Iyatrustee's Posts
Nairaland Forum › Iyatrustee's Profile › Iyatrustee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 218 219 220 221 222 223 224 225 226 (of 313 pages)
SexyDuby:how exactly do you mean |
Goldieluks:Ibiza abi i dey lie 190 |
@ sexy, where you new catch Ogaga? |
![]() dave2:yeah! for a kid broda right [quote author=yusuf_@ link=topic=635759.msg8170094#msg8170094 date=1303293295]i'm tired of this cuba, let's go back to naija, shey? [/quote]me sef don tire! no shagalinku yougurt, no yahuza suya, no ibiza nothing! i am packed already ![]() |
are you? |
sharrap dia! na our caban be dis and wont hesitate to throw you and goldie to the Guard room if you make any more trouble ![]() |
you get reciept to back up your claims? ![]() |
Chatting! |
^^^ to gbench it of course ![]() SexyDuby:so iya is now an Amebo ![]() |
Goldieluks: ![]() |
190:i dont use that. all that janded condoms that cant stand the test of time in a rugged nigerian pu-c. not to worry, i get 5pks of GOLD CIRCLE ![]() |
190:just a bottle? to satisfy a babe like me, you would need like 4liters of burantashi cos by 1hr, i am just begining to feel that something is between my ![]() |
what am up to? to instigate wahala and take off ![]() |
na wa oh! some people go do kerewa behind closed doors come dey broadcast am! [s]guess its to make goldie jealous cos na only she neva get licence for kerewa here[/s] ![]() |
Phate07:since the day your subscription expired ![]() |
little wonder he drove Ogaga 1000m away from you. [s]just thinking how a woman would cope with someone like phate at home[/s] ![]() |
but you are his wife na ![]() |
![]() |
have you all greeted me this morning ![]() |
No give me dat look now. Abeg ansa me jor! If una neva finish make I log out sharpily ![]() |
Una don finish ![]() |
So na me u no like ![]() |
@ goldie, wetin you dey send bak to sender I only stated d obvious ![]() |
![]() |
True talk Ogaga.as for her acting strange, not to worry cos she wld get ova it! Me thinks she's overwhelmed at the way you are loving her deeply coupled with the fact that her lil broda 190 might not approve of the relationship. So what happens to sexyduby or u plan on e-romancing both of them ![]() |
Wondering why my Sis dey shout my name ![]() |
Finally, goldie has found Mr.e-rite ![]() |
Na iya get everybody details ![]() |
morenike alab ![]() |
i no blame you. wld call lesbianboy for you ![]() |
![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 218 219 220 221 222 223 224 225 226 (of 313 pages)
[/quote]me sef don tire! no shagalinku yougurt, no yahuza suya, no ibiza nothing! i am packed already