Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by Jeovy(m): 2:15pm On Sep 12, 2008 |
lysaa: u want make i give u chop too? na hin make you lose your bra so  |
Jokes Etc › Re: Little Boy Gets On The Bus by Jeovy(m): 2:11pm On Sep 12, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Children Again by Jeovy(op): 2:08pm On Sep 12, 2008 |
gabrywyl: Ye Jeovy I have 3 Witnesses. mama Ngozi, my sausage dog and your grandma you must be very dead,I don't even know my grandma  |
Jokes Etc › Re: I Resign by Jeovy(op): 1:57pm On Sep 12, 2008 |
studio43: Cbase n Jeovy,
i be like person wey nor go school for una 2 eyez ? shoooh,  get us your original primary school testimonial as proof. |
Jokes Etc › Re: Updated Passport Pictures Of Our Fellow Nairalanders by Jeovy(m): 1:44pm On Sep 12, 2008 |
when next you see him pls ask him for me  |
Jokes Etc › Re: Tufe! Come Back In Here! by Jeovy(m): 1:35pm On Sep 12, 2008 |
I never hear,this is the first time.Who said it? |
Jokes Etc › Re: Updated Passport Pictures Of Our Fellow Nairalanders by Jeovy(m): 1:27pm On Sep 12, 2008 |
showbobo and lysaa,which guys are you referring to  |
Jokes Etc › Re: Hello Nairalanders I Beg I One Enlarge My John Thomas I Beg Wetin I Fit Do: by Jeovy(m): 1:24pm On Sep 12, 2008 |
tammyswits: said it did he told me about it!!!!!!!!!  and why would he give you such valuable information |
Jokes Etc › Re: Proposed New Law For Joke by Jeovy(m): 1:18pm On Sep 12, 2008 |
Showbobo,na you dey ask this question |
Jokes Etc › Re: Who Is The King? by Jeovy(m): 1:11pm On Sep 12, 2008 |
lysaa: u self i nor sabi the kind view when u get. . which one be ghana must go now? when hin dey hungry,na so hin dey sound  |
Jokes Etc › Re: Cbase hires Lysaa as his new secretary by Jeovy(m): 1:07pm On Sep 12, 2008 |
SAM MILLA: ok, ich verstand ,
ich mache das nich meer.
tut mir leid meine engel  since English no work  |
Jokes Etc › Cbase Buffday Party by Jeovy(op): 1:03pm On Sep 12, 2008 |
One Friday morning as Tufe [/b]is walking the neighborhood on his usual route. As he approaches one of the homes he notices that both cars were in the driveway. His wonder was cut short by [b]Cbase, the homeowner, coming out with a load of empty beer and liquor bottles. Wow cbase, looks like you guys had one hell of a party last night." Tufe comments. Cbase, in obvious pain, replies, "Actually we had it Thursday night. This is the first I have felt like moving since 4:00 am Friday morning.
We had about fifteen couples from Nairaland over for some Buffday fun and it got a bit wild. Hell, we got so drunk around midnight that we started playing "WHO AM I?" Tufe thinks a moment and says, "How do you play that?" Well all the guys go in the bedroom and we come out one at a time with a sheet covering us and only our "privates" showing through a hole in the sheet then the women try to guess who it is."
Tufe laughs and says, "Damn, I'm sorry I missed that."
"Probably a good thing you did," [b]Cbase [/b]responds. "Your name came up seven times, " |
Jokes Etc › Re: Happy Buffday To Cbase by Jeovy(m): 12:53pm On Sep 12, 2008 |
chineke, see as this guy dey use the money wey I borrow am dey take rock party.Anyway na next week he suppose pay back.
collects one mighty isiewu and begins to side step |
Jokes Etc › Re: The New King And The New Kingdom by Jeovy(m): 12:40pm On Sep 12, 2008 |
I rest my case |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by Jeovy(m): 12:37pm On Sep 12, 2008 |
GBAM,Stamped and sealed |
Jokes Etc › Re: The New King And The New Kingdom by Jeovy(m): 12:33pm On Sep 12, 2008 |
wake up! wake up !! make una wake up !!!.na wetin lysaa & Sam  |
Jokes Etc › Re: Cbase hires Lysaa as his new secretary by Jeovy(m): 12:28pm On Sep 12, 2008 |
wonders shall never end,see as Amsterdam dey trip person.This one wey Sam dey sound like poor man self,you better have a re-think lysaa |
Jokes Etc › Re: Gabrywyl, The New Captain For Nairaland by Jeovy(m): 12:18pm On Sep 12, 2008 |
cheii,Tufe ,see you babe Gaby don dey kollo.Since she begin live with six guys,I no come understand her again  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by Jeovy(m): 12:12pm On Sep 12, 2008 |
tufe: God forbid make i do collabo with studio43. him studio na Ajegunle, and its a wreck.
u no see where i dey. HIP HOP CLINIC BABY. thats where Jay-Z comes to record, so i doont mix with miscreants as studio  DREAMER IN THE HOUSE  |
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by Jeovy(m): 12:08pm On Sep 12, 2008 |
Chase,this one wey you dey thank someone,wetin lysaa give you chop |
Nairaland General › Re: Offtopic! by Jeovy(m): 11:08am On Sep 12, 2008 |
with this your reply,conclusion is that you be serious winch |
Jokes Etc › Re: The New King And The New Kingdom by Jeovy(m): 11:02am On Sep 12, 2008 |
cbase: my Sandwich is not that tasty, I need a SAUCE, any idea where i can get one?  Check the nearest toilet to you  |
Jokes Etc › Re: Children Again by Jeovy(op): 4:13am On Sep 12, 2008 |
nobody plan to count you before |
Jokes Etc › Re: The Much Awaited Wedding by Jeovy(m): 4:11am On Sep 12, 2008 |
tufe: cle, this your gossip pass my power oh. where u take hear say my tyty carry belle for chase. come me shunu dia. i go snetence u to 2weeks without bla bla. Na lie,chase fit pregnant woman  |
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by Jeovy(m): 4:07am On Sep 12, 2008 |
wetin person no go see for Nland:
Clems dey rhyme
lysaa dey find her missing bra
gilgee,a new dreamer in the house |
Jokes Etc › Re: Imagine This! by Jeovy(m): 3:58am On Sep 12, 2008 |
First joke was cool,the second nahhhhhhhhhhhhh |
Jokes Etc › Re: My Birth Day Bash. by Jeovy(m): 3:53am On Sep 12, 2008 |
mykali, invitation without address and time
I fit borrow you my corridor as venue after all what are friends for? |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by Jeovy(m): 3:46am On Sep 12, 2008 |
studio43: tufe tufe tufe one eye, X2 tufe tufe tufe big head,X2 u wan snatch my babe think she nor go tell me, when it comes to women, mehn i nor send you. next time i see you near my babe i go poor u hot water desperate man talking |
Jokes Etc › Re: Patner Allocation by Jeovy(m): 3:42am On Sep 12, 2008 |
sharap there |
Nairaland General › Re: Offtopic! by Jeovy(m): 3:41am On Sep 12, 2008 |
you meant mat |
Jokes Etc › Re: Hello Nairalanders I Beg I One Enlarge My John Thomas I Beg Wetin I Fit Do: by Jeovy(m): 3:37am On Sep 12, 2008 |
crazy info and mad Gaby,The guy need help  poster,abeg try mykali advice |
Jokes Etc › Re: Dear Girlfriend by Jeovy(m): 3:32am On Sep 12, 2008 |
cbase: I trust you na. Igbo gals, them sabi point 
**begins singing**
buy me this, buy me that send me money, send me credit lamenting cbase lysaa,now you are really exposed,am happy  |