Jackde's Posts
Nairaland Forum › Jackde's Profile › Jackde's Posts
1 (of 1 pages)
Peson way wan commit suicide no dey tell others na...yeyebrity
|
Like sey if dem win...u go announce am here This fool and his idiotic Argentina that made me not win my 250k Las night Goat my left testicle. Tufiakwa.[/quote] |
How that take concern me now
|
When I dey primary school I lied to my friend that I bet barca will beat arsenal in d CL final after barca had won d cup...her sister heard n threaten to report me to my school teacher..as a stubborn boy I no send tot she no get d mind to go report me...to my greatest surprise d next morning for school na so I see d gal for my class...na so I take chop serious beating on top wetin I no do |
Wetin pain me pass be sey this make FP |
Cos ur ass is growing life is good....where d ass self
|
Atikulate be like inec result is trash....they be waiting for social media election results
|
Why would I risk my life voting for some dullards who only cares about their personal ambition |
5-0 Chelsea don finish
|
1 (of 1 pages)
This fool and his idiotic Argentina that made me not win my 250k Las night