₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,663 members, 8,524,446 topics. Date: Wednesday, 25 November 2026 at 12:15 AM

Toggle theme

Jacqueline22's Posts

Nairaland Forum › Jacqueline22's Profile › Jacqueline22's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 38 pages)

Romance › Re: Guy Asks A Girl Out On Twitter. See Her Epic Reply by Jacqueline22(f): 8:48am On Sep 17, 2018
Very childish
Celebrities › Re: "For Me To Get Head In Africa I Have To Be Married" - Speed Darlington Declares by Jacqueline22(f): 3:52pm On Sep 16, 2018
I understand
But what happened to his formal head?
Romance › Re: Nigerian Woman Who Met Her American Husband On Facebook (Photos) by Jacqueline22(f): 2:06pm On Sep 16, 2018
gypsey:
She say she no shy oo! grin say she be Angry pesin, i no want Angry pipu. sorry i pass grin
lol u scared right
Romance › Re: Nigerian Woman Who Met Her American Husband On Facebook (Photos) by Jacqueline22(f): 2:01pm On Sep 16, 2018
Martin0:
Gypsey come oo e get one of small fine girl wey I never introduce to you oo, Jacqueline22 grin I dey tell her to get ready and travel for me year ending, but it seems she's introvertgrin
Shy keh
For dix economy no one is shy everyone is just angry
Romance › Re: Guys Is This The Most Painful Type Of Heartbreak? by Jacqueline22(f): 1:57pm On Sep 16, 2018
Martin0:
can I say something?grin
Yes na
Na who no talk him mouth Dey smell
Romance › Re: Guys Is This The Most Painful Type Of Heartbreak? by Jacqueline22(f): 1:44pm On Sep 16, 2018
lol you will be like grin see dix one o!!
Aunty na help I wan just help you..

Celebrities › Re: I Hardly Watch Regular Nollywood Movies - Kunle Afolayan by Jacqueline22(f): 1:15pm On Sep 16, 2018
Martin0:
eh service kwa shocked so you nor know? Babe are nor dey do service or church things oo, infact ar nor dey go church! nor vex oo, just telling you sha!


oh mehn are lazy to cook oo, and ar nor fit think of anything to cook now, and I never begin hungry too!

later in the evening ar go enter market go buy orange, and emm titanic movie!

then ar return home, then visit airport road to go see persongrin
Dat nice ..enjoy yourself
Celebrities › Re: I Hardly Watch Regular Nollywood Movies - Kunle Afolayan by Jacqueline22(f): 12:49pm On Sep 16, 2018
Martin0:
hahahah hahahahaha hahahahaha if u see as I dey mess for here now ehgrin u wan just kill me with laughtergringringrin I nor dey like watch their movies again, except maybe na original one them wan show!


na only about two days ago I watch one interesting movie like that when I dey store, dem dey call am alter egogrin
How was service?
What are you gonna cook today Sunday?
Celebrities › Re: I Hardly Watch Regular Nollywood Movies - Kunle Afolayan by Jacqueline22(f): 12:14pm On Sep 16, 2018
Lol ....na only nollywood dem go shoot person like 6 times d person will still ask na me you shoot.
Spirit Dey look before e cross road grin grin
Martin0 abeg come
Romance › Re: Make Una Talk For This Matter Oo! by Jacqueline22(f): 5:42pm On Sep 15, 2018
Hmmm bom I don’t know what you want me to say
Crime › Re: 2 male snakes drop through ceiling of family home while fighting over female. by Jacqueline22(f): 8:41am On Sep 15, 2018
I hate snakes
It disgusts me angry angry
Romance › Re: Oyinbo Man Marries Edo Bride As They Rock Traditional Outfits (Photos) by Jacqueline22(f): 7:57am On Sep 15, 2018
Oredo beautiful
Romance › Re: Lady Causes Stir With Her Huge Behind by Jacqueline22(f): 3:56pm On Sep 14, 2018
Ass everywhere
Martin0 come see something

Celebrities › Re: Princess Vitarah Wears Braless Open Chest Outfit by Jacqueline22(f): 11:34am On Sep 14, 2018
She looks hmmmmmm lipsrsealed
Romance › Re: Who Can Relate by Jacqueline22(f): 10:02pm On Sep 13, 2018
Please am not understanding
Celebrities › Re: Sherifa Gunu: Divorcing Ikechukwu Sunday, My Husband Has Affected My Kids by Jacqueline22(f): 9:30pm On Sep 12, 2018
Martin0:
yes I dey feel for the children sha, but my mind na just the wife side I dey think of oo, imagine that kin thing, chai who knows how the wife go dey cope now eh
Cope how
Why seek for divorce
How E Dey be na
Celebrities › Re: Sherifa Gunu: Divorcing Ikechukwu Sunday, My Husband Has Affected My Kids by Jacqueline22(f): 8:12pm On Sep 12, 2018
Martin0:
hmmmm for me personally if the lady or partner is under a state of "depression /domestic violence, maybe a try would be better as to divorce! But honestly speaking I don't wish to divorce sha! me ar nor like am like that
Depression is very bad
I only felt for the children,
Celebrities › Re: Sherifa Gunu: Divorcing Ikechukwu Sunday, My Husband Has Affected My Kids by Jacqueline22(f): 6:24pm On Sep 12, 2018
Sorry
Hv nothing to say
Martin0
Romance › Re: Nairaland Get Together Party 5.0 by Jacqueline22(f): 5:40pm On Sep 12, 2018
Martin0:
OK let me see if these two nickies will be going (Jacqueline22,OboOlora) hmmmmmmmm see nor be everytime una go dey work oo, again Lora better land this year oogrin
Am not strong enough o
Not going anywhere
Romance › Re: A Beautiful Nairalander Is Celebrating Her Birthday Today. by Jacqueline22(f): 3:14pm On Sep 12, 2018
mohammedabiodun:
If you are the one in that DP, you're beautiful...
Thank u
Crime › Re: New Ways Scammers Defraud ATM Users by Jacqueline22(f): 2:48pm On Sep 12, 2018
See format
Romance › Re: UK Boyfriend Runs Away After His Girlfriend Catches Bride's Bouquet (hilarious) by Jacqueline22(f): 2:45pm On Sep 12, 2018
Martin0:
correct girlgrin u sabi xup well wellgrin forget trying jor,grin how ur side na, see as porpurry plenty for all ur bodygrin grin
Thank you tongue
Romance › Re: A Beautiful Nairalander Is Celebrating Her Birthday Today. by Jacqueline22(f): 11:46am On Sep 12, 2018
Happy birthday sis
Nairaland and bad mouth
Romance › Re: UK Boyfriend Runs Away After His Girlfriend Catches Bride's Bouquet (hilarious) by Jacqueline22(f): 11:14am On Sep 12, 2018
Martin0:
owokowoko, owie Edo nor gangrin how far na, you just dey Behind up these days oo, any e get where you need to work on sha! if you know you know!
Lol I know why
U Dey try me abi
Romance › Re: UK Boyfriend Runs Away After His Girlfriend Catches Bride's Bouquet (hilarious) by Jacqueline22(f): 9:49am On Sep 12, 2018
lol
Events › Re: Pick Your Date Of Birth And Connect With Your Birth Mate by Jacqueline22(f): 6:30pm On Sep 09, 2018
Martin0:
I hear say them dey carry ukwu , water melons, and them get good goal scoring recordgrin

wait oo na now I remember say u nor go church oo!

babe I hear say devil dey use people now oo, this one wa
Am a Muslim
Events › Re: Pick Your Date Of Birth And Connect With Your Birth Mate by Jacqueline22(f): 12:26pm On Sep 09, 2018
Martin0:
so na October them born you shocked see kasalagrin no wonder you be like this, now I know, why you are like this! eheh I talk am say e get reason why you be like this! so na true say people wey dem born for October dey exist and be like this eh OK, I seegrin
Lol how October’s they behave?
Events › Re: Pick Your Date Of Birth And Connect With Your Birth Mate by Jacqueline22(f): 11:47am On Sep 09, 2018
October 4th
Romance › Re: Coolest Chris Stepping Out Majestically To Church by Jacqueline22(f): 11:22am On Sep 09, 2018
coolestchris:
does not those
U got d massage right
Thanks for d correction. I think u should correct your photoshop...,, body.
Romance › Re: Coolest Chris Stepping Out Majestically To Church by Jacqueline22(f):
Does the rim and your leg works together?
Romance › Re: We Met In Church: How “No Sex Before Marriage” Destroyed My Marriage by Jacqueline22(f): 9:45am On Sep 09, 2018
Martin0:
come twoclans, Jacqueline22 chineloSA I here by join una as friendsgrin

una dey always make me laugh everytime wey I see una commentgrin

again e get one babe wey dey always from back door view comments, she know herself amongst unagrin nor dey hide again oo coz I dey check everybody profile anytime I enter this forumgrin
Martin0 abeg d write up too long
And I Dey hungry mk I no go use my last power read am. Brb mk I eat first, sleep brb
Celebrities › Re: Makeup Photos Of Chioma, The Chef Chi Rocking 'Afro' Hairstyle by Jacqueline22(f): 6:38pm On Sep 08, 2018
[quote author=idonhammer post=71023543][/quote]I was confused tho

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 38 pages)