Iyatrustee's Posts
Nairaland Forum › Iyatrustee's Profile › Iyatrustee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 144 145 146 147 148 149 150 151 152 (of 313 pages)
again, wetin oga segun dey find for nairaland? |
really? so you are 21st? yeah little wonder we are both gentle! |
medicine after death! after you don piss on my head ![]() |
Hmmm! Na wetin toba dey wish me be dat? ![]() |
thanks cuddle but as for the ajo, dat one na no go area! i would put to practice all i have learnt here but that should be later in the day as for now, i am at work ![]() |
you mean those g-strings you wore yesterday were stolen |
odiaero don crase finish! @ yusuf, thanks but i prefer an X6 |
Phate07:why the angry face now [s]as if a gun was put to ur head to wish me happy birthday[/s]? ![]() |
conditions don dey follow am already! dat we disagree most times doesnt mean i live below expectations |
thanks goldie sweery! ![]() Da Doctor:waoh! dats enof birthday gift for me [s]even though i dont see you fulfilling dat[/s] ![]() |
Oga I don show! I have never hidden d fact that I am married with kids. Nairaland just gives an oppurtunity to met friends and crackheads like u. ![]() |
the same thing small bois of 18 like you are doing here ![]() |
odiaero:do i sense odiaero jelosing me? ![]() thanks Da doc! but i didnt tell anyone. he found out himself ![]() |
@ poster, no two way about it. you be correct white winch! ur type no dey fly or wicked person. i fit volunteer make me and you form patnership oh as na cool way to make money be dat ![]() |
REALITY101:iyatrustee is the username of the hawtest chick you might not have the priviledge of meeting! ![]() thanks everyone! M M M:does online nyashing count as one? i fit give u one naw! ![]() |
I tink I ve enof of dis crayfish! Goldie, u mgt be accusing cuddle wrongly ![]() |
And to think 190 is offline to dis menace called mariastella! ![]() |
Me sef dey take style like the bobo sha. |
She cld actually be a newbie desperate to belong ![]() |
You too like woman! Wetin? |
Sometimes, u don't know who is who here sef. But dat mariestella babe get guts like a regular here but one can't be too sure. |
na only me and dongutti dey in d afternoon na him make newbie get mouth! Full house now and she respect hrself ![]() |
Hello cuddle! @ don, na true u tok. D babe mouth sharp pass tiger razor blade ;Dme tinks don is orton reincarnated! Sis, wats wit d double posts na? |
Sabi play ball for mouth and to enter field play na 2 different tins oh. |
@ don, where ur chikala d newbie dey now? ![]() |
So u tot he was serious abt been intimate last nite? 1nty dat has not seen a woman's thigh in months talkless of laying one? ![]() |
Men! Dey neva change. Guapo dat was ravaging ma body like a starved man now lovey dovey cos his wife is back? She wld take off and u wld back begging for a piece of me ![]() |
Hopeless situation u ve got then! ![]() |
Hmmm! Chocomilo and sweets! |
Oops! D original madam don show. @ day11, now dat u ve ruined my plans, u don happy abi ![]() |
You don sell ur cars finish or why u dey find me today? ![]() |
Bia, wetin carry u reach here? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 144 145 146 147 148 149 150 151 152 (of 313 pages)

