Izenco2005's Posts
Nairaland Forum › Izenco2005's Profile › Izenco2005's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 (of 34 pages)
I laf an laf my bb inside water, nice one |
Nice one. Na sharp guy |
ed language or not, its our official language so u berra get used to dat my friend! 2. Nor be ibo man, yoruba or hausa man colonize dem for obodo oyibo, so dem no fit hia our language! So mister izenco, stop lamenting on dat! ![]() 3. Go back to pry3, cos d JSS1 wey u dey nor fit help oh. I'm advisin as a good friend. Seriously! 8-) nor be yoruba or ibo u go take do interview for job.once again, for those of u wasting ur parents school fees, speaking boko haram english, #Godiswatchingyouseriously. >no offienceee >i mean dis in a nice way. [/quote]u know English language, still every nit ur out their at oshodi park, stand as ashi, on sunday u still go to church an sing as choir, hehehehheh to u cus #God is watching u with telescope# |
booqee: i bin think say na only me notice am, dis izenco guy wan blow d thread with bad ingrish.even if I made a mistake in my english dats makes. Me human,more over english is a borrowed language. I'm 100% sure no white man or woman can speak igbo,hausa or yoruba, so in terms of language where better dan them, jus remember #God is watching us# |
Old ashi like u I pity u mama who carried u 9 month, wested 9 months indeed,nne ndo o |
booqee: Izenco. Why are u shedding tears for ma thread nah?? Why d tin come dey pain u like dis? Shey na my fault say u never post one single funny joke for NL ni??na ur mouth I go mop dis time.i Can c u bt can't c me. |
U think ur smart, u criticise people post and u expect people 2 appreciate urs, ur fooling urslf 100* bunmioguns use his. Head to crate dis joke, ur here copying and pasting try and be creative for once,stop copying people post , use ur stinking head. |
Ur 30 above, ur claiming bw 17 an 20. #Devil is washing u# |
[quote author=booqee]you parent spent so much on you and sent u to school, yet u waste it by speaking disastrous grammar. #Godisseriouslywatchingyou#[/quote booqee and vicky applying Mary kay products in ur ugly faces claiming under 17 in ur profile, jus to attract guys here.#fire go burn dat una faces 1by1# |
booqee: you parent spent so much on you and sent u to school, yet u waste it by speaking disastrous grammar. |
booqee: ^Wat is he feelin like sef??ur be feeing people tread. #God is washing u# |
Booqee or wat u called ur name u been notice, ur ugly pix alone tells me dat ur frustrated in life, stupid transgendered like u. |
Na woman go kill u, u don find woman enter NL,better repent or watin do ur grandfather fit happen agin.adivce no be curse@mikuz |
Laf wan kill me,laf n't i |
My brother no mind bad belly people in NL. They can make use of their stink head, or try an be creative they here to criticise people effort.i wish them Dana airline. U try well well.no easy. To put tinx together |
Abi o my brother |
Ajibel ur noting bt a fool I pit ur mama dat carry u for 9 months, nice joke. |
I pity ur girl friend. Lol |
Bad belly ur one of them |
Ur cooking with fire wood u update ur satuts, dis gas no de burn well, fire go catch u. |
Ok, welcome to Dana airway. |
Ur are in Narialand to criticise people post and creative. I wish u Togo. Ur in Narialand every joke some one post, is boring, I try to laf,is dis joke. Na thunder go fire u with u dat u mouth. Oya wish all ur bad belly ur own. |

8-) nor be yoruba or ibo u go take do interview for job.
how i fit spoil im thread oh?!*