Jarchi's Posts
Nairaland Forum › Jarchi's Profile › Jarchi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 42 pages)
Na perin whey go help u carry skirt,simi dey find upandan |
Kiss is damn high |
Seyi just dey shout ha crack voice,they masturbate ha self,e dey itch you. |
Kiss tu,meh am pulling shit. |
E be like say,headies don go reprint the winners slot. |
Ojb make tubaba cry |
See standing ovation with cool song. Tubaba |
Wen Ojb die,i don even 4get,i tink na everyone dey survive after money spended well spended for hospital. RIP |
We are really in economic reception #falz |
What!¡!
Like say e wan steal award whey the mumu no deserve |
Timaya just fat yamayama, abeg who dey com stage na buhari. Wasting time like nigeria nollyhood |
sirfee:aduni ade ke,werin she do dan to try crack dry joke. But she try. |
See as falz play wif MMM,if me try am 4nairaland,dem go don chop my head wif mention. Love the live band wif osinachi |
sirfee:thanks to uti |
Persin whey no fit shoot e award show successfully wan help spoil people dream wedding. |
See kcee and im broda,headies why all this shit. E blike say dare wan collect 2 go home. Chai |
LilWarshy:dat one go make sense |
Young john tu,after all these years. |
Darey,b like,after all my money and exercise. |
After hip tv don do me wayo,naxo i vex off gen,nah only nepa go make me try watch even if i go still watch. |
Oya form the bad boss. #Tbh na bad guys the enjoy girl pass,good guys get gf while bad guys make them friends wif benefit. |
U got my 8.9,nice rendering. |
Jado,you no call me,make i help you find am,u neva go camp,me loving your writing skill. #Joel |
Place your hands on your head and shout with a thundrous voice, "my fada,my fada,every spirit of buhari,die by fire die by fire die by fire. I rather enjoy the joy of failing dan to be disgraced as the winner." Oya turn it into prayer. If you notice the spirit of buhari in your life you can pm baba jona <legal ole> if you need full deliverance from the spirit of buhari lurking in your destiny. |
For the good of the land indeed. |
In kiss ushh voice "nothing dey". Ondo election just dey swit me belle: APC: aketi and tinubu wahala. PDP: jimoh and jegede Com tell me auo yawa no go gas. Even if e gas we go use charcoal suck am all. No politician is bad,itz we the gullible citizen who got them to power that is evil. Nigerians be acting like they dont knw their evil intention and goals only to start complaining after they start calling them your excellency. Abeg shey na only PDP and APC dey this country,una dey complain say youth are not in active political scene but ashame to take ticket for position or flank your own party or work for or with a beta youth with vision only to complain in groups but wishing you had the power,your thought in your bedroom. Clap 4 yaself wetin pain me pass na dem mumu zombies and wailers youth fighting each oda. You go hear i stand with buhari/gej,you go stand 4eva if u no waka come stand with nigeria whey no go end after the 4th year. |
See them go,only for them to bring papers instead of an educated brain put to work in our system. Like that climate change package,china junkering,amongst odas. #green_nigeria /sha no kill urself from pressure,u know moses tory na. I pity the man,but shebi na im dey yarn shit like say e b god. Karma sha/ |
Dude be making sense when she stalker barged in with her shit. Neva love this girl for once,always acting like primary school girl. Tell her she's not on camera. No wonder nollyhood scripts are worse,c'mon see werin supposed celeb put for social media. |
Atiku don suffer,mumu still wan waste money come 2019,chai eno get beta pikin to put sense inside e ole head. Ifino know where to invest in,abeg my biz acct would help you hide your loot and spoils of war. |
Nice one,but them don use photoshop kill am. Meh you go fear bashing from nairalander. When your dad earning 25k in a month is happy to borrow 250 million from napo or dem yeye bank for investment not business,naso buhari case be,yes beta thing would come in but at whose expense. |
<b> <h1 style="color:blue"> President Buhari PleaseAchieve 50% of these and remove Subsidy. </h1> <h2 style="color:red"> ¤State 5 reasons why Jona was stopped when he initiated this policy. ¤State 50 reasons why subsidy was created. ¤State 500 things we will benefit if removed. ¤Tell us where would marketers get dollar to buy the fuel. ¤Modern rail system all over the country. ¤150% increase in minimum wages and salary both private and public. ¤Free transportation for all students inNIGERIA. ¤Adequate and accerrible road network all over the country. ¤Increase generating capacity to a total of 50,000MW using coal and renewable energy so we can achieve 12hours daily electricity supply. ¤Stop fooling around wasting time and money blaming past government and touring the globe,searching for solutions you said you had before election which we Nigerias foolirhly believed in all in the name of </h2> <h1 style="color:black"> CHANGE </h1> </b> |
Lesson 3024 Never lie or make your rival feel all his hardwork are wastework just to take same position,cuz karma is watching in 3d. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 42 pages)