Jambsupport's Posts
Nairaland Forum › Jambsupport's Profile › Jambsupport's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 25 pages)
chucky234: You sambi jare,how shey JAMB runs dey pay better money abi,talk make I bring job come ooogat 2slip naw ![]() |
bittyend: Me, myself, and I; and any gash that's not Nigerian. Nigerian women are fugly!SMH |
chucky234: People that would never want to meet me for fear of been gun down:Gej laptop 40 guyz |
Idowuogbo:area mama, i show ma teeth u sef show ya teeth na choo |
chelseabmw: Here is ma list...I wish to meet the followingds ya list sef b4 u meet mi u no go don die? ![]() |
chucky234: Hahahahaha who and who be the people wey wan meet you for here,give us your list make we see that think wey dey give you liver to dey puff like iya sikira amala.LMAO |
idowuogbo na my area mama i wan bi lik her wen i grow up ![]() |
chelseabmw: Married to Mrs R231 from Edo state............She has a saloon close to our church |
ifihearam: Shuooooo. Jambsupport wetin I do you namsteeeew |
ifihearam: Hmmmmmmmmreportin 4duty laptop no 5 |
[quote author=D-Explorer]Hmmm, now i see clearly. LOL. I like your gut, you always look plucky. Just having fun and why should i convince you on whether i work for GEJ or not? I checked your profile, you got 2 topics and both of them made front-page. Amazing!!! I like you too lass, got no reason to hate. Cheers![/quote]tnks 4da compliments n y i make frontpage, tnks 2 freiburger n r231, i buy dem inner wears alwayz *i lied* |
mukina2: race underway . . .no hope 4gold n silver anywaz |
chucky234: Obnoxious ko,who wan even meet you sef with that your smelly mouth. ![]() |
chucky234: For just five people wey you want meet na him you come dey write full page easy,abi you no study summary for secondary school.mi sef i wonda. i read read read d tin no finish ![]() |
emmysenior: 40 Laptop dudes.upon al pple? LMAO |
ifihearam: Reallywots really? |
r231: Hold on let me consult the oracleu dont knw? c men life o u don marry u com wan form single 4hia. ok talk tru na |
[quote author=Okiki_Oluwa]Jambsupport[/quote] ![]() |
r231: HaaaaaaaaaaaU don marry? |
Idowuogbo: Thank u! See her big nose like 20naira akarabciaful i go burst u o, a no de play o |
Emmy9ite: na cat and rat we be o..she is the rat,i am the cat coz 've got 9 livesLMAO, U2 always chasin eachoda. guy u sef lik woman |
ikooko: I'll like to meetnah itz BEAF, gaddit? |
Emmy9ite: I would say 70% of nairalanders are lagos based,i havent met any coz i rep ABJ.u n pearl~hapi unda watch |
D-Explorer - ds guy fit dodge mata 4 politics section, he z kinda smart n i do pick on him bcoz i like d wey e debate on topiks. but i note dat wen he gat nufin meaningful 2say na insult u go get hehehe. he z on GEJ pay list n kinda respect women (i noticd dat in politics sectn) he z blunt, e no send u n i tink i gat crush on him n m nt shy 2say it. jus online thingy finish ![]() |
Mukina2 - if i bi lesbo i go hunt 4dat sis, she dey calm, no dey talk much, em mature 4post wetin again? i just like her sha hehehe |
Sexkillz - d guy na 1man soldier, e no send u, e razz 2 o. i 4like c idowu wear sexkillz ring hehehe dem fit wella. d guy na ladies man but guyz dem no 2 like am. sezkillz baba na my area fada nw. ma hands dey up ooooo ![]() |
r231 - bro 2old 4 NL pple jawe, e go dey talk like papa. i noticd how careful he post too.. he z kinda calm, i like him ![]() |
Pendo89 - dat sis cool like deep freezer if she get beta husby d guy go enjoy am. she dey watch her words carefulli n i 4say she bi counselor 4church coz she like advice pple hehehe |
make i pick dem 1 by 1 Idowuogbo - dat sista no send, e like quarel pass fight. asap say NL no need slow pple na. d sis load like double barrel lmao sis na hw u bi trutru be dat? ![]() |
Jarus: METtnks Jarus i waz lukin out 4pple 2list dos dey hv met already nt only dos dey wud like 2meet |
LesbianBoy: *Gives jambsupport a hot slap*ayaa jus kidin naw |
wia z beaf, d-explorer, dedieke, jamiue, billydog let dem come n defend dia paymasta |



?

)