Iyatrustee's Posts
Nairaland Forum › Iyatrustee's Profile › Iyatrustee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 241 242 243 244 245 246 247 248 249 (of 313 pages)
So he still goes to that restaurant? Litu wonder he akways |
Na original indian gold ![]() |
Sis, which kind slave blood? I no sell u naw, dat fee na for unforseen future kasala shld orton accuse me of misleading you. No mind dave sef, he dey find babe and he no wan drop kishi ![]() |
Na iya be old school? U never sabi be dat! I be correct happening mama are u on facebook? |
You dey hustle for you own share abi ![]() |
Why buy me wetin no get spare parts? U know am a ruffrider naw why not buy me d Honda crosstour or toyota Venza |
So why not face one thing at a time ![]() |
Sorry sir! N250k won't cut it dis time. Its N1milla or nothing ![]() |
Thanks dave! I wonder how old he thinks I am sef @ Reed, even apo sef no go get am |
She is busy at work. So because say u see her profile pic and d fox smile, u don fall abi? Ok oh, be ready to contend with Orton since u no wan shake body ![]() |
Wao! Those red shoes are to die for ![]() |
D sad truth is dat yusuf is to busy with his playstation 3 and our housemaids to even have time for loving me |
:- for how many days nowX ![]() |
Keep acting like a saint! If you see me face my computer at work, u wld think na me like work pass! If am outside mkting my hand dey always find spare time to chat |
@dave, sorry my sis doesnot like men with puff puff but I can help persuade her if only my pay wld be cocastic ![]() |
Really, dis room is very boring now! Nothing lively going on here except some crackheads fighting everywia ![]() |
Yeah. And we have been trying again behind closed doors ![]() |
I bin dey follow u for back you neva release my pal? Abeg free am like dat |
Yeah! She wld do it for you except d fee dis time wld be worth d unforseen kasala in future! Not like potato own wey I chop chicken change and Reed come dey hala. @ yusuf, na be dey blab innit ![]() |
Must you let us know you be oga for ur ice block industry office? ![]() |
e be like say na estate agent potato be for malaysia ![]() |
dave levels don high oh! na chinco language your thread title carry ![]() |
annawhite:sis are you missing him already ![]() |
yusuf? that one na matter for another day! he said he wanted to play PS3 in the |
[quote author=yusuf_@ link=topic=610605.msg8050099#msg8050099 date=1301928636]why does everyone enjoy nailing me to the cross[b] for a crime i'm yet to commit[/b]?, even my own sweet heart? [/quote]oh! does that mean you were planning to commit the crime at some point ![]() @potato, ops! we do our Bleep ratings off the camera! ![]() |
have you confirmed with Reed? especially with the kasala wey we cause for him caban ![]() |
yeah! i knida agree with dave as regards the thread title! why not something like dave and friends gisting or something like that ![]() |
are we still welcome in your new house ![]() |
Was very busy at work! What's with the name change? |
If my husband was on admission, I wld be d first to know! And in anycase, the situations are 2 distinct ones. You are not even friends on facebook nor does she have ur yahoo addy so what are we talking abt here? If she knew u a bit beyond nairaland, just maybe she wld have known u were sick and all dis kasala avoided ![]() |
Abi oh! I even miscarried my e-pregnancy. Reed, pls let the case die down. Yes dave, me, potato are to blame. My yusuf was neva a part of it but if u notice, d thread went for days unending witout anyone posting. Doesn't that show we were missing you? |
Hey guys! E don do naw. We all have a part of the blame and I tink reed shld soft pefal on this name calling none of us wld wish you sick and how wld we have known? What wld u do if this played itself out in a real life scenario? Guy poo happens and I expect you to take it as one ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 241 242 243 244 245 246 247 248 249 (of 313 pages)
are u on facebook?

:- for how many days nowX