Jayten's Posts
Nairaland Forum › Jayten's Profile › Jayten's Posts
1 2 (of 2 pages)
yes dey both started dating,after the who is more ugly competition...i swear dis babe for fine,as she almost fine if not for that touch wey no dey there... Gwekzy: Who is she? Is she Bance's wife? |
Callfubu: . Dude learn how spell shikenaand u too learn how to type in good english e.g Dude learn how to spell shikena... we learn er'day... Somtymz shorthand dey affect us badly.... No offence |
Hahahahaha.... Boiz dey bi nu for here....o.... See stroking upon stroking.... Anyway you guys are making points...buh d truth is we d listeners also love d lyrical rubbish most of dis people do say... All d same na there p be that... Some of us stroking dem abt d rubbish dey do say,ordinary our comments sef na rubbish...if english hook una pidgin dey welcome...d gbaguan wey i don read dey crack my ribs.... Lol |
[quote author=ebamma]https://img.thesun.co.uk/multimedia/archive/00472/SNN1915J_472182a.jpg Happy birthday papillo Nwankwo Kanu, OON (born 1 August 1976), or simply Kanu, is a Nigerian footballer who was last attached to Portsmouth. He was also a member of the Nigerian national team for 16 years from 1994 until 2010. Kanu is a member of the Igbo ethnic group; his name, Nwankwo, means Baby boy born on Nkwo market day in the Igbo language. Kanu has won a UEFA Champions League medal, a UEFA Cup me hapi byday papi.... No mind dem na so dem go dey fall pple hand....must u guys add most substituted for d profile or records held...? |
REMMEI: Yeah!. .someone from kano just called me bout an hour ago..she said they were all lying down in their room..when they heard the sporadic gun shot and explosions..from here 2fins are involved...u either go to Lagos or heaven.... |
miteolu: [size=16pt]Nigeria is too big for Fashola to handle.[/size]wat u jst said is stale man... Due to how very small it's bn, d past and jonzin leaders we've had are bunch of failures....d present leader is capable buh indecisive & bias in decision making. Fashola is highly capable,Tinubu cld attest to the capability of Fashola....to me he's 10 times far betta than the person he succeeded d mantle of leadership,Imagine governor wey follow dey traffic,den army man dey form above d law.....Ogun don slap u today....jst dat if military shld handle d discipline,d offender wld b set free....my governor handle d case fall d military hand wella...jor o!!!! Eko o ni baje O!!! God is with you my governor....ur Excellency..BRF |
puskin: NOKIA 3310c........refurbishedlol....... Y not thuraya? |
Goldie + Prezzo= king kong...no mind d mumu...instead of thinkin abt d future she go day think abt d present....wetin prezzo wan giv u? ariy: Prezzo is her downfall |
Na wa o...... How many pple die..... Not bomb jst exploded... We are use to that one.... Buh we need somfin new.... Like numba of casualties...etc God help us... |
Congrat to Comrade Adams Oshiomole.... |
Le kwa nu nwanne mo! I knew it dat my elder sis gonna make me proud.... Nevertheless i love u sis ![]() |
fredoooooo: athletico winhaba na d too athletico win buh na madrid win bilbao |
juman: Happybirthday to her.who is dis genevive sef....,? Er'body now is forming swit sixteen. |
[quote author=Godsave9ja][/quote]if God grant her all d favors which one wil he grant u... Aint she successful enof... ? |
GEJ is our problem, buhari shed tears because he knows we voted a man that does not have a say of his own. We are use to the issue of phcn. |
1 2 (of 2 pages)
. . Where do we go from here?..
