Iyatrustee's Posts
Nairaland Forum › Iyatrustee's Profile › Iyatrustee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 215 216 217 218 219 220 221 222 223 (of 313 pages)
Make una find replacement husband for me oh! ![]() |
If I say make I wait for dat man, my go either rust or cobweb go full thier ![]() |
Abeg make una no spoil me oh! Who is healing down wia |
Becos u pple are yeye fowls ![]() |
Why after 14days? U dey fast? Anyway, let's watch jesus of nazareth oh ![]() |
Jesus of nazareth ![]() |
Na wa oh sis! Dis ur husband sef, if no be last kiss with guest, na last virgin with u him dey watch ![]() |
Hey miss p! Why you dey vex na? Wondering what dave is doing in my house ![]() |
Apart from goldie who is my friend even dou she sef stubborn, no other guest is all dat ![]() |
Sis! Do u actually need a list? When you can order the maigadi to shoot at sight any guest who makes suspicious movement around ur house ![]() |
Sis. I no sure say I still get hubby oh. D man just leave me for house since. E be like say na too much money dey worry am ![]() |
Good mrng my sis! Dave no even see his wife greet am, things dey happen sha ![]() |
I also dreamt abt u. In my dreams, just like u posted earlier, I saw u with seven kids from seven diff nairalanders! Afterwards, anna pinned you down and castrated you. At dat point I woke up |
Where u see my backside? In one of ur numerous fake dreams? I wonder why ur siggy changed? U dey hussle full time naw ![]() |
I now know why u re always Hot . |
U re missing ur love You gotta be kidding me ![]() |
@ Amina, see dis is ur 3rd day of keeping out of trouble! Let's see how long you keep at it btw, where is the chief wizard 190 ![]() |
They sure must have gone hunting in anoda territory! It isn't good for the room though. So u thru with the home work now miss witch ![]() |
*thinking why the room isn't busy tonite? No interesting convo to listen to. Well maybe they all got laid as easter presents ![]() |
Yea! Long time no see * ![]() |
All d cool headed and homely babes on nairaland are from Ekiti state! Iyatrustee is one of them ![]() |
@ odunnu, real long time oh! Now dat ur pple have won d elections, we suppose follow u share in the THANK GOD WE MADE IT loot ![]() |
190=Menopausal man ![]() |
Unlike you, I get Hot machine by me everynite! I only peep here when I have been properly worked and sleep no gree come again to see wat u guys are up too, only to find out u re either tinking of treking to US or bleeping a blood soaked pu_c. ![]() |
Where do y'all think u re going too? ![]() |
Why direct us to dat gaddam thread? Dat prick looks Hiv infested ![]() |
For easy and clean shaving, sis I wld suggest we use shaving powder! I cld help hold one of the balls you know ![]() |
So many others in this room have also changed @ goldie, ur lil bro went to church but he no fit understand d kind accent wey the oyinbo man dey take talk ![]() |
So finally u guys are on break to resume at nite! Witches and wizards ![]() |
Why won't u guys allow some of us to post Been at the door for like 20mins and all I get is* while u were tpying, 25replies have been posted. You may wish to review your post. I don review tire! ![]() |
@ family friend, dave no dey house oh! Na him wife dey thank God,I didn't mention anyname |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 215 216 217 218 219 220 221 222 223 (of 313 pages)
