₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,347,019 members, 8,526,265 topics. Date: Saturday, 28 November 2026 at 08:32 AM

Toggle theme

Jatau7's Posts

Nairaland Forum › Jatau7's Profile › Jatau7's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 36 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:25pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:
That's my baiby grin


The servers just messed me up... grin
hhahhaahhahhaahhaahahhaha....see wetin we dey talk bah...e don happen...na goodyboo cos my own... she say dem go ban me....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:23pm On Oct 15, 2015
so dats how somepple came and stole my plot of land on page 3k....I no even no wia dem commot frm.....han han....abeg who una be abeg.....make pason console me ohhhh....b4 I go call seun make him delete d page and make him carry am go back to 2980....crying
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:19pm On Oct 15, 2015
mobi18:
im ere jare..went for a meeting ni jare..awayu re grin grin grin
am fine dear...hpe d meeting was okay?..I been dey look for u make u buy plot of land I no see u....me wia dey do time keeper I no see plot buy na for page 3001 I buy d ist plot....crying
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:12pm On Oct 15, 2015
goodyboo:
They predicted we wont see page 3k before CUL appears

Wat can they say nw
God pass dem...u no d sweetest part....na on wed we reach 3k...na nxt week wed we go see call up letter and na nxt 2 weeks wed we dey go camp....history has been made.....yipppppeeeeee
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:09pm On Oct 15, 2015
deracathy:
i made it
hahahahha....una wicked ohhhh....se as una hang nairaland server
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:08pm On Oct 15, 2015
KeriBaby:
Hahaha

Me i buy o
I no buy ohhhh....I come buy for 3001... notin spoil...ba me start 3001....make una clap for me na....e no easy at all...I first all of una enter new yr
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:07pm On Oct 15, 2015
KeriBaby:
Hahahaha
dem try
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:06pm On Oct 15, 2015
goodyboo:
Chai....pipu use jazz enta dat page 3k.
hahahahha....I dey tell u....b4 u refresh e don fly 2 pages front
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:06pm On Oct 15, 2015
all dos pple dat dey hired....una try well
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:04pm On Oct 15, 2015
ohhhhhh...so dats how jbking score d ultimate goal....me come score for page 3001.....hahhahahhaaha.....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:01pm On Oct 15, 2015
goodyboo:
See as them full house like say na call-up letter them wan print for cafe.


Make una kontunu
And mk person bat3 no die ooo.


I still de wait for 3k

21st still loading.....
lol
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 11:01pm On Oct 15, 2015
64 post to go...2 pages more
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:59pm On Oct 15, 2015
96 post to go
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:57pm On Oct 15, 2015
128 post to go
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:56pm On Oct 15, 2015
160 post to go
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:54pm On Oct 15, 2015
192 post to go....oya na
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:53pm On Oct 15, 2015
donxab:
I hear say oxygen no dey 3000!
Bicycle kick
e no dey ohhhh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:52pm On Oct 15, 2015
224 post to go...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:51pm On Oct 15, 2015
KeriBaby:
Don't mind them

Hahaha
lol....no b dey ginger call everybody come outside as I calculate d tin....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:50pm On Oct 15, 2015
donxab:
Hmmmm u sharp sha
no time...256 post to go....washereeeeee
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:49pm On Oct 15, 2015
goodyboo:
lol....
I dey tell u
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:48pm On Oct 15, 2015
kunlesufyan:
owwk..serious something
yea
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:47pm On Oct 15, 2015
288 post to go...lets go dre...we can do dis
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:45pm On Oct 15, 2015
KeriBaby:
How many posts and pages remain
320 and 10 pages
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:44pm On Oct 15, 2015
kunlesufyan:
wait oo..how do u know the no of posts left
its 32 post per page....so u multiply it by d no of pages left....so now its 320 post left...10 pages to go
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:40pm On Oct 15, 2015
ohhh boiiii....wats happn here.....384 post to go......12 more pages to go
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:39pm On Oct 15, 2015
iykebest1:
should I say "accurate time keeper or accurate number keeper"?
any1 bro....we go soon reach
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:38pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:
Baba I no send us...

As long as I get at least 2 lands for there undecided
na so ohhhhh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:37pm On Oct 15, 2015
KingJB:
I must not miss dat land
I'll just cry
u wia no...100 by 100 for page 3k
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:36pm On Oct 15, 2015
KeriBaby:
angry

See how page dey flip
aswear....mehnnn
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:35pm On Oct 15, 2015
416 post to go...lets go dre b15....history will b made 2nite
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 10:34pm On Oct 15, 2015
KingJB:
I swear laff one kill me
D page has developed wings grin grin
am telling u bro......

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 36 pages)