Jerrybakermillz's Posts
Nairaland Forum › Jerrybakermillz's Profile › Jerrybakermillz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 25 pages)
Kk.. Pretty wife, crazy comic husband makes their marriage spontaneous Congrate to them, I salute una two |
Kk.. Good gesture Abeg make una come develop our educational system and develop our country technological structure, as he be say our leaders own na to hide billion of dollars inside malls and plaza |
Kk... |
You ask for help na e no help you? Idiot, you, yourself who u do epp? ( Keneking: |
Kk.. Quick recovery homie Some idiotic fool above and below me dey ask who Tekno help? Abeg who una don help? .... Just because Tekno dey give all the girls cassava wey una dey only wish n see for una dreams, fuccck boiz been hating on him |
Kk... Make una pay joor cause I don get my 4 odds already Meanwhile there is nothing like stipend history bros, just check mine and nothing of such |
Kk.. I go Kindly wait for nylon proof phone, that one fit dey under ocean for 2weeks and nothing go shake am.... E go just dey on is own dey snap all the fishes under the ocean |
Kk... Don't know what to say about this girl again.... Dem don dey use priccck damage her, she no sabbi wear cloth again? |
Kk... Hope no be won pastor threw this bday party for you, cause you ask one question the other time, if he dey wrong to sleep with a pastor and help the needy with the money giving to you by that pastor Hbd shall |
Kk... Wonder what freeze will say about this ![]() |
Those days parent really kill their children dreams because dey never wanted them to follow their passion or love for what they are good at, instead they want their children to fulfilled the dream they never accomplished KingLennon: |
Kk... I bet she can't sing the national anthem cause it's so boring, but with 30billion attach to the lyric of a song, infant wey dey inside belle go sing am wella..... Nice one baby girl The dude above me is not from this planet cause he uses 67Gnetwork |
Kk.. |
Kk... Igbos and yorubas are a plus to this country as well but their war on nairaland is something else |
Kk.. Bimbo you are pretty but you have allow them to mess with you tutu, your case no count again na toyu virginity case we dey try reason now |
Kk... After the dude had clear himself by collecting and presenting his 3rd class certificate now this This man like limelight wells, those bullet thou |
Kk.. Is Eto trying to change nationality ? Cause 9ja don full oooh |
Bros na me joor, at first I did not read the post, but had to edit it after reading. But wait oooh, guy you are fast and sharp oooh kidman96: |
Kk...your love for your sister will lead to her miracle, best possible is God,take her case to God's alter cause doctors drugs just can't solved the problem Bros look for a living church |
I can see that burukutu and cotonu weed is making you feel fly Benekruku: |
Mrs Oyinloye said a true yoruba thug would say na your papa get am when you mention it to them... Weldone sir, enjoy your thug life ladesson: |
Kk.. First I will say you are stupid to let go of someone that have stood beside you for 3 rough years of your frustrated life just because you wanted to test new punnannnny, only for you to be cut up in a web triangle Its easy to get back to her since your mum action don bring your brain inline, just let her understand that you had to make a mistake for you to realise how much more you want and love her..... That it would be an error if you let her go Why you are doing this just make sure you pop the big question and put a ring on it Next I was hear from you is your pre-wedding photo with her on nairaland |
Kk... With this view, now I believe that the yorubas are not the true owners of Lagos They just proved my History lecturer right with this display... Mrs Oyinloye you are right oooh, no be una be the first settlers for Lagos |
Follow basketmouth if you want funny write up, meanwhile when you get to the bridge you can go all the way down ZombieTERROR: |
Kk... I saw this police few seconds ago collecting money from keke drivers Who dey look for am? Meanwhile in other news, a policeman handcuff his wife from night till morning, abi dis won own wife chased a enter exile |
Kkk... |
Kk...go ask their husbands,to me now the make up win the prize |
Can see you learn 1 or 2 from the previous guy that ask this question and you did make use of the question mark...but lemme ask you this question, was Eve not asign to Adam? But here is a woman asking if its a crime to sleep with a pastor, somebody else husband.... Na dem dey hustle pastors na, dem dey use their hand carry apple dey look for men of God, mind you say pastor na human being too, he's entitled to sin as well ziga: |
Kk... Good people great nation, at least dem epp d guy |
Kk... Looking for her next Bj candidate, I see the reason why dey gave u bisola |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 25 pages)
