Jaido007's Posts
Nairaland Forum › Jaido007's Profile › Jaido007's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
mkmyers45: http://en.wikipedia.org/wiki/Borussia_Dortmunddats d name of their former stadium joh |
Dats y I like VEC........God will answer ur prayers.... |
Mak una come nigeria con charge dem nah...... Una dey newyork dey blab.......we need solution |
My own go pass dis one....... |
Shebi na cake we wan chop, no b snake..... Buf kudos 2 d person dat did dis.. |
I once lived in a face me and face in a ghetto place in agege..... 1) I just hate dat pit laterin of a thing, u will see a lot of cockroaches in it, it smells, pple will b watin 4 u outside 2 pass ur faeces sharply.....2) dey do hv funny names lik iya ruka, baba moria,iya kafila, boda sule e.t.c 3)then we use 2 hv some bros dat can send u on errand like 10times a day.... 4)watchin movie @ a neighbour's ouse @ night....And so on like dat.... Though I enjoyed it as a kid..... Playing football form(competition), rollin car tyre e.t.c |
Dis woman grab oooo |
It was ibra vs england mehn.....dat 4th goal was exceptional.... |
una sabi hw Angel be??....hw do u knw its an Angel? |
audu, suberu, silifa, monsuru, kadija, akpan, moriamo, danjuma.... |
Shaiii she don old like dis?? Na wa oo....Anyway hapi bufday.... |
dis is becoming too much........wetin nah?? |
i knw what all my friends can do...i knw d 1 dat flirts and i knw d 1 dat does not....i.e at of all my friends, i knw d responsible ones so i will allow her 2 marry d responsible one... |
Wetin dey dere? Atleast he scored d 2nd p.k and he was d 1 dat scored d 2 goals...so wat d hell are u saying.. |