Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by Jeovy(m): 2:11pm On Jun 28, 2008 |
saucekid2: see as the babe type gramma bush boy,sauce never put you for school yet? |
Jokes Etc › Re: What Is The Koko? by Jeovy(m): 6:26am On Jun 28, 2008 |
you are on your own |
Jokes Etc › Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by Jeovy(m): 6:22am On Jun 28, 2008 |
ya,thats one of them |
Jokes Etc › Re: "yarb" Me(if U Can) by Jeovy(m): 6:17am On Jun 28, 2008 |
you lucky say you no blame me |
Jokes Etc › Re: "yarb" Me(if U Can) by Jeovy(m): 6:12am On Jun 28, 2008 |
your shadow |
Jokes Etc › Re: The Psychologist. by Jeovy(m): 6:10am On Jun 28, 2008 |
Check under the red colour bridge |
Jokes Etc › Re: "yarb" Me(if U Can) by Jeovy(m): 6:05am On Jun 28, 2008 |
you dey craze,you come dey find madness |
Jokes Etc › Re: The Cheating Husband by Jeovy(m): 7:16pm On Jun 27, 2008 |
accusation ke,who be your mother,na nlders? |
Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by Jeovy(m): 7:10pm On Jun 27, 2008 |
saucepikin,wetin bring igbo come here now? |
Jokes Etc › Re: 3 Days Friday by Jeovy(m): 7:03pm On Jun 27, 2008 |
ituen: See as una dey stroke me.
Well baack in those days i used to do akara. Now i don graduate leave am for my boys Saucekid and Gilgee once an akara seller,always an akara seller |
Jokes Etc › Re: The Cheating Husband by Jeovy(m): 7:00pm On Jun 27, 2008 |
I wonder who allow sauce impregnate am. |
Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by Jeovy(m): 6:55pm On Jun 27, 2008 |
Ya,Ladies |
Jokes Etc › Re: Kate And Biola (grammatical Errors) by Jeovy(m): 6:48pm On Jun 27, 2008 |
wonder who spoke the baddest english,unix or clems? |
Jokes Etc › Re: The Dog Who Knew Karate by Jeovy(m): 6:39pm On Jun 27, 2008 |
aremu obj: rest is defined as a time of inaction or less activity after a worn out exercise kolomental I need that dog to karate someone's ass |
Jokes Etc › Re: Animal Control by Jeovy(m): 6:31pm On Jun 27, 2008 |
lol |
Jokes Etc › Re: The Psychologist. by Jeovy(m): 6:27pm On Jun 27, 2008 |
 .is pay back time |
Jokes Etc › Re: For The Joke Section Pls: Lets Laugh A Bit by Jeovy(m): 6:25pm On Jun 27, 2008 |
so what are you doing here?,just laugh or say something |
Jokes Etc › Re: Burnt Ears by Jeovy(m): 6:21pm On Jun 27, 2008 |
stupiiiiiiiiiid guy,so tufe get burnt ears. |
Jokes Etc › Re: The Wedding Dress by Jeovy(m): 6:19pm On Jun 27, 2008 |
u get luck say you no call my name |
Jokes Etc › Re: Stupid Boy by Jeovy(op): 6:16pm On Jun 27, 2008 |
hey benjay,wetin your gate man shoe dey do under my bed? |
Jokes Etc › Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by Jeovy(m): 6:14pm On Jun 27, 2008 |
hahahaha huhuhuhu,abeg make I shut up,make I no vomit my intestines,cannibals dey around |
Jokes Etc › Re: What Is The Koko? by Jeovy(m): 6:11pm On Jun 27, 2008 |
I sabi say na you,you like the koko so much |
Jokes Etc › Re: How To Make Love by Jeovy(m): 6:08pm On Jun 27, 2008 |
Craze mix with madness |
Jokes Etc › Re: God Made Weed (4 Weeders Only) by Jeovy(m): 6:05pm On Jun 27, 2008 |
See wetin weed dey una |
Jokes Etc › Re: The Wedding Dress by Jeovy(m): 12:58pm On Jun 27, 2008 |
clemcykul: my gawd! iteeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeun 
ben_jay na my brova inlaw o hmm,so you don confess at last [quote author=ben~jay link=topic=145214.msg2427641#msg2427641 date=1214556113] operator on phone: The person you are trying to reach is either lost, or presently confused. Please try again later.[/quote]or in jail |
Jokes Etc › Re: Eighteen Double Vodkas by Jeovy(m): 12:54pm On Jun 27, 2008 |
hahahahahaha,what a family,am sure the dad self get some issues |
Jokes Etc › Re: Stupid Boy by Jeovy(op): 12:51pm On Jun 27, 2008 |
Chei!!!,where you see the shoe |
Jokes Etc › Re: The Three Legged Race by Jeovy(m): 12:49pm On Jun 27, 2008 |
Nice one folly |
Jokes Etc › Re: what do bank and a woman have in common? by Jeovy(m): 12:14pm On Jun 27, 2008 |
spoilt girl,u just use style touch Ituen godzilla |
Jokes Etc › Re: What Is The Koko? by Jeovy(m): 12:09pm On Jun 27, 2008 |
I thought I bleeped this guy off |
Jokes Etc › Re: Graduation Day @ Ambrose Ali Uni by Jeovy(m): 12:04pm On Jun 27, 2008 |
Yes,fight wan start,I go be referee |
Jokes Etc › Re: HELP OBJ NEEDS YOUR HELP!!!! by Jeovy(m): 12:01pm On Jun 27, 2008 |
Over generous |