Jemmiee's Posts
Nairaland Forum › Jemmiee's Profile › Jemmiee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 68 pages)
Osyxcel: To those of us wey no get money to buy am, we go dey use d ba3 like that.abi o... Na tru talk... No complain wen d moni no dey ![]() |
callydon: guy I've set d respective ports to 500 n 0. I've an active BIS n I've selected all d diff servers at one time or d other still none of them gree connect...i no b guy o... M a lady... Na wa... Wetin I go talk again... Mine is not like dat o... Hav u tried waiting for sometime wen dey tell you '' connecting to server''?? Dey shld say ''authenticating ''next |
Na wa o.... Som ppl no get eyes o... Even after changing my sex to female dem still dey call m guy!! Chei!! Nigerians ![]() |
nani.666:Samsung?? 1gb ram? U want mak i sell myslf? Abeg o.... I wan try gionee |
Preboy: @jemmiemr man tnx for the info but i do dem a lot |
callydon: guy I subscribed for mtn BBCDAY dis morning n my APN is blackberry. netdownload troidvpn or driodvpn n set dis way
|
Mazeed23: This phone is a really good phone . mine has fallen almost ten times, but surprisingly not a single scratch on itshae o m too |
Mazeed23: This phone is a really good phone . mine has fallen almost ten times, but surprisingly not a single scratch on ityea m too |
callydon: plz guys, am new to troid VPN.r u sure u hav activ bis? Or is ur udp port 500? Or hav u tried using oda servers?? N hav u updated it?? |
Misterlecturer: Thanks. I appreciate dis.no p dear |
Osyxcel: The best thing would be to get a powerbank. At least with that, I can charge whatever phone I possess.those of us wey no get moni to buy inko?? U go dash us?? ![]() |
Rajgan4edu: yap, but u can always use paper to lack them, I know its not that convenient but wen ure as desperate as I am, u don't av a choice. just cut d paper into d required dimension, and slot it in any time u wanna use d ba3. u can even tape d paper to d ba3 permanently.hehehe... Bros in crime... Dats wat m using now oooo... E make sens ![]() |
Osyxcel: If Ur apps are always force closing on this phone, then you need to root Ur phone or get a phone with at least 768MB RAMhehehe.... Swthrt tnx for ur advice but i knw absolutely notin abt rooting... I jst dnt want to go der at ol... I plan on stepping up to buy a phone wit 1gb ram... Definitely not a tecno.... Most apps on my phone r pic mix apps n games... Lyk 72 of dem... Doh gals games only |
samieiyke: .hehehe... 4 ur mind now u b ITK... No wahala na... We all dey learn |
okeyximo: update d apps and it will stopkay I'll try dat[quote] ![]() |
yehmy: he was right check ur fone sumtin is wrong, if u knw hw to manage ur apps it won't nayb u tampered sumtin.kay tnx... I gues m unlucky in dat aspect... I'll hav to liv wit it or sell my phone |
justicesky24: very gentle i like dattnx swt.... Its my pleasure |
justicesky24: maybe the thread follow ASUU go strikelolzzzzz shae o |
OCTAVO: I've been here since the beginning of this thread.hmmmm dats cool... I lv ur courage |
biola4all: hello everyone........pls does droid VPN works on airtel?swthrt u dnt need it to use airtel bis |
Octavo u folo dey 4 dis thread wey don die finish?? Jst 44 pages sins?? |
Lwkmd.... M jst imagining if ders anyone lyk m here hu dnt hav friends dat can transfer apps for m tru flashshare ... Or is using d dumb d5 without 3g... Jeezzzz na suffer b dat o!!! Wit d poor network condition of Nigeria!!! How una dey manage sef?? Esp ppl lyk m!!! ![]() |
samieiyke: ginger bread and jellybean which is better?o boi e get som kind question wey u go ask n chop insult.... But being a gentlelady mak i jst ans u.... Jellybean is bera ![]() |
Misterlecturer: I av downloaded it more than 6 times without success and nobody seems to wanna help.sorry sweetie i cld'v helped u if i do play such games but i dnt.... Pls guys anyone hu understands dis guy's prob shld help him na ![]() |
harden: Plz can psp games play on tecno phantom a1 without lags or slowingoga respect ursef n go to a1 thread before dis my guys pounce insults on u here.... Wetin concern ur phantom a1 to our lil swt m3?? ![]() |
Preboy: TOP FIVE THINGS I LIKE ABOUT M3oga abeg no vex... But dat ur num4 na lie for m o.... D way my apps are being forced down dey make m luk for buyer for dis phone.... I go sell am very soon ![]() |
Toroze: Ah olorun oh make month end reach cause na exactly 11,950 dey ma hand then the gpp2 is mine muah hahahaha!wetin happen to the remaining N50 to make am 12k?? U use am buy gala? ![]() |
M in calabar... Seems like m alone... I've bin searching for this phone lyk mad... But cnt find it... Pls anyone in calabar dat bot it der should notify me of wer i can get it in calabar ![]() |
Osyxcel: Jemmie, U're one of those crowding that Netherlands server abi? That server is the best.Hehehehe.... Y nt!!! Dat server and usa server is d bst o |
Osyxcel: By the way Jemmie, I can see you've added [color=pink](f)[/color] to Ur moniker.Hehehehe... I hav to... M tired of telling pple dat m a gal.. Let dem c by demslfs |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 68 pages)







