you are gonna be interviewed first and it's mainly for media and theatre art that's for the art students if you understand what I mean! Good morning ii Di's kind interview.....oral or written  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:35pm On Oct 04, 2015 |
KeriBaby:
good for you come join me celebrate wit Magic moment |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:33pm On Oct 04, 2015 |
donasere: Lol!!!
Aw u dey
Nice game man!
I don Holla una since na!!!
I no dey under G ooo....spamb0t and Real derby got me distracted  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:27pm On Oct 04, 2015 |
donasere: Na abuja all of una dey go!!! my boss I sight u even as u dey ground cover ursf wit grass like Di's US seals |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:24pm On Oct 04, 2015 |
KeriBaby: Twas great
How are you am fine babe....Arsenal made NY Sunday! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 8:31pm On Oct 04, 2015 |
keribaby how was ur Sunday ma? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:57pm On Oct 04, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:50pm On Oct 04, 2015 |
deracathy: Faithful Arsenal Fan beta pikin come make I lap u  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 6:18pm On Oct 04, 2015 |
Blessedgurl: Itoski abeg make am one medium bottle na. Make the bar man arrange am. . .
.
Kam4r Djflamini MrBllymer . .
. Abeg who know who MOU go blame for our win . . . Second Place + 16 points. just order on #Wenger walai man utd fans sabi make noise sha...just barely six days top of the table dey start to reason to win league...kai Cech clean sheet....!!!! most of man utd fans go dey broke now cos dem go stake on van gay!! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 6:00pm On Oct 04, 2015 |
DonPsymon: #Ignored I wish u dey camp u for dey drunk by now cos I remember saying for every goal one lager for u
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 5:31pm On Oct 04, 2015 |
Blessedgurl: Come On Yo Gunners.....
Sanchez.... babe come kiss from my extra smooth bottle abeg...  |