Jackolysis's Posts
Nairaland Forum › Jackolysis's Profile › Jackolysis's Posts
1 (of 1 pages)
Who swear for this country oooh, so all this people na them be hoodlums and all the things way them call them. Nigeria who swear for you oooh. And Nigeria police force cartridge follow dey the ground.. |
Corona no dey attend big man occasion,.. ![]() |
Interested 08107299745 |
Both can be very profitable, but I guess fashion designing should surpass hair dressing. Fashion designing is a much bigger industry, also packaging is very important that's what makes you stand out. |
Na white house dem wan renovate ni, abeg I dey ask. How much dem go come use renovate also rock if this idiots Wan use 6.1 for there own...Musa is done ![]() |
Igbo amaka |
Hisbah no see dis wan, abi dem no see say the woman no be muslim and she no tie hijab...#SecureTheBag no mata wat.. ![]() |
Commot for the house na, them keep you for house U sitdon dere, you be house girl ni... ![]() |
Fake news....why should we believe you ijustdey: |
The average pay of a senator currently and this Buffon came out to talk this nonsense, what precisely are you guys delivering idiots
|
1 (of 1 pages)