Iyatrustee's Posts
Nairaland Forum › Iyatrustee's Profile › Iyatrustee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 237 238 239 240 241 242 243 244 245 (of 313 pages)
i didnt hear dat ![]() |
why she go ask you when you don chop enof puff puff [s]and she complained about your cheeks been too chubby. i adviced her to force you to go on 30days dry fast[/s] ![]() |
![]() |
190:same with me ![]() |
na play naw |
^^^and DIED ![]() |
why wont i? no be cold dey cause am ![]() |
190:meaning? my nyansh is unshookable be dat ![]() |
i agree! ![]() |
he does once in a while but anytime he sleeps there, he overworks me that i end up crying ![]() |
you gave him remember ![]() |
190:that is third dimension poverty ![]() |
why are you quoting me ![]() |
keep farting! little wonder u re fart07 ![]() |
Why d breast naw? Seems u re bobby starved ![]() |
@ 190 i see you have learnt a new line! no more shooking persin for nyansh rite ![]() |
abeg carry dat face comot from hia ![]() |
fine but cld be better |
annawhite:says who? he only respected yusuf's uniform but dave no be uniform person naw, yusuf should have showed him pepper ![]() |
@ sguills, you don vex say i quote you ![]() |
yes! how man go do ![]() |
sguills: sguills: sguills:how many of us you dey find ![]() |
make i say wetin ![]() |
![]() |
^^^^you be slacker naw if it was my ex dave would be limping by now cos he go don break him leg at times like this, i really doubt your e-love for me |
for wia? i dey kampe my guy did you see this at all ![]() 190:chei! d guy don finish you ![]() |
what you dont know wont hurt you after i catch the cheating husband and we breakup, you go marry me abi ![]() |
oya naw! forget those people wey dey fight jare ![]() |
^^^^speaking from experience right ![]() |
lahips:oh my! you mean bricklayers too come here ![]() |
hey bruv ![]() |
na me you dey find ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 237 238 239 240 241 242 243 244 245 (of 313 pages)
[/color]